Ayra Starr - Rush Instrumental

Поділитися
Вставка
  • Опубліковано 26 гру 2024

КОМЕНТАРІ • 57

  • @AmaniPFungo
    @AmaniPFungo 2 роки тому +31

    Ohh (Vibez)
    Pa pa ri, pi pa pa ri pa
    Pa pa ri, pi pa pa ri pa
    Pa pa ri, pa
    Sabi girl no dey too like talk
    Animals dey in human form
    Padi man nobody like work
    But you must hustle if you wan chop
    E no finish, dem wan fight us
    If them they run them no fit catch up
    I no dey form say I too righteous
    No come dey form say you too like us
    Me no getty time for the hate and the bad energy
    Got mi mind on my money
    Make you dance like Poco Lee
    Steady green like broccoli
    Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
    Kudi na my fantasy
    Dem wan dey check if my tap e no rush
    But e dey rush
    E dey rush well, well
    E be much
    Na God dey make my tap, e dey rush
    The kind money we touch, yeah
    E dey rush
    E dey rush well, well
    E be much
    No be hype everybody dey crush
    There's no dulling with us
    (There's no dulling with us, oh)
    Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
    Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
    Pa pa ri, yeah
    Pa pa pa ri, pa ri pa
    Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
    You never touch, you dey form papas (yeah)
    Which kind money we never see before
    Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
    Aje, aje, aje
    Can never take my cake away
    Aje, you can't count my grace
    I just dey my lane, my lane
    Me no getty time for the hate and the bad energy
    Got mi mind on my money
    Make you dance like Poco Lee
    Steady green like broccoli
    Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
    Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
    Dem wan dey check if my tap e no rush
    But e dey rush
    E dey rush well, well
    E be much (e be much)
    Na God dey make my tap, e dey rush
    The kind money we touch, yeah
    E dey rush
    E dey rush well, well
    E be much
    No be hype everybody dey crush
    There's no dulling with us
    (There's no dulling with us, oh)
    'Cause e dey rush
    E dey rush well, well
    E be much
    Na God dey make my tap, e dey rush
    The kind money we touch
    E dey rush
    E dey rush well, well
    E be much
    No be hype everybody dey crush
    There's no dulling with us
    (There's no dulling)
    Yeah, yeah
    Yeah, yeah
    Mmh, ahh

