Розмір відео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показувати елементи керування програвачем
Автоматичне відтворення
Автоповтор
SK too get bad mouth i swear... Him Capping too bahd!! 😂😂😂 Omo Una combo dey sharp 🙌💙
Since wey i no u Na 40yrs u dey go U go reach am today Kai😅😂 this combo sweet ❤
Sk too funny 😂😂😂 Dem write Staff inside the motor?!! 😂😂😂
'Sk since i know u na 40years u dey go' nice combination mehn
I no be small pikin ooo,na 40 years I dey go so,SK 😂😂😂😂
Wait wait, person dey tell me say em be staff..😂😂😂
Bros continue with Sk the combination make sense 😅 God bless you people he no easy to make person laugh
Driver, conductor, passengers. All of una dope. I salute.
That 40 years wen you dey go you go reach am today lol 😅😅
This Sk funny well well oooo 🤣🤣🤣🤣
I waka meet sk and this guy today belle they pain me 😂😂😂😂😂😂😂make ona drop another bad one again abeg
🤣🤣🤣 SK oooo.... You don meet your match for this wan oooo 🤣🤣🤣🤣
You too much Boss man always making my day ❤❤😂😂😂😂😂
😂😂😂 watching form India 🇮🇳 17 miles 😅😅
SK say na see finish 😂😂😂
Nah because of that oga wey dey for back
Ask about me for Otu , anam egbu mmadu😂😂😭😹😹
That 40yrs u go reach am today 😂
Warri and Igbo combination...rugged 😅😅😅
So real! Super composition! 5⭐️ performance guys!
Wahala Wahala SK...going to 40 years......1 1 🦵 ❤❤😂😂😂😂😂😂😂bam L👍🏼
This combination make sense 🎉😂
No correct money from staff 😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣 every day Nigeria 🇳🇬 life
Aswear the combo mad ❤❤😂😂😂
That 40 years you wan go, na today you will reach there😂😂😂
This two fit Abeg 😂😂😂
Watch more dan 2 time's 😂😂😂😂😂
Too real 😂😂😂😂😂
🤣🤣🤣 plus and minious na #800 🤣🤣🤣 SK why nahhh... 🤣🤣🤣🤣🤣
My brother you’re doing well,more grace biko😂
Oga and s.k I no know the one when worst pass 🤣🤣🤣🤣
Bro your skit is going good. Love it 💖♥️
Sk ooo😂😂😂😂😂😂
na two big figthers be this ooooo 😂😂😂😂😂😂😂😂
Who dei beg you S.K???🤣🤣🤣
I too love this skirt.... To be honest 😊😊
Ask of me for ‘Otu', Anam egbu mmadu 😂😂😂😂😅😅😅
Sk brought me here 🤣🤣🤣
Here for Sk😀
I no dey like wear trouser wee get plenty pucket😂😂😂
You are the best❤❤
What’s the name of the music
Give me 17 miles😂😂😂
😂😂😂😂😂😂 wahala OGA and boy don jam
Cool video
I love this
Nice one ❤
Osusu money 😂😂😂😂
Lol 😆 this is funny
This SK na waffi blood😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 his mouth strong wella
Omo 😂😂😂😂
2 crace men ..!
😂😂😂 wahala everywhere
Diamond 🤣🤣..
Here for Sk ❤😂
Poor audio
Wow 😮😮😮😮😮😮😮😮
Good my boy ❤❤
😂😂👏👏
😂😂😂😂❤❤❤❤
Wow first to comment
Dis one clear ,🤣🤣
😂
❤❤😂😂😂😂
😅😅😂😂
Very funny
😂 😂 😂 😂 😂 🤣🤣🤣
Him never enter that 40years since 5years ago
God
😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
😅😅😅😅😅😅😅😅
Am going to 40 years 😄
Staff? 🤣🤣🤣
That bus conductor no big fool
😂🤣🤣😂
1st here
Oga anyi😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
wahalaaa
Bad combination, I don laugh tire🤣🤣🤣
No 1 supporter
Hahaha
😅😅😅😅
I like this SK 😅😅 e body too de hot😂😂
SK scamper Lol funny guys nice combi.
Kung Fu,😂😂😂😂 UDU boy for Lagos
Sk to the world 🌎
😂😂😂wahala
800?
😅😊😊😊😊😮😮😮😅
Chaii C'fini bu na ogwougoi
Lol
Wahala people combo
9:48 9:50 "susu" savings money another twi language#ghana from my nigerian brother 🤣🤣🤣🤣
don't say what you don't know.
@@randyatimi4511 kwasiato!
Lwkm😂😂😂😂
Why you carry head melt
S K 😃😀😁😅
Sk all the way 😅😅
Oga na yan 😂
Umu mugu 😅😄🤣
SK too get bad mouth i swear... Him Capping too bahd!! 😂😂😂 Omo Una combo dey sharp 🙌💙
Since wey i no u
Na 40yrs u dey go
U go reach am today Kai😅😂 this combo sweet ❤