I already know what Rukky was planning to do at the back. Seeing him sitting at the back of his girlfriend is enough to know that he positioned himself in a way that he could remove her wig easily. Rukky keep it up!
Why she cun dey cry like that because them collect her phone😂😂😂😂😂 No worry your brother go buy new phone for you by December just wait small 🤣😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Your mates go make money come back from Cote’Ivoire you na speed you go learn come back😂🤣😂
This girl is the weapon fashioned against Rukky 😹😹😹😹😹😹😹
Rukky Onye guy ❤marry dis girl Abeg e fit you
The way Rukky come tk dey curse ogun this days enh, no b small parol he Dey parol oh😂😂
Hahahaha Rukky na my best skit maker I swear
This girl is good no faking…so real with her act😂😂😂
Rukky my man..dis girl dey worry u...but una fit each other ❤
I swear dem fit ooo 😊
I sha hope say Rulky no dey do.loke this for real life.. any small thing give me my wig. 😅😂
I already know what Rukky was planning to do at the back.
Seeing him sitting at the back of his girlfriend is enough to know that he positioned himself in a way that he could remove her wig easily.
Rukky keep it up!
Rukky nor do love reach that side ooo 😂😂😂
Chairmam u go take dey speed easy 😂😂😂😂
Rukky need to marry dis girl Dem too fit
Brother said I will get you a new phone between now to December 😂😂😂
Bobo juice,that phone na for ever she no go see pin
Red flag 😢
Rukky no kill me oh 😂😂😂😂😂😂
Why she cun dey cry like that because them collect her phone😂😂😂😂😂
No worry your brother go buy new phone for you by December just wait small 🤣😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Between now and December got me rolling on the floor. The black guy funny too
Rukky go kee me with laugh but I will like a skit when dem go finally beat m...lol😂
Rukky na every day una dey query😅
Na between now and December sweet me😂😂😂 tiff!
This girl is beyond beautiful, I swear to God. Her nyash dey enter my eyes
EWU
She go sweet for doggy😂
Perfect for doggy
@@sampsonsegbe3911 imbecile
@@sampsonsegbe3911 I Sabi say u don even do soapy ontop the video
Rukky no Dey love go far
It's the cry from me😅😅😅😅
Rukky no dey carry last aswear
Poor man dey fear to die😭😂😂
Rukky ooooooo😂😂😂😂
I love this girl fr she knows how to act the skit ❤❤❤❤
Loved every bit of this one
That cry is funny 😂😂😂😂😂
The girl set oo omo 😮😮
Omo each time I get notification from Rukky’s comedy am usually happy because I know say na banger 😂😂😂
Very funny always
I love this girl for this video abeg😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I like this guy rukky. ❤
That girl get bad mouth 😅😅😅
Nor dey use Rukky play oo 😅😂
I love the girl acting ❤
Make the cousin uncle buy her phone na😂💔
Rukky try dey tell dem to subscribe oo, dis views to do oo
Lmao I too like this Rukky guy 😂❤❤
Rukky done make her star
see the girl cry 😂😂😂😂
The comments section alone is more funnier than the video 🤣🤣 Omo my ribs o
🤣🤣🤣🤣🤣 there shall be no loss
Rukky 😂😂😂
Cou D'Ivoirlist😂😂😂
😂😂😂
Rukky skit is the best definition of skit but this type of skit i hope it does not get copied by others thereby saturating the content
You won use motor whine Rukky 😂😂😂
BTW, Cote d'Ivoire na abroad sef? ... Old Warri, I sight you
Rukky the wigs collector
Rukky you forget the bag o 😂
Rukky is an unrepentant fighter 😂😂😂😂
I too like this guy I swear
😂😂😂babe u better run follow ur boyfriend de tell am na mistake o,cus this guy no go buy phone ,ehnn u go old
Rukky 😅😅😅😅
From now to December I will get you phone 😂😂😂😂😂
This one really funny me😅😅😅😅
Nice job lady . She acts very well
He drives rukky crazy
😂😂😂😂😂😂😂😂
I swear 😢😢😅😅😂
Rukky you are too funny
Na rukky them put for back talk no go finish oo
I love you ruky 😂❤
This lady and rukky sabi their job well, they need to marry asap
Don't spit on me meeh, Cordovalist
Well done rukky
Rukky cracked my ribs
Comot your sim for the 14 pro max lol 😂😂😂😂
Rukky I don follow u for here sef😂😂😂
Its her cry for me
Nice job at the lady
See wahala 😊😊😊
Cote d'ivoirelist 😂. Rukky eh
Between now and December indeed
Active man
I drove on international road 😅😅😅😅
😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Mumu😅
This girl eeeh ❤
Rukky but the girl nor tell say it's over oo
😂😂😂😂😂
😂😂😂
Abeg can any one tell me what area is this place in Warri ? Any one ?
😅😅😅😅😅????
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Hahaha na speed you go lean for cote viorie
Why rukky dey luk one side like chicken
Rukky, thank you,
The girl good
😂
U go learn speed for cote divoire😂😂
December far 😢😅
Cote dovoalist
Thought this gurl being sick and depressed
But this is not international road so calm down
The Igboness in this girl no fit hide em sef
Mah boss
First comment ❤
Rukky is wrong on this one
Rukky need to marry dis girl Dem too fit
Rukky the wigs collector