Una de laugh, but this is exactly how the Nigerian politicians have been using the poor citizens. The only difference here is that this two men did not allow themselves to be deceived and duped. Nigerians has over the years allowed politicians to use them as rag. Very unfortunate.
You just de mad Asin you are very mad my giy😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 baba Lou Wai the trend
Baba wey dey trend
Babalao wey dey trend
Mosquito 🦟 chop my juju last week😂😂😂😂 I
🤣🤣😂❤️❤️❤️😂😂
Rainbow dey back of the house🤣🤣🤣
I don laff tears de Comot for my eye😂😂😂
😂😂😂😂 Michael Jackson come our yam festival 😂😂
Once you hear "because" and "so" just know Mr paul don dey do you
😂😂😂
Una de laugh, but this is exactly how the Nigerian politicians have been using the poor citizens. The only difference here is that this two men did not allow themselves to be deceived and duped. Nigerians has over the years allowed politicians to use them as rag. Very unfortunate.
Mr Paul problem be say, waiting them tell him day defferend but na another thing him go the talk 😃😃😃😃
🎉🎉🎉🎉
Mosquito chop my juju last week
Mr paul e nor go better 4 u
Hahaha e say I read micro biology Haahqha
Best native doctor in town. APC dey find you o
Pual Pual... How many times I call you??? 😂😂😂😂😂😂
Control x delete for laptop wey Dey off
Where my cane 😂😂 Mr Paul you😂😂😂
I'm studying ur system😂,,,,soon u go hear from me,,,MR DONATUS,( Mr Paul son)
Paul u nor go kill me with laug😂😂😂😂😂
This guy funny dia
Am only worried for short family he has really see finish for where Mr Paul dey😂😂😂
Nice one boss 😄😄😄
Paul Paul Paul how many times I call u😂😂😂😂😂😂❤❤❤
He likes Tuesday woo
I don Laugh 😂 taya 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂 am so speechless
Even craze man self nor go fit understand am but I dey understand you well well my guy 😂😂
😂😂 Maaad
See as osagie voice strong 😂😂😂😂😂😂 dey look for free outside,,, Paul you are blessed I swear your own style too different
Better craze man na Paul be 😂😂😂😂
😅😅😅😅😅
Mosquito chopped your juju last week.
Mr Paul juju dey eat body spray and air freshener
😂😂😂😂 Mr Paul,ur madness na universal
Which one is mass servant for amadioha again😂😂😂
Michael jackson 😂😂😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 talk rubbish😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