Розмір відео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показувати елементи керування програвачем
Автоматичне відтворення
Автоповтор
Wahala wa oooo😂😂😂😂 bandit VS cultist e go sup
You say you be cultists, you go see bandit today. Hahaha
I fear before as he drop the money back... Cultist no dey lose. Great achiever 😂😂😂
I swear
😂😂😂🤣😂😂🤣🤣🤣 you don achieve waitin...? You dey talk say u be cultists you go see bandit today..... 😂😂😂😂😂
🤣😂
Even cultist japa 🏃 😂
Cultist, you nearly scared me. No drop video wey anybody win you oo. You are always the winner. Great Achiever!!! Hail you, bro
Aswear bro
@@famihanjuwonlo6556 I e
Sabinus too no dey wise for video.
I be fear o
@@henryobi174 lLittle bit l..L.L... let.. .l.l.ll . LL lL.l.lll.. Little llLittle.ll.oloolol
Wahala for Nigeria oh.... bandit and cultist!...😂😂
Dem don job sariki dariya
You go see Bandit today 😂😂😂
I have never laughed this hard for comedy 😂😂 from 1500 to 1000
The end part 🤣🤣 Cultist go see bandits today🤣🤣🤣😂I swear I'm laughing and shading tears
Am telling you this guys no well at all hahahahaha
You missed the part where he said "you go see bandit today"
This is the best comedy skit I’ve watched in a while now. Two hilarious personalities 😂😂😂
Shift make I faint 😁😁😂😂😁😁
I swear me too😂😂😂
You go see bandit today,nice collaboration
Meeen this one choke,great job to you guys
Blessed are those who waited for the last scene 😂😂
Bandits
Nice one bro
Ndariya all ur rmx na hit
😂😂😂... When cultist meet Aboki.. This two are just so funny.. 😂😂😂😂
"Kwaltis you go siii bandit today" (Sarkin Daura, 2022) 😂
U needed to see me laughing out my intestine Zariki and OGB😹😹😹
When kotist meet bandit, even kotist go collect.
Kotist run for the first time 🤣🤣
Cultist dey run kiti kiti
But bandit nai collect for the film oh.. LoL.. cultist still give am wotowoto... LoL
That's why there's need for a part two to see whether cultist go collect from bandit na...for the first time cultist take off. 😂😂
😂😂😂😂
I love this collabo 💕
My goodness, 😍This is my best comedy ever 🤣Cultist you go see bandit today 😀😂
Big Up.... And happy birthday to Saraki from IKPO
Run ooo 🤣😂😂😅😁 good content
"Cultist you go see bandit today", this one off me oo😃😃
Me self! E shock you?
No rush in life, if you know you waited till the last scene be laughing, gather here for 🤳
You say you be cultist ? You go see bandit today 😂🤣
@@sandraakpan8448 aswear, you go see bandit today🤣
@@abdulazeezakanji5950 funny....how bandit will ruin cultist life in a bit🤣
By the time I fut call 😂😂😂😂 phone don disappear
😃😄 I'm here 😀😃You say you be cultist, wait make you see bandits 😃😄
Cultist never loose
awesome job guys just made my day more Grace
Not me laughing like a fool staring at my pot of beans🤣
Bro please dont just end this here common ......do a part 2 of this ....
The last line finished me lol... Cultist vs Bandit :-D
“You go see bandit today” 🤣🤣🤣
Ah ah cultist, you run for bandit 😆😂
Cultist wan challenge bandit 🤣🤣🤣🤣
Saraki no dey gree I no em go give am head ache
Bandit 😂😂😂😂😂 this one go hard cultist ooooo🏃🏿♂️🏃🏿♂️🏃🏿♂️🏃🏿♂️
There has to be part II o.. cultist running away from bandit.. good match up!
