Big fan, Carter! Got a sincere advice: when discussing business with investors/mentors, consider showing more seriousness. During Cubana Chief Priest's guest appearance, his business talk was interrupted by your 'pants and bra' comment. I saw the disappointment on his face before he laughed. Don't miss opportunities! Balance humor with professionalism. Keep killing it, bro! One love
@@EdweencollinscYou talk too much! How many Yoruba people do you know? Every red lizards dey shake their heads, you don't know which one has stomach ache.
Cheif preast face when Cater told him he wanted to start pant business 😂 chief for in mind go talk sey shey this guy normal sha😂😂 but much love Cater keep up the good vlog ❤❤
Hey Guys don’t forget to Subcribe 🙏
I beg na to go rahman jago shop now we need a vlog there too❤️🙏
Done b4 boss
@@Kelvin_0001 I never watch am naw
We plaster chief 🙌🏾🙌🏾
Baba you too funny 😂
Zanku said `person wey wear fake today go wear original tomorrow’ 🙏❤️
I swear.
Big fan, Carter! Got a sincere advice: when discussing business with investors/mentors, consider showing more seriousness. During Cubana Chief Priest's guest appearance, his business talk was interrupted by your 'pants and bra' comment. I saw the disappointment on his face before he laughed. Don't miss opportunities! Balance humor with professionalism. Keep killing it, bro! One love
I like zlantan's humility and composure ❤🙌
From music to comedy from comedy to vlogging, everybody just dey Hustle
😅
Hustle is real naw😂😂😂
🤣😅😂
Naso we see ham oo
No bii small thing
Aswr
Surviving is winning
Hand wey touch my comment won't know poverty amen and amen
🙏
Amen
Every body don turn pastor😂 but amen 🙏
Ameen ❤
Amen
Zlatan has touched every life…bless him
Cheif Priest Think Say Na Him And Human Being Dey Discuss 😂😂😂😂
Aswear 😂😂😂
I swear 😅
Not until he said panti 😹😹😹
I swear 😂😂😂😅
This is full street guy big time, Zalatan big up to u for that words, person wey wear fake today go get money wear original tomorrow 👊
Poor man pikin don pick words 😭😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
@@Georgefavour3 haaa😂😂😂😂😂😂
I just love seeing people admit that they were helped,look at the way Carter efe was grateful for what he did,God bless you Carter
"Na you get the whole store na" 😂😂😂😂, zlatan ❤😂
No be lie Zanku ... "person wey wear fake today go wear Original tomorrow
That's why I love yoruba people
They love for Each other is another thing
God bless you all
Na only Zlatan be Yoruba, Carter na Warri cubana na Igbo, so wys?
@@idumumarvellous7807 I know that
But do remember that when he opened the boutique that Davido come to show him love
That's what I'm saying
@@EdweencollinscYou talk too much! How many Yoruba people do you know? Every red lizards dey shake their heads, you don't know which one has stomach ache.
@@nmg1909 But at least they love is better than Igbos
@@nmg1909 your own is just to hate idiots
That word way zlatan talk na big words more love man ❤
The look on cubana chief priest's face when he mentioned pant business is quite legendary 😂😂😂
ua-cam.com/users/shortsjDgCMZsKQSg?si=7XCV9yxO6BiR0y99
I was having a bad day after work just took a break off work to watch this and my whole mood lightened up 😂 I enjoyed watching 😅❤
Thank You so much ❤❤❤❤
😂😂i dey zanku store you dey call me….block!!
😂😂😂😂😂
person wey wear fake today go fee wear original tomorrow...
Hit difference...😢
Thank you @zlatan
😂😂😂😂 na the song they put as cp enter dey burst my brain
My boys 😂just having fun sha
THAT I NEED HELP LINE, OMO SAME😅😢🤲🏽💜
Cubana was shocked to hear your business plan 😂. How come I am just seeing this
Na because of Cubana chief priest I come watch this video ❤❤❤❤❤ to him
Nobody wey fit give joy like Carter❤😂
Poco Lee dey😂😂😂
Ajeh 😂 poco na the happiest man for Nigeria
❤❤❤❤❤
Iswear 😂❤
Zlatan na Humble guy blesss him ❤….More Grace Big Carter keep dropping 🎉❤
A very entertaining and educating episode ❤ hope i can see more of A day with you and david or wizkid or burna boy hopefully👏
15:16 "you Dey …. you Dey pour me spit" Zanku ehnnn 😂😭
Cheif preast face when Cater told him he wanted to start pant business 😂 chief for in mind go talk sey shey this guy normal sha😂😂 but much love Cater keep up the good vlog ❤❤
Any word zanku says just dey sweet me I love this man so much
You’re too good bro!👏the sky is your starting point, you gonna get there✊💥love your vlog mannnnn
i love cubana chiefpriest he has a great steeze
Tell me why u no go love carterefe..red pant to dey world😂😂😂❤
❤❤❤❤
Zanku done motivate the poor ones way day wear fake 😂
You are naturally funny ❤
Happy birthday in advance
I’m also a September born 02🎉
Thank you so much ❤❤❤
Sept 13 here.
