The guy no be street boy, he for know tosin...Tosin has always dated Yahoo boys from back in the days at ogba, oke ira. She was my classmate in dream makers college..the girl na Og olosho o. Awon omo before IG since 2011, she don tay..
Walai...daddy Freeze dey craze😂 person wey him thoughts no align...from EwaOba to Tawa to ?????....this guy is on illicit Dr*gs, his thoughts are incoherent, but trust Nigerians, na who get money Dem dey worship
@@chidiasiegbu41 which kind? Why he come Dey listen as if say the guy Dey talk better thing 😂. Freeze Dey listen like those student wey Dey sidon for front for class
Daddy Freeze is a daddy, see the way he is just looking at this boy, u see this father look thst says I understand this boy and i wish he had a better upbringing.
He was locked 🔐🔒 up for fraud many years ago. He was even bursted for engaging in another fraud whilst in jail in Ikoyi. So,.now you should have a clue of what he does. 😅
Until Gen-z generation understand that Money does not buy a woman , We will more broken homes in future than broken relationships. Imagine if this type transactional relationship ended in marriage ?
The mistake we all are making is, this are the Gangstar life, and most of these OAPs, I mean notable ones, wanna roll with them. DF too know as e dey go now, as àgbá àwó...
Ths guy can't even talk coherently. He can't coordinate two coherent sentences in almost an hour. Why won't a girl leave you? I do not tolerate people who are deceptive, though, but this guy has to work on himself because he really has serious issues, at least based on what he has been saying since. I am struggling to understand his point, and I am a very patient person, but my patience is overstretched now.
Tosin has always dated Yahoo boys from back in the days at ogba, oke ira. She was my classmate in dream makers college..the girl na Og olosho o. Awon omo before IG since 2011, she don tay
Efulefu, where your mama dey? Invest now or be too late, youthful exuberance, girlfriend this ,girlfriend that,, you go explain tire, sure you have built nice house for your Parents? Gazuruike
Baba this boy dey talk nonsense his gist is for patient people. Moral of the story is never impress anyone impress yourself by doing better and improving
3:57 arrhhh.... Na now i see dis guy point, i see his plight, he was damn fuckin manipulated to the core. I know this kind of game the gal played on him but it is all his fault, power of money & excess money made him a real mumu, so d gal used her number 6 & played her game on him very well, she really cashed out big time from dis guy, cos d way dis guy narrated dis story, u go know say he was really pained from d whole thingy most especially the ones dat happened from 5months back. Guy kpele but mek d teach u & some other guys like u a very bitter lesson.
Oponu ole oloriburukus ode even the way him dey talk you can tell say na ritualistic foo awon omo werey I weep for Nigeria and Yoruba land !!! Club hotel club hotel olosho club champagne fake drinks club hotel club iPhone for anything 🤦🏿♂️🤦🏿♂️🤦🏿♂️
i dont understand all this Gen z guys.. they said they are on the street and they are not streetly smart.. how can you use money to let woman agreed for you and you have a sign that she came for money and you continue pressing money and later you want refund... real street guy no dey fall for love.. u be maga nah.. maybe because the way they get those money that is why they spend it like that.. tawa dont shop the money.. jago let everything slide bro...
@@real_funtalkhis platform is not meant for the so called "classic" or "upper class" alone, you need to learn about the "Street" also, these are Gangstar on the island, dey dilidally with your State honorables, your Davido's, WizKids and the likes.... Are you not surprised he has no *legit* source of income
Scammer meet scammer and scammer dey cry and wait for refund, how many wey you scam you do refund for?
The guy no be street boy, he for know tosin...Tosin has always dated Yahoo boys from back in the days at ogba, oke ira. She was my classmate in dream makers college..the girl na Og olosho o. Awon omo before IG since 2011, she don tay..
Walahi daddy freeze wicked, see how him keep quiet as if say the guy dey talk better thing .
Freeze na god go judge you 😂😂
Walai...daddy Freeze dey craze😂 person wey him thoughts no align...from EwaOba to Tawa to ?????....this guy is on illicit Dr*gs, his thoughts are incoherent, but trust Nigerians, na who get money Dem dey worship
We listen, we don't judge.
