Diamond you no get respect for your mate. Na Uncle Lalala you go dey fight. Person wey you and am do machete fight, him come win you 😂 you’re funny jor! And Chigozie did well too. Kudos!!!
This Chigozie guy is on another level. Diamond don eat am wella. what a world!! April fool in December? these two are something else . Diamond pay your rent oooooooo stop this wahala
I go bring wizkid for you...ooo😂😂😂 the Landlord is so funny
Those are the issues 😂😂😂😂😂
Oga landlord 😂😂😂😂😂
"I will bling wisikid for you" 😂😂😂
"You plank me for my house " 🤣🤣
Where is my lent 🤣🤣🤣🤣
Igbo actors are too much 🔥🔥🔥
😂😂😂😂😂 pay your lent oh, typical Onitsha Landlod😂😂😂😂, shout out to my Anambala brothers😂😂😂😅❤❤❤
That slap on the back ooo even the dead felt it 😂😂😂😂
My man just came to chop flee food at his landlord house 😂😂😂😂😂hunger no good
Oga You’re naturally funny
Omo landlord snake in the monkey shadow style funny pass😂😂😂😂
Chigozie Atuanya and Diamond Okechi ehhh, una be tom and jerry..😂😂😂😂
Oga you have to pay landlord oo
Diamond is a whole vibe! I can't stop laughing. I never knew he is this funny 😁 😂 😀
Diamond can't be real for one second, how can you do April fool in August? 😂😂😂😂😂😂😂
Diamond you no get respect for your mate. Na Uncle Lalala you go dey fight. Person wey you and am do machete fight, him come win you 😂 you’re funny jor! And Chigozie did well too. Kudos!!!
hahahah landlord heeee chaiiii, moneyyyyyyy
They think say na play play 😂😂
Love watching your skit 🇸🇳
I swear de best i hv watch 😂😂😂😂these two re something else
You plank me in my , you are mad 😂😂
This Chigozie guy is on another level. Diamond don eat am wella. what a world!! April fool in December? these two are something else . Diamond pay your rent oooooooo stop this wahala
Diamond you ehhhh, you be trouble tenant oooo.😂😂😂😊
DAYAMONDU
YOURE A BAD BOY 😂😂
😂😂😂
Free food... Bad tenant
Mr Diamond how many times will I tell you that Nigerian is not for u. Much love beo😂😂😂❤❤❤
I can't stop laughing 🤣
How person go wicked like this 😂 imagine say landlord open the envelope immediately 😂
Who was expecting that scam😂😂😂
Thank God! Part 2! Anoda brouhaha wit oga land lord again! Pt 3 loading... 😂😂
I dey feel the punch 😂
Oga Diamond you go person. Laughter wan kill me
I love you two so much please more acting from you guy’s
I can’t stop laughing 😂 😂😂😂
This diamond best skit so far. Arumunaso npali.
Show guy clear road one love 💚💯✅
Oga pay landlord oooo😂😂😂😂😂 I no say that thing no be money 😅😂😂😂😂😂😂 my guy apiawala landlord azu
😂😂😂😂
😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂😂
🎉🎉m
Uncle Lala 😂😂
Diamond and landlord, i no fit laff ooooo
Funny people are so much in this country Nigeria 😂😂😂
You too are making us proud 😂😂
Carry mouth full everywhere😂😂😂.... So you no learn from the first fight oga
Bro keep it up ❤❤❤❤😂😂😂😂
😂😂 I can't stop laughing 🤣🤣🤣
Downloaded to watch later but oops..can't help but watch now😅
Guy man DON gai guy man wey be mugu Nah. Lol.
Calm o down oga😂😂😂
The ending part got me laughing
I cant stop laughing 😂🤣😂 I love that Anambla bloda 😂🤣
Anambra*
Vely funny
@@Oldschoollapel u don’t get the joke??🤦🏽♂️ Anambra yes but they always switched r and l
@@henrymichaels7174 👌
Funny enough, I am from Anambra State, Nnewi North precisely.
To speak English dey hard me, the R and L matter, my own too much 😱
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
The last shout finish work
😂😂😂 no be small shout
I can't stop laughing 😂😂😂😂
I like am as you collect 😂😂😂
A pray full 😂😂😂😂 I don lane new one from you 😂😂😂😅
Greatings bro's 😍😅
Love you bro😂😅
This is really interesting 😂🤣😂🤣I’ve subscribed Ooo. 😊
By action is now running away 😂😂😂😂😂
Landlord has won in this one
Na that landlord you need😂😂😂
Oga Aasii 😂😂😂
U know get joy ooo
Oga lala don jam wahala
Money nor easy to get o. Property is the greatest source of ideas.
Oh my goodness me what a Bombshell lol confusion everywhere ..diamond did you know that you can be prosecuted for scaming your Landlord?😂😂😂
Omo my guy you too much 😅😅😅😮😮😮😂😂😊😊😊
I talk am, my mind tell me say no be real money
Diamond go sell land give you money say wetin happen? Unless say no be landlord wey I know
I know you won’t be humble like this 😅😂
The look on his face when he saw the "money''
Landlord hit am for back like snake 😂😂😂😂😂
I'm from Anambla we always eat lice every Sunday 😊
Dangerous step 😁😁😁,e pain land lord 😄😄
🤣🤣🤣🤣... Diamond run oooh
May we never have this kinda of tenant hmmmmm diamond quick notice awaits you
Nice one
Igbo landlord 😂
I laugh ahh taya 😂😂😂😂😂😂😂
Iwu mpa😂😂😂
😂😂😂😂 I nearly swallow bone
Na who no know Diamond go think say him go pay 😅😅😅
Dieeeyamond.... gimme my lent😂
😂😂😂 landlord no be money that guy give oooh
😂😂😂 Na man you be
Wow
Hahahaha... Haba! What a tenant.
My guy my guyy😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
This kind tenant no good for any landlord o😂😂😂
Diamond where is my lent, of a calm down.
Hunger na bad thing oh! well those are the issues.
Diamond you are going to pay for the food too oooo 😅
My father my father
Oga landlord 😂😂
😂😂😂😂.. uncle laalaa ehh
This landlord too like money 😂
🤣🤣🤣🤣 I know say no be real money be that 😂
By issiaja😂😂😂😂😂 one one leg oya move
maybe na 4 club dem 2 go jam bodi again! 😂
Ipiawago Landlord azu 😂😂😂
Uncle lelalala will not kill someone with laugh oh 😂😂😂😂😂😂
Jackie Chan and Bruce Lee na legend ❤
😂
Oga arumunasonkpari ,is better you pay up your rent 😅😅😅😅😅
Ogah 😂😂
April fool fit happen for December 😂😂😂
Ego na eme nwoke mma