I swear brother, there must be a part 2 of this. Cos the same cultist obtaining people 🏃 running away after he hear bandit...lol
Cultist dey fear bandit na 😂
Walahi...we need part two of this
"you dey talk say u be cultist, you go see bandit today* crazy fellows
To archive nor de hard u.... Nice one
Na wah ooo God
Laugh wan kill me here oooooooooooooooo. Sarikin you're the best
I go see bandit today Nah sarkin dariya nah e fit ogb
You guys are hilarious 😆.Omo cultist... You wee nor kee me o😆😂🤣
I don archive am! That line tho😂
I laugh 😅 so te my 1yr old son join the laugh too without him knowing my reason of laughing 🤣
WaazinMai Tama sule
This skit is my favorite now.
😂😂🤣... "Just like that, you no price"... Me sef fear
Nothing like the coming at home
Sir you are great
Cultist you go see bandit today 😃😃😃 Nice one 👍
Cultist versus Bandit. There must be continuity of this skit so we can know who the winner is.
I swear e finish mi 🤣🤣🤣
Make use of good words, don’t call this man bandit pls.
@@steveadolf7313 that's what the hausa man call himself, abi you no dey listen?
@@steveadolf7313 he called himself bandit na😂...
The funny thing is that sarki is Igbo 😅😅😅
kaaaaa. Sarkin Dariya don kill me with laugh. i dey laugh loud for office like a bad woman.
Aboki you're buying condem and you expected a good phone 😂
It is kwandem
I go give you 1200 because you done dey form violence 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂,. Cultist don achieve dariya phone ohhhh ... Cultist no dey play ooh
She no dey ON got me
Na wahala be this one na. How cultist go sell wetin correct for 1k? No be Juju be that? No ooh, OGB must achieve something
Cultist don go jam bandit!!😄
I love ur real voice 💯🥰🥰
Omo why cultist see bandits today he come dey run, chai E be like say cultist go collect from bandits today 🤣🤣🤣🤣🤣
Omg, this is amazing. Can't stop laughing. That aboki act is on point!!!
Nice video
See juju
😂😂😂..... Cultist go collect anyhow from bandit oooo
Cultist and bandit Don jam oo😂😂😂
You are good bro
Omo I just dey over watch this video shaaa. OGB u too much. Aboki na buy guy, e go fit even buy human been conderm sef oooooooooh
Weldon my brothers
The last screen for me. Cultist jam bandit
This one choke oooo! Bandit de ginger
You na cultists you don jam bandit today...😂😂😂
Saraki, I have been waiting for you to post a video, now I am happy.
Same here,, I didn't understand what's worry with him 🧐🧐🧐🧐🧐🧐
This aboki dun get mind
Omg😁😁😄😄u re a cultist but u will see bandit today😆😆😆😁 cultix no dey carry last
Cultists nor dey refund money but he late refund am oooo,
Sarikin u wan collect abi.. I salama for you bruh
U go see bandit today…. Nice 😅😂😂
The last lin was epic😂 Bandit
Nice one 👍 boss
Great job
Omo this comedy sweet my Yash ooo🤣🤣🤣
😅😂🤣...Abeg make una drop part 2
This is very interesting I just love this video
This is the highest of Comedy. I laughed like a Mugu😂😂😂 I just like the way they were pricing the phone 😂 The one that made me burse laugh is when he said he has achieved the phone 😂😂😂😂😂
You are doing well
You say you cultist, you go see bandit today 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Hahaha 🤣😂🤣 you never see anything ōõóôöòOgb na bad guy 😆😂🤣🤣😂😂
Hahahahah hahahahah my belle oooo
You go see bandits today😅😅😅
Him con dey cormot cultist money 😂
The confusion when he said #1500 and cultist agreed😀😀
You are funny 😄 😂😂😂
So cultist get soft voice and patience too... Last last bandit still do wonders
Cultist still achieve bandit phone.. who looseguard?
You don achieve am cultist you go see bandit today 😂😂😂
Cultist don jam bandit oooooo
You guys are doing well 🏃
Clash of bandit and cultist 🤣🤣🤣🤣
Pure Comedy 🤣🤣🤣🤣I Don Laugh Taya 🤣
HahaYou go see bandits todayNawao
I love this aboki language
Wahlai,u go see bandit today...cracked me up...lol!!!