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
@@chidiasiegbu41 which kind?
Why he come Dey listen as if say the guy Dey talk better thing 😂.
Freeze Dey listen like those student wey Dey sidon for front for class
😂😂😂
With all this money you have given to this girl, can you please, tell us, how much you give to your mother every month?
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
How much you don give your own mama @@fordodion7499
Na so some of this Yoruba boys dey mumu for women anyhow
You try find some give your ma
Ratel gang question 👍🏽
With all this money you have given to this girl, can you please tell us, how much you give to your mother every month?
See how this guy dey expose himself to all this people...Nawa ooo.I hope say this guy get sense..
Tawa is lucky, ooh , they could have used her for money, something. Watin this guy dey work?
😂😂Baller
That is a million $ question..... which work him dey do? Staying in a N300k per day apartment on Island, since 2021....òmó!!!
D girl self na hookup babe
Daddy Freeze is a daddy, see the way he is just looking at this boy, u see this father look thst says I understand this boy and i wish he had a better upbringing.
U get!
What’s is his source of income and why advertising yourself to efcc…
😂😢
Hand go soon touch am
EFCC no get head again. Yahoo boys Dey control them like mumu
He was locked 🔐🔒 up for fraud many years ago. He was even bursted for engaging in another fraud whilst in jail in Ikoyi.
So,.now you should have a clue of what he does. 😅
@@nelsonochuko2917 at least the girl was right, he talks too much like someone under a curse
Please let’s name this Series “ Shared women and Shared apartments” 😂😂. 🍿
Can you screenshot and show us the bulk monies you have been sending to her. This your story heavy
The girl really chop this guy money sha 😂
Na just love blind my guy shaa..judging from hos voice ,he was and still inlove with the girl ...
Until Gen-z generation understand that Money does not buy a woman , We will more broken homes in future than broken relationships.
Imagine if this type transactional relationship ended in marriage ?
True talk...
Nawao people de live complicated lives sha 🤦
Lol
*Fake lives*
He didn't make the money in a pure way
People who have made money no dey drag girl's on social media 😂😂
I can't believe Daddy freeze is listening to this gibberish all because of content. Na waaaooo
😅😅😂😂I tell you the guy dey irritates me like something else
The guy post bring the view😂😂
The mistake we all are making is, this are the Gangstar life, and most of these OAPs, I mean notable ones, wanna roll with them. DF too know as e dey go now, as àgbá àwó...
Freeze don tire...na the lure of the views Freeze dey take endure this rubbish
Guy na womanizing wan finish u.. na u cauz ur own problem.. so live with it
Haaaa God have mercy, iye oooo, all I have been hearing is, he is rich, I have made so much
Listening to this guy made me ask questions about how he made his money as a bad boy 😂😂😂 11:57
Daddy dey seriously hold laugh... This guy really funny
Na wao
Men dey street oh.
Could this be the kind of scheming Mobad went through?
Delili every where.
Daddy freeze even want to laugh … and the guy they talk like a 10 year old boy of JSS1 😂😂😂
Na person wey be jago be this?😭😭😭
It's always good to hear from both sides before passing judgment.
Tawa came as an Angel, she's also a Street girl like Jago😮😮😮😮😮
very likely otherwise she couldn't have flew to Ghana to go and meet a total stranger. She too nah cheap stranger
Wait, when Naira Marley said "Emi eyan Raman Jago bureau de change", was he referring to this guy?
No be Rama Jago be dis o….Abi another jago dey?
Now I see the girl did not come from a responsible home, she use this boy head, the girl knew the guy is a terrible street boy
100%
This is a case of "bushmeat don catch hunter"
😂😂😂😂😂😂
But guyvu spoke about fronter na say u dey pay 4 fronter every 2 2 days 🤔🤔
Now ur saying d girl is saying d truth about wig ehhh bro🤔😏😏
I know that voice...🤔 Zlatan Ibile, come out of that body.......😂😂😂😂😂🤞🏽
*Jago má pàmí now*
😂😂😂
Honestly, I couldn’t listen to this guy without closing my eyes. I felt ashamed on his behalf.
