Aswr, I no fit easily believe all those figures and hyping wey them dey call for other people,,,,and na so I no fit easily show them my account balance😂.😂😂
Seriously I too Dey like rukky e no Dey take nonsense which one be showing account balance again wey be say rukky no mean the birthday before if no be opportunity na e rukky find go there 😂
Rukky before the game reach were you dey you for put ur phone for ringtone u go moved go outside go received am from there u go moved next time u go let ut guy know say na important call u received
Madam MC want do account challenge but she no start from herself and she also jump one girl.. . Rukky get right for say go to the next person 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
From the beginning of the operation show your account balance I know that there will be issue if it gets to Rukky turn. Rukky is not always gentle when it comes to argument.
😂😂😂😂😂😂😂.... I too like this guy, na my type..oo, if I say no, na no, if you like talk wetin you like, e no concern me..ooo
Hahahaha.... This is by far your best video I have watched, I can't stop laughing
Gang Gang dey play 😂🤣🤣
Una f up una for collect una drink from rukky hand 😂😂😂 cause if na him e go do the same thing
😂😂😂😂😂😂😂Rukky u be the man. Correct man😂😂😂😂 Make man no pressure u😂😂😂😂
Once they started that “show your account balance” game, I knew that problem wasn't far behind. 😂
😅
Hahahahahahahaha.. Dem dey play
Rukky no do oooo,,, make them no rob you 😂.,e dey happen !
This guy today no collecting of turkey 😂😂😂😂
Wen the announcer say operation show ur account balance rukky face change lol 😂 rukky deh make me always laugh 😂
No be by force ohh.. allow Rukky 😂😂😂😂
This kain doings nor dey ever pure ... wahala dey always follow - either dem embarrass you or dem go eventually fit rob you. I don talk my own
Aswr, I no fit easily believe all those figures and hyping wey them dey call for other people,,,,and na so I no fit easily show them my account balance😂.😂😂
Them don finish my guy Rukky for dis party.. dem plan dis one chaiii
Seriously I too Dey like rukky e no Dey take nonsense which one be showing account balance again wey be say rukky no mean the birthday before if no be opportunity na e rukky find go there 😂
Which party weh dem di show account balance… wuna no get shame ohhhhh… wuna de disgrace my Rukky like this 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
This time dey catch rukky😂😂😂😂😂😂
I imagine how much Rukky go get for him account 😂😂😂😂😂😂😂😂
Nah by force 😂😂😂😂😂
I dy feel ur mood😂😂 Rukky😂
I jzt deh imagine weytin rukky wan do for this video
As I don tell u say I no dey so u go ask another person, which kaiiiiii doings be dis one 😂😂😂
Wahala dey mind im own business je je, na so yanga go try am. Isokay o!!! Next time dem go leave our Rukky alone abi🤣🤣🤣🤣
Wetin carry you come this kind place 😂😂
rukky nor dey like show account balance 😂
Lol 😂
E no get wetyn I dey do
Rukky before the game reach were you dey you for put ur phone for ringtone u go moved go outside go received am from there u go moved next time u go let ut guy know say na important call u received
😂😂😂
Which kind party be this , wey them de ask for account balance na 😂ABEG make Una leave rukky ooo
Hahahaha😂😂😂😅😅
Rukky sha try dey change this ur cloth😂😂
which kind birthday way person go dey show account balance
rukky for still carry the girl go😂😂
Madam MC want do account challenge but she no start from herself and she also jump one girl.. . Rukky get right for say go to the next person 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Hahaha Rukky don enter gobe
Lol😂😂😂🎉🎉🎉.
Rukky face change after he hwa oppression show your account balance 😂😂. let's go
😂😂😂Which birthday be dis nw,My guy u dey fr there
Rukky na guy man
Rukky🎉🎉
My guy 😂❤
Na by force 😂
😂😂😂 too sweet
Nice one
Rukky too sabi😂😂😂
😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
whats the background music please ?
😂😂😂
I like your content
Lol😂😂😂😂😂
Very "anyhow people"...😢😅
Who sing that song 🎉🎉🎉
😅😅😅😅😅😅😅!?
Which one be show your account balance for birthday again 😂😂
I nor Dey. Nor be by force
😅😅😅😅😅
No be this guy wan kill rukky with gun 😂😂😂
😂
😂😂😂😂😂😂😂
Oppression show your account balance rukky change face hahaha 🤣🤣🤣🤣
From the beginning of the operation show your account balance I know that there will be issue if it gets to Rukky turn.
Rukky is not always gentle when it comes to argument.
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
Which kind play be this😂😂😂
Wahala 🤣
My guy
Ruky nor wan show anybody. Make ona leave am
If my cl drop message and rukky posted a video at the same time I go first watch rukky video before replying my cl 😅Rukky No.1
Which one be "leenus" call am him name "lainus"
Ah no be by force to see the account my Gee
See finished rukky account balance
Rukky abeg,show ya acc bal
This is not funny, and it makes no sense, I know it's a skit but I can't be found in a place like this.
😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
😂
😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂
😂😂