How I Meet Don Jazzy - Ladipoe

Поділитися
Вставка
  • Опубліковано 11 вер 2024
  • #Ladipoe come yarn how he take start him music career, how e take meet Don Jazzy,
    Instagram challenge wey guys dey do compare to the ladies own and plenty interesting tori wey you go like know about him.
    #Naija102fm
    If you like wetin you watch make you no waste time oh like and leave a comment, also sharp sharp subscribe to wi channel make you for dey see plenty ogbonge videos like this one.

КОМЕНТАРІ • 7

  • @oluwajarchi
    @oluwajarchi 3 роки тому +3

    How much be collaboration?
    Dude said 2milli
    I don't joke with split sheet

  • @AmakaSetItUp
    @AmakaSetItUp Рік тому +1

    He explained his perspective well! Seamless interview!!!

  • @roseokaforYT
    @roseokaforYT Рік тому

    Ladipo Kayode Esho

  • @BFAEntTv
    @BFAEntTv 2 роки тому +2

    Ladipoe is from my state

  • @blazinghot99
    @blazinghot99 2 роки тому +2

    Guy...not dey form for us. You claim say you not dey speak Pidgin? This your Pidgin wey be like 70 years old man own. Abeg getatat! 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