The guy is irredeemably shameless
The grace of God is on this young man but the enemies are seriously fighting him spiritually...I will put him in prayers
Wow the Jago guy has a P.A what is the source of all this wealth he lives in? Wetin him dey do as a career?
Oga wey dey live large data don finish, this boy na ode
😂😂😂
Do we have CCTV in Lagos???
Na Yoruba boys take dey mumu there self for Cape Town here in South Africa.
Hey this man dey talk sha!!!
Na street talkative 🤣🤣🤣🤣🤣
Who be this tosin wey them dey use anyhow😂😂😂😂
Diz guy just allow Nigeria babe use am.chai
see how him dey talk like person wey dem write script for 😂😂😂😂😂😂
My take has been, my car, gla, camaro, her friends, my friends, we date, she has a plan, i be bad guy, i am rich.
😂😂😂😂 On a good day MANY of these yahoo boys don't have sense
Na wa the boy Cho Cho o😅😅😅God abeg
The more I listen to this boy, the more I fear for some of Nigeria youth. Thank God most are intelligent.
Not only in Nigeria
Omoo, as the girl dey scam you, another man dey scam her 🤣 😂. So don't cry too much.
All this time I don make money o😅😅😅yahoo boy sha if no be money person no suppose get anything to do with some boys!
The girl get a good format, 😂😂😂 she presented her Tattoo format to you, and you paid. Mugu catches mugu.
And she go later cover the tattoo with another tattoo 😂😂😂😂
@@EbyTube😂
What does he do for a living ?
Naija na wa oh! Scammer dey vex say babe scam am. What of people when e dey scam everyday? Abi, which biz he dey do?
Refund no Dey relationship
The guy think say he wan use the girl. The girl show am say she na him oga
😂😂😂😂😂😂some girls they date sha 😂
Efcc go carry this boy after this live. Which kind expose be this?
Very stupid boy
Wait oo na Btc you use ??? If no be Btc guy post all the receipt of the money… 100milli no be small money
Person wey no get house wey him dey stay, dey jump from hotel to hotel dey responsible? See how he is even talking. Na waoh
Just imagine big boy were dey sweat,money don finish ooo
Ths guy can't even talk coherently. He can't coordinate two coherent sentences in almost an hour. Why won't a girl leave you? I do not tolerate people who are deceptive, though, but this guy has to work on himself because he really has serious issues, at least based on what he has been saying since. I am struggling to understand his point, and I am a very patient person, but my patience is overstretched now.
Slow and steady win the race.. 😅😅😅
My name is patient @ this point... I don get headache
Oga why are you stressing people with guys are their paths are not right , this is fraudulent guy no peace for the wicked
Social media is all about what is trending weda their paths is not right or not
Why did you expend that much time and attention on it...?
Hmmm, these Children!!! Nawa ooooo😅
MUMU GUY, YOU SCAM OYINBO 4 AWAY, THEM SCAM YOU 4 HOME 🏡 😂😂😂
Na street money no worry dem no Dey take do better thing that’s why you Dey spend the money anyhow
Both of them are irresponsible, she is greedy!
Both of them na 419
🤷♂️
Tosin has always dated Yahoo boys from back in the days at ogba, oke ira. She was my classmate in dream makers college..the girl na Og olosho o. Awon omo before IG since 2011, she don tay
2011 ke? I thought she’s just 23?
@@Lifestyle_LuxeTVare you serious like dis? 23? Dat girl na Og from the way she run dis guy street. She fit snr the guy Wella sef.
how old is this guy abeg 😂 he talks like a teenager
😂😂😂😂
Efulefu, where your mama dey? Invest now or be too late, youthful exuberance, girlfriend this ,girlfriend that,, you go explain tire, sure you have built nice house for your Parents? Gazuruike
What do you do to rarn a living ?
Olosho genz go dey scope dey operate you 🤣
With all this money you mention. Which investment do you have
Thus man can never stop cheating. Tell yourself the truth. Marry whoncan accomodate cheating. Look for your type to marry.
What is your source of income?