So cultist dey fear bandit 😂😂😂
Cultist nearly scared me,,,no body ever win cultist,, cultist no dey carry last
E dey talk say na you cultist you go see bandit today
I can't stop laughing 😄😄😃
Wahala wa oooo😂😂😂😂 bandit VS cultist e go sup
You say you be cultists, you go see bandit today. Hahaha
I fear before as he drop the money back... Cultist no dey lose. Great achiever 😂😂😂
I swear
😂😂😂🤣😂😂🤣🤣🤣 you don achieve waitin...? You dey talk say u be cultists you go see bandit today..... 😂😂😂😂😂
🤣😂
Even cultist japa 🏃 😂
Cultist, you nearly scared me. No drop video wey anybody win you oo. You are always the winner. Great Achiever!!! Hail you, bro
Aswear bro
@@famihanjuwonlo6556 I e
Sabinus too no dey wise for video.
I be fear o
@@henryobi174 l
Little bit l..
L
.
L... let.
. .l.l.ll .
LL l
L.l.lll.
. Little ll
Little.ll.oloolol
Wahala for Nigeria oh.... bandit and cultist!...😂😂
Dem don job sariki dariya
You go see Bandit today 😂😂😂
I have never laughed this hard for comedy 😂😂 from 1500 to 1000
The end part 🤣🤣 Cultist go see bandits today🤣🤣🤣😂
I swear I'm laughing and shading tears
Am telling you this guys no well at all hahahahaha
You missed the part where he said "you go see bandit today"
This is the best comedy skit I’ve watched in a while now. Two hilarious personalities 😂😂😂
Shift make I faint 😁😁😂😂😁😁
I swear me too😂😂😂
You go see bandit today,nice collaboration
Meeen this one choke,great job to you guys
Blessed are those who waited for the last scene 😂😂
Bandits
Nice one bro
Ndariya all ur rmx na hit
😂😂😂... When cultist meet Aboki.. This two are just so funny.. 😂😂😂😂
"Kwaltis you go siii bandit today" (Sarkin Daura, 2022) 😂
U needed to see me laughing out my intestine
Zariki and OGB😹😹😹
When kotist meet bandit, even kotist go collect.
Kotist run for the first time 🤣🤣
Cultist dey run kiti kiti
But bandit nai collect for the film oh.. LoL.. cultist still give am wotowoto... LoL
That's why there's need for a part two to see whether cultist go collect from bandit na...for the first time cultist take off. 😂😂
😂😂😂😂
I love this collabo 💕
My goodness, 😍
This is my best comedy ever 🤣
Cultist you go see bandit today 😀😂
Big Up.... And happy birthday to Saraki from IKPO
Run ooo 🤣😂😂😅😁 good content
"Cultist you go see bandit today", this one off me oo😃😃
Me self! E shock you?
No rush in life, if you know you waited till the last scene be laughing, gather here for 🤳
You say you be cultist ? You go see bandit today 😂🤣
@@sandraakpan8448 aswear, you go see bandit today🤣
@@abdulazeezakanji5950 funny....how bandit will ruin cultist life in a bit🤣
By the time I fut call 😂😂😂😂 phone don disappear
😃😄 I'm here 😀😃
You say you be cultist, wait make you see bandits 😃😄
Cultist never loose
awesome job guys just made my day more Grace
Not me laughing like a fool staring at my pot of beans🤣
Bro please dont just end this here common ......do a part 2 of this ....
The last line finished me lol... Cultist vs Bandit :-D
“You go see bandit today” 🤣🤣🤣
Ah ah cultist, you run for bandit 😆😂
Cultist wan challenge bandit 🤣🤣🤣🤣
Saraki no dey gree I no em go give am head ache
Bandit 😂😂😂😂😂 this one go hard cultist ooooo🏃🏿♂️🏃🏿♂️🏃🏿♂️🏃🏿♂️
There has to be part II o.. cultist running away from bandit.. good match up!