  • @Yatus_Beats
    @Yatus_Beats Рік тому +4

    Nice remake bro 🔥🔥👊

  • @lamapukas
    @lamapukas Рік тому +8

    I like those 0:37 papapapam-papapapam

  • @guystrangermusic3505
    @guystrangermusic3505 2 роки тому +5

    E dey rush, rush, rush 😂❤🔥

    • @Leobeatz0
      @Leobeatz0  2 роки тому +1

      Rush rush rush e dey rush😂

  • @HermanAlejandro-lk9tg
    @HermanAlejandro-lk9tg 2 місяці тому

    Exelente trabajo intensa armonía Nice flow

  • @siyabongavincent-x5c
    @siyabongavincent-x5c Рік тому +2

    YOU NAIL IT

  • @dozzyvibes
    @dozzyvibes 2 роки тому

    Boss 🥰 your hands are blessed 🙌

    • @Leobeatz0
      @Leobeatz0  2 роки тому

      Ensure you subscribe!😁⚡

  • @PokemonLaviedeoim
    @PokemonLaviedeoim 5 місяців тому

    Incroyable

  • @poeticjustice6046
    @poeticjustice6046 Рік тому +1

    Beat is the best 💪🔥💯🙏

  • @raymilles5921
    @raymilles5921 2 роки тому +1

    fantastic

  • @HermanAlejandro-lk9tg
    @HermanAlejandro-lk9tg 2 місяці тому

    Alex mazz canta autor ✍️💯

  • @M.Ta13....
    @M.Ta13.... Рік тому +1

    00:48 00:57

  • @DorianAmg
    @DorianAmg 8 місяців тому +1

    Ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
    Sabi girl no dey too like talk
    Animals dey in human form
    Padi man, nobody like work
    But you must hustle if you wan chop
    E no finish, dem wan fight us
    If them dey run, dem no fit catch up
    I no dey form say I too righteous
    No come dey form say you too like us
    Me no get the time for the hate and the bad energy
    Got my mind on my money
    Make you dance like Poco Lee
    Steady green like broccoli
    Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
    Kudi na my fantasy
    Dem wan dey check if my tap e no rush
    But e dey rush (e dey rush)
    E dey rush well, well, e be much (e be much)
    Na God dey make my tap, e dey rush
    The kind money we touch, yeah
    E dey rush (e dey rush)
    E dey rush well, well, e be much (e be much)
    No be hype, everybody dey crush
    There's no dulling with us (there's no dulling with us, oh)
    Pa-pa-ri (oh)
    Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah)
    Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
    Ta-ra-pa-pa-ri-pa
    Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
    You never touch, you dey form papas (yeah)
    Which kind money we never see before?
    Kosi elomi, got me feeling I'm the one
    Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
    You can't count my grace
    I just dey my lane, my lane
    Me no get the time for the hate and the bad energy
    Got my mind on my money
    Make you dance like Poco Lee
    Steady green like broccoli
    Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
    Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
    Dem wan dey check if my tap e no rush (yeah)
    But e dey rush (e dey rush)
    E dey rush well, well, e be much (e be much)
    Na God dey make my tap, e dey rush (yeah)
    The kind money we touch, yeah
    E dey rush (e dey rush)
    E dey rush well, well, e be much (e be much)
    No be hype, everybody dey crush
    There's no dulling with us (there's no dulling with us)
    'Cause e dey rush
    E dey rush well, well, e be much
    Na God dey make my tap, e dey rush
    The kind money we touch
    E dey rush
    E dey rush well, well, e be much
    No be hype, everybody dey crush
    There's no dulling with us (there's no dulling)
    Yeah, yeah
    Yeah, yeah
    Mmh, ah

  • @badgyalthingwithpsyche
    @badgyalthingwithpsyche Рік тому +1

    Sounds like diamonds

  • @MarcoprodMc
    @MarcoprodMc Рік тому

    JOLIE

  • @yunicks4952
    @yunicks4952 Рік тому

    I know this song and I love this song

  • @tempature4655
    @tempature4655 Рік тому +1

    I would love to use the beat to make a mix Reggae song

  • @M.Ta13....
    @M.Ta13.... Рік тому

    00:48

  • @bigtuneonly
    @bigtuneonly Рік тому

    If I send you can I use this riddim with your permission here n deside

  • @Diamond_InTheRuff
    @Diamond_InTheRuff Рік тому +1

    Make the instrumental more slower like how ayraa sung it so I can do a cover? Please?

  • @therealghana
    @therealghana 2 роки тому

    Hopefully she see this and just like my comment

  • @diabatemanh2211
    @diabatemanh2211 Рік тому

    ❤❤❤❤❤❤❤❤

  • @marisoltesoro
    @marisoltesoro 3 місяці тому

    Ay, aquí estoy yo
    Hum, parqueado en el mismo lugar donde te conocí (donde te conocí)
    Todo lo que suena en la radio me recuerda a vo
    Vo, allá y yo, acá, y yo no sé
    Si pueda, pero sigo
    Sigo pensando en tu boca
    Me encierro en cuatro parede
    Una historia tan hermosa
    En estos tiempos no se ve
    Y yo, tan loco, tan loco
    Sigo pensando en tu baile
    Mira la luna y siente que
    Toy al oído susurrando
    Ohnana, ohnana, ohnana
    Ohnana, ohnana
    Una historia tan hermosa
    En estos tiempos no se ve
    Ohnana, ohnana, ohnana
    Ohnana, ohnana
    Mira la Luna y siente que
    Toy al oído, susurrando
    Ay, con una rosa la conquisté
    Bailando dancehall, me la llevé
    Y sin brisa yo la mojé
    Sin tocarla la desnudé
    Se puso hermosa, bien lo sabé'
    Y to' los día' le hago saber
    Que me tiene loco
    Con ese vaivén, eh, y sigo
    Sigo pensando en tu boca
    Me encierro en cuatro parede
    Una historia tan hermosa
    En estos tiempos no se ve
    Y yo, tan loco, tan loco
    Sigo pensando en tu baile
    Mira la luna y siente que
    Toy al oído susurrando
    Ohnana, ohnana, ohnana, ay
    Ohnana, ohnana, ay
    Una historia tan hermosa
    En estos tiempos no se ve
    Ohnana, ohnana, ohnana, ay
    Ohnana, ohnana, ay
    Una historia tan hermosa
    En estos tiempos no se ve

  • @bigtuneonly
    @bigtuneonly Рік тому

    I’m coming to put a verse 😊😊to remix this 🎉

  • @flaviachurane4028
    @flaviachurane4028 Рік тому

    Maravilha

  • @kaykalla-gr4qd
    @kaykalla-gr4qd Рік тому +2

    She knows she got it born myster star, unique your vita running winner circle, I the captain, drop it give me 50 like Soulja I'm hero, drop it give me 30 fince face my nikeyy, chocolate, dey dey unique, dey dey😏🥰, forever your queen haya vs world, I'm the map and the pen too, my angel my messengers referee called them eraser, baby don't worry, they gonna be so sorry🥶, Make-a-Wish I make it come true, for your blood pressuae just put in my cup, regain we can go home and do everything how I'm solo

  • @Kym-u9y
    @Kym-u9y 3 місяці тому

  • @kenbling1
    @kenbling1 2 роки тому

    Aye watch nah dis de baddess riddim,complements to you meh bredda/sistah

    • @Leobeatz0
      @Leobeatz0  2 роки тому +1

      That would be bredda! 😄 Haha

  • @marykaku7638
    @marykaku7638 2 роки тому

    I love you Ayraa

    • @yunicks4952
      @yunicks4952 Рік тому

      😍🤩😘🦄🐞🌻🌼🌲🥞🍔

  • @fidelszn7029
    @fidelszn7029 2 роки тому +2

    Drop the one with hook please 🙏🏻🥺

    • @Leobeatz0
      @Leobeatz0  2 роки тому +2

      Would've loved to, but copyright is an issue.

    • @yunicks4952
      @yunicks4952 Рік тому +1

      @@Leobeatz0 I love it what he wrote

    • @lilteto
      @lilteto Рік тому

      LILTETO amigos family ❤❤❤

  • @widmayardcj
    @widmayardcj 2 роки тому

    Can i use this beat for a remix ?

  • @vickyekhaisomi9191
    @vickyekhaisomi9191 2 роки тому +2

    Please can we get a lower instrumental

    • @Leobeatz0
      @Leobeatz0  2 роки тому

      I don't understand?

    • @kailaredwine
      @kailaredwine 2 роки тому

      A lower key

    • @xbitt7429
      @xbitt7429 2 роки тому +5

      People sef,so he should go and start making a lower key for u 🤦🏽‍♂️

    • @폼-x8o
      @폼-x8o Рік тому

      ​@@xbitt7429 😂😂

  • @scotbiboudara1062
    @scotbiboudara1062 Рік тому

    Élodie moi je t’accoste
    Bien habillé pas survet lacoste
    T’es une jolie brune t’es jolie
    Je te veux pas que pour une fois dans mon lit
    Élodie moi j’ai une question
    D’après ce qu’on me dit ta un petit copain
    Dis moi que c’est faux et que ta pas quelqun
    Si tu me dis que c’est vrai jlui couperais la main
    Jte piste depuis chacha plage
    J’connais de tout de toi même ton âge
    Depuis août je veux t’envoyer un message
    Donc stp me déçois pas non non
    Me déçois pas non non😊
    Élodie et biscotte même ma mère dis Ouii
    T’es juive je suis juif ça jte l’ai pas dis
    Pour toi je ferais tout je supprime tout mes amis

  • @lilteto
    @lilteto Рік тому

    LILTETO amigos family

  • @Minister_David_Munyoki
    @Minister_David_Munyoki 2 роки тому +1

    Wakuu stay tuned suscribed to poetic explosion
    Am about to drop a big hit with this instrumental thanks for the instrumental in advance ✊✊✊✊✊

  • @_ntokozoh
    @_ntokozoh Рік тому

    hey , is this beat non copyright?

    • @Leobeatz0
      @Leobeatz0  Рік тому

      It's free for covers, but you'd have to purchase a license if you're going to make another song with it😊.

    • @drizzleroadranna5868
      @drizzleroadranna5868 Рік тому

      @@Leobeatz0 how can I purchase a the license to make another song to this love this beat

    • @Leobeatz0
      @Leobeatz0  Рік тому

      @@drizzleroadranna5868 please send a DM to my Instagram: @leobeatzzzzz (5zs at the back)
      or send me an email: 1leoproducer@gmail.com
      Thanks.

  • @RadkaProksova
    @RadkaProksova 4 місяці тому

    Hat Apache Wunder geklaut dieses instrumental weil selber nicht neues raus bekommen kann