Na person go eventually marry dis one oh. Chai
Na anyhow life make the girl lose interest,, I get where the both of them Dey come from
How come is talking like mummy if Lagos!!!
This guy no well, everything 100 million, both of them are sick! Both of them are waste of time
The biggest fool I have ever seen online 😂😂😂
Guy no de talk again. You be better person, Nobody will understand
Lol
Indeed, small boi plenty for this street.
The same Raman Jago right?
Make money make money, how did he make the money na, what's his trade??
EFCC might go for this guy ooo
Na Camaroh I just dey hear upandan for this interview
This guy's kind of funny... which one be "my money too long"?
"We are capricorn;I'm January 16,she is January 28:Our favourite colour is blue" 😂😂😂
And am January 29
Favourite colour purple😂
Illiteracy is a very big disease I swear.
So because he can nor speak a foreign language means he is an illiterate? If so, it says a lot about u than him.
@@funkeysho❤❤❤
Baba this boy dey talk nonsense his gist is for patient people. Moral of the story is never impress anyone impress yourself by doing better and improving
Omo no forget to collect the Tattoo from her body 😂😂😂 not only 100million
the guy nah irredeemable uzuor
You are a rich guy! Hmmm, please tell us what you do for a living?
😂 Yahoo ++++++++
Dey play !!!
You know na, na yahoo.🤣
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
You just de ask questions when no comut road, this nija when we de stay which rich guy de do something for a living
This guy know even know what he is saying. Education is free. Still waiting for the receipt of the 100mill
You go explain tire. We need live events for you to explain again. The world needs to hear you even in China 🇨🇳
3:57 arrhhh.... Na now i see dis guy point, i see his plight, he was damn fuckin manipulated to the core. I know this kind of game the gal played on him but it is all his fault, power of money & excess money made him a real mumu, so d gal used her number 6 & played her game on him very well, she really cashed out big time from dis guy, cos d way dis guy narrated dis story, u go know say he was really pained from d whole thingy most especially the ones dat happened from 5months back. Guy kpele but mek d teach u & some other guys like u a very bitter lesson.
This guy !!!
DF pls Don't sleep know he's boring!!!
😅😅😅
You dey interview scammer and the scammer is defending himself 😢😢
I feel like fast forwarding and at the same time i want to patiently watch to get the full gist....
I tire like dis..
Who go help me summarize
Oponu ole oloriburukus ode even the way him dey talk you can tell say na ritualistic foo awon omo werey I weep for Nigeria and Yoruba land !!! Club hotel club hotel olosho club champagne fake drinks club hotel club iPhone for anything 🤦🏿♂️🤦🏿♂️🤦🏿♂️
You go explain tire ...No evidence
i dont understand all this Gen z guys.. they said they are on the street and they are not streetly smart.. how can you use money to let woman agreed for you and you have a sign that she came for money and you continue pressing money and later you want refund... real street guy no dey fall for love.. u be maga nah.. maybe because the way they get those money that is why they spend it like that.. tawa dont shop the money.. jago let everything slide bro...
*Women are meant to be understood, not loved - Oscar Wilde* 😂The mumu go dey love ní
I like this guy sha, very honest
Street Gangstars are oftentimes being honest, they only dislike snitches and disloyalty
Dem don tie this one for one please
I want to see this guys mama first
🤣🤣🤣🤣🤣🤣
She dem him Ig
@@Iamnotyourregularside,, 😂😂
But why does this guy sound like Shatta Bundle? 😂 😂
This is shameful what is this guy doing?
Daddy freeze always bringing nonentities to his live ,this one weak me
I swear I weak
The guy can’t even express himself well. That lady obviously went for his money.
Daddy freeze please it seems you started downgrading this your platform
@@real_funtalkhis platform is not meant for the so called "classic" or "upper class" alone, you need to learn about the "Street" also, these are Gangstar on the island, dey dilidally with your State honorables, your Davido's, WizKids and the likes.... Are you not surprised he has no *legit* source of income
@@obafemiadeyemisee as he turned it to yoruba 😂😂😂😂
This guy is so immature n louzy lolz handle your money fool.. just talking rubbish u didnt spend money yo improve your self