I swear brother, there must be a part 2 of this. Cos the same cultist obtaining people 🏃 running away after he hear bandit...lol
Cultist dey fear bandit na 😂
Walahi...we need part two of this
"you dey talk say u be cultist, you go see bandit today* crazy fellows
To archive nor de hard u.... Nice one
Na wah ooo God
Laugh wan kill me here oooooooooooooooo. Sarikin you're the best
I go see bandit today
Nah sarkin dariya nah e fit ogb
You guys are hilarious 😆.
Omo cultist... You wee nor kee me o😆😂🤣
I don archive am! That line tho😂
I laugh 😅 so te my 1yr old son join the laugh too without him knowing my reason of laughing 🤣
Waazin
Mai Tama sule
This skit is my favorite now.
😂😂🤣... "Just like that, you no price"... Me sef fear
Nothing like the coming at home
Sir you are great
Cultist you go see bandit today 😃😃😃 Nice one 👍
Cultist versus Bandit. There must be continuity of this skit so we can know who the winner is.
I swear e finish mi 🤣🤣🤣
Make use of good words, don’t call this man bandit pls.
@@steveadolf7313 that's what the hausa man call himself, abi you no dey listen?
@@steveadolf7313 he called himself bandit na😂...
The funny thing is that sarki is Igbo 😅😅😅
kaaaaa. Sarkin Dariya don kill me with laugh. i dey laugh loud for office like a bad woman.
Aboki you're buying condem and you expected a good phone 😂
It is kwandem
I go give you 1200 because you done dey form violence 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂,. Cultist don achieve dariya phone ohhhh ... Cultist no dey play ooh
She no dey ON got me
Na wahala be this one na. How cultist go sell wetin correct for 1k? No be Juju be that? No ooh, OGB must achieve something
Cultist don go jam bandit!!😄
I love ur real voice 💯🥰🥰
Omo why cultist see bandits today he come dey run, chai E be like say cultist go collect from bandits today 🤣🤣🤣🤣🤣
Omg, this is amazing. Can't stop laughing. That aboki act is on point!!!
Nice video
See juju
😂😂😂..... Cultist go collect anyhow from bandit oooo
Cultist and bandit Don jam oo😂😂😂
You are good bro
Omo I just dey over watch this video shaaa. OGB u too much. Aboki na buy guy, e go fit even buy human been conderm sef oooooooooh
Weldon my brothers
The last screen for me. Cultist jam bandit
This one choke oooo! Bandit de ginger
You na cultists you don jam bandit today...😂😂😂
Saraki, I have been waiting for you to post a video, now I am happy.
Same here,, I didn't understand what's worry with him 🧐🧐🧐🧐🧐🧐
This aboki dun get mind
Omg😁😁😄😄u re a cultist but u will see bandit today😆😆😆😁 cultix no dey carry last
Cultists nor dey refund money but he late refund am oooo,
Sarikin u wan collect abi.. I salama for you bruh
U go see bandit today…. Nice 😅😂😂
The last lin was epic😂 Bandit
Nice one 👍 boss
Great job
Omo this comedy sweet my Yash ooo🤣🤣🤣
😅😂🤣...Abeg make una drop part 2
This is very interesting I just love this video
This is the highest of Comedy. I laughed like a Mugu😂😂😂
I just like the way they were pricing the phone 😂 The one that made me burse laugh is when he said he has achieved the phone 😂😂😂😂😂
You are doing well
You say you cultist, you go see bandit today 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Hahaha 🤣😂🤣 you never see anything ōõóôöò
Ogb na bad guy 😆😂🤣🤣😂😂
Hahahahah hahahahah my belle oooo
You go see bandits today😅😅😅
Him con dey cormot cultist money 😂
The confusion when he said #1500 and cultist agreed😀😀
You are funny 😄 😂😂😂
So cultist get soft voice and patience too... Last last bandit still do wonders
Cultist still achieve bandit phone.. who looseguard?
You don achieve am cultist you go see bandit today 😂😂😂
Cultist don jam bandit oooooo
You guys are doing well 🏃
Clash of bandit and cultist 🤣🤣🤣🤣
Pure Comedy 🤣🤣🤣🤣
I Don Laugh Taya 🤣
Haha
You go see bandits today
Nawao