Lion in d Daniel's den😅We come take ur soul😅Aluminum dis tyn 4rm aluminum man😅Borrow ladder 4rm 1 Igbo woman(mama chidi)😅Dey throw 200 ppl 4 den OMG🤭 Portable😂Mechanic wey dey repair Daniel motor😂Oruweh😂 I love d man's advice😂😂😂
Ar Swear this Mr Paul Need Urgent Attention for Rehabilitation home 🏠 Very Anyhow human Being So Confident in talking upside Down 👇 Paul ABEG 🙏 Shift jooooor
See as I just dey listen 👂 like say E dey talk better tin. Paul Just dey gada Money for My Sub Ooooo 🍺 body go tell you if I catch you for all this rubbish Wey you dey talk
We came to take your soul😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Mr Paul dem go soon arrest you walahi...
You came to take his soul 😊😢😅
See who wan help person,,, you Mr Paul E hen 😂😂😂😂
Where is the Aluminum guy 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
There's a mystery in what he preached , I caught a revelation
The lions gave Daniel to God as sacrifice for more meats to come, wow
We come take your soul sir 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
We love Mr Paul and we are here for him but we will never forget the other guy with him too..Very funny guy 😅
How many Lion Dey Nigeria😂😂😂
Mr Paul my new fave
Lion in the Daniel's Den 😂😂😂😂
The we come take your soul sir😂😂😂😂😂
You no go kill me with laugh 😂 😊
Best content in a long time
Infact E be Like say you FIRST crase. Ar Swear Mr Paul is the Best Craziest comedian of This Generation. I'm Your Number One Fan's from BENIN CITY
Mr Paul you go must go hell fire you wan use laugh kill me 😂😂😂😂😂😅
As I hear portable I cry 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😅😅😅
Mr paul nor well oh😂😂
Walahi this guy done kill me
😂😂😂fool
Hi, my Guy mine guy.... My Best Comedian in the industry
Even your fellow preacher Dey confuse 😂
Lion in d Daniel's den😅We come take ur soul😅Aluminum dis tyn 4rm aluminum man😅Borrow ladder 4rm 1 Igbo woman(mama chidi)😅Dey throw 200 ppl 4 den OMG🤭 Portable😂Mechanic wey dey repair Daniel motor😂Oruweh😂
I love d man's advice😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂I die here today 😂😂😂😂
😂😂😂😂Much love from Ghana 🇬🇭
Ar Swear this Mr Paul Need Urgent Attention for Rehabilitation home 🏠
Very Anyhow human Being So Confident in talking upside Down 👇
Paul ABEG 🙏 Shift jooooor
If you Love 💕 Mr Paul please 🙏 Say HI So we can Pray for him to get well from this He follow come madness. Osheeeey
Hi
😂😂😂😂this guy is too talented
He say don’t be unfortunate 😂😂
Much love bro❤❤
This guy funny sha 😅😂
Sorry sir
We come take your soul
Hey God 😂😂😂👏🏼
A hilarious one
Lion in a Daniel's den😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
Gimme my suit o
Hi
Head burn😂
Hi
So underrated
🤣🤣🤣😘👍💯
Kolo😂
hi,
😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😅😅😅😅😅😅😅😂😂😘
😂😂😂😂😅
Sorry professor.
😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😢
😅😅😅
See as I just dey listen 👂 like say E dey talk better tin.
Paul Just dey gada Money for My Sub Ooooo 🍺 body go tell you if I catch you for all this rubbish Wey you dey talk
😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂😂