Which one be mood swing?? what of the tequila and barbecue na...abeg transfer the money.. was that our initial plan?? As the food don digest, I go carry go hotel go digest you too na..una go dey put rukky for talk o..abeg refund the 57k..wen u dey smile anyhow dey drink tequila nko...no make me injure u ground abeg find network..we no dey craze 😅😅😅
Rukky is the voice of many guys all these girls always try to outsmart
Honestly❤
I swear
No be lie
Allah😂
She doesn't know that dem no dey chop Rukky money go Scott free 😂😂😂
She nor know 😂
Make ogun kpai u 😅😅😅😅
Lol
Your own dey with you, you dey motivate me 😂😂😂😂
Like dyu get?😂😂
😂
That side off me 😅😅😅
I'm always waiting for that moment Rukky will explode...😂😂😂
“Your Own Dey With You, You Dey motivate Me”😂😂😂🤣🤣🤣
I never watch till end I don dey laugh I know say my Rukky no dey loose guard
You get strength to chop barbecue and you know get strength to go to hotel dey play😂😂😂😂😂
I too love Rukky 😂 these babes always like to outsmart us
Abeg carry me go where those girls dey stand
Omo rukky dey give boys joy...😂😂😂
It's always the initial calmness for me🤣🤣🤣
Rukky nor dey forget the thief 😂😂😂
Why Rukky go even allow her carry her bag dey go inside he wasn't informed 😂😂😂😂😂
I swear 😂
Rukky never break the bro code .... much love ♥️♥️ to me
Brotherhood is proud of you 👏
I saw the way you were eating the fish the other time. You were cracking the bone 😂😂😂😂😂
Omo dis guy na confirm werey oh e no well 🤣😂
Rukky can never invest in vain😅😂
He say abeg bro,carry me go where all these girls dey stand,rukky wan go carry hook up 😮😅😅😅😅😅😅
Na crazy dey worry some of them 😂😂😂😂
Girl when I dey eye don say when do you expect to get her from 😂
Rukky said, this girl you no go like the way I go perform 😂😂😂😂
Rukky take da bea go digest am too otherwise make she refund you 😂😂😂
Rukky is the voice of the voiceless Adams that have been scammed by the Eves😂😂😂
That 'Theif' naim dae off me😂😂😂😂
😂😂😂 love from Switzerland
😂😂😂😂😂😂😂😂Rukky no dey loose guard!
Na fish I eat ,I no kill person 😂😂😂
Rukky is the best 😂😂😂😂😂
Your own dey wit u, u dey motivate rukky😂
The order guy just dey tap current 😅
Rukky is so much underrated in this fight of Brotherhood representation 😮😮😮😮
she no want make rukky digest her 😂😂
😂😂😂😂😂😂Rukky wan digest person pickin oooooo
😭😭🤣🤣🤣 I no love u bro. Like ur comedy makes mi happy.
Everything need to digest 😂😂😂😂
Motivator!!! Fire burn ❤️🔥 you😂😂😂😂
Rukky too good swears 😂😂
I swear your own Dey with you, you Dey motivate apa nor try am again😂😂
Rukky my man I trust you 😂😂😂
I know say nah there u com dey go 😂😂
Man like rukky 😅😅😅😅brotherhood is proud of you
I just like this Rukky 😂😂
😂😂😂😂😂😂 rukky na mad man 😂😂😂
That last part😂😂😂😂😂
Thank God say Rukky no buy hair or pam give this one lol 😁
To be honest I too love ur comedy ❤
Bro Carry me go where all those girls dy stand lol 😂
I Swear.. Make Her Babe No Follow Too. 😂😂
Waffi no dey carry last, area!!!
Dis ur mumu friend sef. E dey loose guard anyhow Rukky. Brotherhood nor won see am again with you sharp😂😂😂
I swear, the guy tire me
@TravisClips nor mind d mugu🤣🤣
Abeg carry me where those girls dey stand 😂
Rukky dey calm down at times na.. which way
Rukky say na e go perform 😂💔
Rukky I can't stop laughing whenever am watching your videos
God I dun laugh almost bust my belle😂😂
Dey drink tequila like who drunker man born lol😂
Very calm until you provoke am 😂😂😂
Rukky no dey carry Last
Omo 😂😂😂 she meet wrong person 😂😂
Rukky I too like you abeg 😂
I love this guy acting I swear
Because of Cat and fish 😂💔
Bro abeg help me carry Rukky go where girls dey stand 😂😂😂😂
This Guy content ehn😂😂
Rukky is super 😂😂😂👍
Allow rukky digest you na😂
I like this guy always.
Hanty abeg press refund, Quick put am for OPay! ... She think say she wise!
Mood swing kee you back 😂
All these girls na kidnappers😂😂
I don laugh tire 😂😂😂😂😂😂
New to the UA-cam channel, make I they enjoy like una😂😂😂
Like who drunker man born 😂😂
Rukky na bastard 😂😂😂 I too like you bro, you too good👍
You forgot to collect the wig 😂
I swear bro you ma mentor this niches like games
Don dy craze omorobogele
What that 😅😅
I no de craze
Motivation speaker 😂😂
Which one be mood swing?? what of the tequila and barbecue na...abeg transfer the money.. was that our initial plan?? As the food don digest, I go carry go hotel go digest you too na..una go dey put rukky for talk o..abeg refund the 57k..wen u dey smile anyhow dey drink tequila nko...no make me injure u ground abeg find network..we no dey craze 😅😅😅
Rukky top 3 best comedian in naij
Babe say na because of cat and fish 😂😂😂
I see what you did there 😅
I had to watch it again 😂😂
Rukkyyy…abeg Wetyn be cat and fish😅😅..4:28
God we provide 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂 this one pain ruky
What about the tequila and the barbeque fish na 😅😅😅
On the 1st😂😂😂
Reality man 😂😂
Rukky werey 😂😂😂😂
No b the girl rukky vex for say toilet no flush 😅😂😂
Put am for the Opay!!😂😂
Rukky the action man I love you
How is no one talking about the” barbecue and TequilaFish 😂”
Rukky and ah ah😂
Abeg transfer money 🤣🤣🤣
❤❤❤ my gee keep it up brr
Fine gurl go with Rukky agreement na agreement
Coming from TikTok guys 😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
Who else is coming from TikTok
Your babe dey with you dey motivate me?? 😂😂
That one off me 😅😅😂