Reseau - Sir Winz, Cruz Waine & Tahbax

Поділитися
Вставка
  • Опубліковано 14 жов 2024
  • Like & Subscribe for more content from Sir Winz.
    Stream/Download : myurls.co/sirwinz
    Play On Apple Music: / reseau-feat-tahbax-cru...
    Play On Spotify : open.spotify.c...
    Play on Boomplay: www.boomplay.c...
    Follow Sir Winz on:
    Instagram: / sirwinz
    Facebook: / sir.winzz
    Listen On Audiomack: audiomack.com/...
    LYRICS
    Reseau
    Sayamann Cruz waine pon dis
    Reseau
    Reseau
    Man fes comot na land of the dead
    Ele i hear say them fit cut your breath
    When them wisam say you be na threat
    All man di red , dem no wan hear abeg
    Ya own gee dem di look you with neck
    gi them your shoe, dem no sabi for trek
    Na doh be the highest connect
    Juh di spend no di check, u be all man ei speck
    Deeper life, ma nkong dey higher
    Life na subject, na you be the teacher
    Online plug, but for true true na reaper
    We the youths but na them be the leader
    For di street you must get ya Reseau
    No call for backup on man weh get doh
    Na fes shock when u no get you choko
    Dame dan set na ya kwa be resto
    You must get reseau
    If you nobi know
    Reseau na budget brother
    Nobi who you know
    If you no get money no cam ma bureau
    From na sotey go reach tomorrow
    Know say you must get reseau
    You must get reseau
    You must get reseau
    You must get reseau
    A say you must get reseau
    Ya numero fit di pass (pass)
    But you no get reseau
    Small so you for pass (pass)
    But you no get reseau
    Perika deny cent
    All man don get cerveau
    So I no go fit pam
    On top petit velo
    No di look you na ma size
    ( No fe checkam no fe checkam)
    Are you ready fi pay di price
    (You no fit payam no fit payam)
    Gimme doh no gimme advice
    So I no go fit compromise (You must get Reseau)
    You must get reseau
    If you nobi know
    Reseau na budget brother
    Nobi who you know
    If you no get money no cam ma bureau
    From na sotey go reach tomorrow
    Know say you must get reseau
    You must get reseau
    You must get reseau
    You must get reseau
    A say you must get reseau
    Reseau
    Tahbax
    You nofit get reseau if you no get budget
    Unless you connect na with paper for toilet
    Ngeme di control some mendem like puppet
    You nova yet help but you want make them helep
    Either you kind or either you wicked
    You say wa problem dem dey na for wa pocket
    Na who be plug and na who be na sucket
    Nogo toli ya problem dem for market
    Concour na highest exam way ei cheap
    But you no fit pass if you no get reseau
    You fit get cerveau den pass all the questions when result comot you still get na zero
    The truth nodi sweet na why that ei di bitter
    Who be deny jesus who them be peter
    Liquidate budget you puttam na for litter
    Mutumbi di chak all di boy dem like cigar
    A comot na far and anova yet reach
    A pray make ma waka no end lekeh fhish
    Although wa pa no be very rich but wa reseau for heaven di act as we wish
    Comot like kamanburu inside nika and nike
    Man dey like candle for night
    Ma backup na katakuru and ei likam for bite
    Bite even man way ei white
    You must get reseau, If you nobi know
    Reseau na budget brother
    Nobi who you know
    If you no get money no cam ma bureau
    From na sotey go reach tomorrow
    Know say you must get reseau
    You must get reseau
    You must get reseau
    You must get reseau
    A say you must get reseau
    Reseau
    Prod by Young Decko
    Mix by Ralf Instrimentalz
    Directed by Collins Fonjong
    #reseau #afrodrill #sirwinz
    Music Credit:
    Song: Reseau
    Artist: Sir Winz, Cruz Waine Jr , Tahbax
    Album: Reseau
    © ℗ 2023 SAYA SOUND / LONGSTREET
    Licensed by LONGSTREET on behalf of Saya Sound

КОМЕНТАРІ • 244