"If Original No Dey Fake No Go Dey."
If original no dey fake no go dey zanku to the world
Cubana dey call money but you no fit pay for the clothes Carter pick 😂😂
Carter don turn motivational speaker 😂😂😂😂😂😂
Zanku self don tire for Carter 😂
Never knew this guy is a Vibe Carter Efe 🤣🤣🤣😂😂😂
Carter say if you're useless, you cannot come to Zanku store😂😂😂😂😂😂😂😂
Best video I have watched today 😂😂😂
Thank you for Watching❤️❤️❤️
He say na here davido ynash dey😂😂😂
THANKS FOR WATCHING ❤️❤️❤️
I really enjoyed this❤❤❤😂😂😂😂
Carter is just full of Cruise ❤❤
Funny Efe. I enjoyed watching
THANKS FOR WATCHING ❤️❤️❤️
Carter efe is hilarious 😂😂😂
Manchi no boring at all. Always on ✅✅✅
Omo I no know buh that him tb with zlatan touch o zanku na better person no Lie
CP is the biggest celebrity bar man in Africa
THANKS FOR WATCHING ❤️❤️❤️
Exactlyyyyyy 😂❤
Nawa oo I really miss my big bro pere Ad also called Governor for ughelli na me and him Dey fit vibe to all this cater funny characters miss bro 🥹💔
Much love from Liberia 🇱🇷
My favourite comedian ❤❤.
Watching you from Ghana 🇬🇭
THANKS FOR WATCHING ❤️❤️❤️
Sharp Zanku! Person wey wear fake today go wear original tomorrow
God bless you zanku ❤for all you do
Aside comedy You should do more of this carter❤.
Omo! You dey drink lin? 😂❤
Zankuuu 2 d world 🎉🎉🎉🎉
this guy would have been fun to have as a roommate in secondary school hostel.
This was actually fun to watch
THANKS FOR WATCHING ❤️🙏
That piant side don kill me 😂😂😂😂
THANKS FOR WATCHING ❤️❤️❤️😂
@@carterefe. Much love big man 🧎🫡🫡
Happy birthday Caterefe, much love !
I no know how I fit like this video more then one time ❤😂😂😂
You sha don chop our data no whalal we sha love the vlog 🎉❤😂☹️🥺🥺🥺
😂❤❤❤❤
Much love from Ghana i have all your comedy in my phone u like what you are doing
Zanku don motivate me❤🎉🎉
Much from kenya am your biggest fan ❤❤❤❤
Zlatan is a vary calm guy
Your vlog nice and entertaining. Keep it up
THANKS FOR WATCHING ❤️❤️❤️
Cant believe i watched this vlog up to the End 👌🏿🇿🇲💓
Zankundon chop money voice don change nice ❤❤❤
Nah only Carter no use changing room 😂😂
Chief Priest think say he Dey follow better person talk 😂
Person way wear fake today go fit wear original tommorow I like that talk zanku to the world❤❤❤,👍👍👍
The way I rushed to the video when I found it 😂😂
THANKS FOR WATCHING ❤️❤️❤️
Efe tell Zanku make he remember Segun Wire too nah...Abi e don forget say nah person help him life too
You dey turn lean 😂❤
This guy actually funny sha 😂😂😂❤
❤❤❤❤
Zlatan na big guy and he's very smart
Davido wear this clothes oh! No be that one wey Una buy for Onitsha oh😂😂
Zanku to the world
Werey dey pack all the cloth for store dey shout cubana will buy it for me 😂😂😂
This is so beautiful 💙
❤❤❤❤
All of us will be great one day ☺️
first time this guy is actually funny
Machala one of those hoodie, abeg run am for me 🙏🏾
Na from your snap I come here oo
I been enjoy your short content for snap, I con come here con enjoy am well
CTTW 😂😂
SHARP❤❤❤❤❤😂
BABA CARTER AS YOU PANT SEE AS BABA CHIE TAKE LOOK YOU 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Chief facial expression wor wound me 😂😂
THANKS FOR WATCHING ❤️❤️❤️😂
You dey pour me spit😂😂
😂😂😂😂
Chief priest and zlantan don quickly nack egede
Normally you be DAVIDO fan but hypocristy wan finish you 😂❤❤
Werey 😂😂😂😂😂
The cloth really fit Carter efe,no lies
❤❤❤❤❤
That's a big steeze😂😂😂😂
Zlatan thanks brother 💕⭐️🔥🔥🔥
True talk zanku person wey wear fake today go get money take buy original tomorrow
Carter keep winning mehn ❤
Carterefe you too funny low key o 😂❤
I love this guy 😂😂
Ughelli to the world 🌎❤🎉