Розмір відео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показувати елементи керування програвачем
Автоматичне відтворення
Автоповтор
this Mr Paul can make a madman to be normal 🤣🤣🤣🤣😂😂😂
Time don reach to arrest Mr Paul 😅😅😅😅
Mr Paul abeg nor put ppl 4 confusion
I agree with you 😂😂
I concur 😌
I d tell you bros. This guy don mad finish 😅😅😅❤
@@oluchukwuhamzannajide11!
You wey see Mr Paul for school still register your pikin, we need to check you.
😂😂😂😂😂😂
She never see am…
person wey see Mr Paul still register em pikin need to go for autopsy check to know what is wrong with their brains
I d tell😅😅😅😅
And wety make me like am, he dey dey serious to talk he rubbish
I swear
Wait ooo I know understand… did the woman no understand say person wen dey cry dey also sleep for inside plane? Abi wen mami wata become youth corpa na dat time she go understand say NEPA cut light for Dubai?? I no understand!!! 😂
you sep mat past all
No police officers fit arrest Mr Paul, him go too confused the DPO and his co prisoners 😂😂😂
Mr Paul waiting we do you na, why you dey confuse us join the confusion wey this country don put us 🤣🤣🤣🤣🤣
The most mumu talk manMan wey fit confuse your confusion 😂😂😂😂😂😂😂
Pharaoh soakaway full 😂😂😂😂
Mr Paul you nor well abeg nor confuse us again
Crocodile 🐊 call iron bender to do what 😂😂😂😂😂😂😂
The man wey dey say finish the story needs to be checked... Mr Paul done bite am 😂
😂😂😂
You're right 😂😂😂😂😂
Truth 😂
Mr Paul na you dey cure madness 😂😂😂😂
His straight face😂😂😂
Ma that neighbor even worst😅😅😅😅😂😂😂😂
This guy 😭😭 crocodile 🐊 go call iron bender 😭😭😭😭😭😂😂😂😂
The woman no know sey na wahala she come jam 😂😂😂
That woman needs award oo
And him dey ask if you dey understand as him dey talk
Mr Paul no go kill me......😂😂😂😂😂
This Mr Paul en. This guy don make me laugh pour water for body😁😁
This guy go continue like this like say na joke Na joke..em go mad finally
Crocodile go call iron-bender 🤣
Greatest confusionist ever liveth! 😂😂😂😂😂
I support you
Mr. Paul u too much jareh! You're d best teacher in the world
Where them see motor for Bible😃😃😃🤣🤣🤣 pharaoh enta motor
Mr Paul ooo😂😂😂😂
This mr Paul no well 😂😂😂. Na Tuesday dem cross red sea
Wehh Mr Paul 😅 u no fit fall my hand can't wait for the next notification.
We know the accuracy of Paul but this woman lite 🎉😂
EJYRO welcome 😂😂❤❤❤Mr Paul oooo❤❤❤
This Lady and running into Mr Paul 😂😂
Balogun police station for Egypt 😂😂😂😂😂chai dis guy don kolo las las
Dey use 10k take charter motor 😢😢😢😢
Nice acting too, by the Mother👍🏿👍🏿😅
Gaskiya. Nigeria government need arrest Mr Paul
😂😂😂😂😂 please Mr Paul needs help
Why always Tuesday 🤣🤣
Mr Paul fit confs the world
Legend has it that Pharaoh and the Egyptians wore stockings into the Red Sea 😂
Na this kind Mr Paul we need for this country weey nothing and nobody normal... 😢😅😮
God abeg ooo😂😂😂😂😂
Mr Paul my real man 😊 longest time
Boss man 😂😂😂😢😅
😂😂😂😂😂full craze, craze man wey he craze make sense
I be know know say this video no fit finish weh we no hear suck-away.
My stomach 😭😭 watin be this?💀😂😂💔
His calmness in saying this was epic.
Mr . Paul crase man 😂😂😂😂😂
This guy kon even worse self which one be complete the story 😂
🤣🙄🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 this guy oooh
the children of Isreal asked of Canopy too? nawa o
Speed boat no get door😭😭😭😭😭
This neighbour sef is a partner in crime. 😅
Why did I listen to the whole story sef??My head wan blow 😅😅😅😅😅
Tuesday crossing 😂
Mr Paul, your own don too much. What kind of confusing teacher is this? Which kind bible you di read nah Bros? Abi, nah pavillon version !😂😂😂😂😂😂
This Man 😀😀😀😀
😂😂😂😂confused
LoL 😂 who be this guy 😂😂😂
Craze😂😂😂
Lol 😂😂😂😂😂
Children of Israel say make them bring canopy 😂
Are we sure Mr Paul is normal??😅😅😅😅
I give up on you 😂
Mr P 😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
'Pharaoh suckaway don full' bust my head
Wahala😂😂😂😂
❤😂my guy ❤
Even me were dey listen to am confused joinBaba wetin we do you
😂
This man is crazy...
😂this man
hahahahahahaahahaha I don die today
God have mercy on you mr Paul ❤😊😊😊😂😂😂
On him or the in coney people weh deh listen?
🎉😂😂😂😂🎉
😅😅😅😅😂😅😂😅😂😅😂
Him with him tie all the time
😂😂😂😂😂😂😂 🙏👍💪🙏
😂😅😂😂😅😅
For real this Mr Paul is not normal
😢😅😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
😅😅😅😅😅😅😅
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
10000 to chatter moto 😮😮😮😮
Mr Paul don get person wey go dey give out hin rubbish explanation to people and the person is kevwe pikin wey dey there so
🤣🤣🤣🤣🤣
😂😅😅
You can never escape God judgement
The piking don follow join body with Mr Paul....Just leave the boy with him because he'll go home and confuse you more
Complete which mumu story 😂😂😂😂
Pharaoh soakaway full mr Paul u do this one o.....😢😢😢😢😅😅😅😅😅😅
Why are you always confusing me ???😅
Which is engine and iron bender 😅😂
Paul is not normal 😊
looool
See, Mr. Paul is my gee. I love this guy joke, I can't wait to see this guy in person
Rubbish with confidence
Can you imagine,why always confusing people
this Mr Paul can make a madman to be normal 🤣🤣🤣🤣😂😂😂
Time don reach to arrest Mr Paul 😅😅😅😅
Mr Paul abeg nor put ppl 4 confusion
I agree with you 😂😂
I concur 😌
I d tell you bros. This guy don mad finish 😅😅😅❤
@@oluchukwuhamzannajide11!
You wey see Mr Paul for school still register your pikin, we need to check you.
😂😂😂😂😂😂
She never see am…
person wey see Mr Paul still register em pikin need to go for autopsy check to know what is wrong with their brains
I d tell😅😅😅😅
And wety make me like am, he dey dey serious to talk he rubbish
I swear
Wait ooo I know understand… did the woman no understand say person wen dey cry dey also sleep for inside plane? Abi wen mami wata become youth corpa na dat time she go understand say NEPA cut light for Dubai?? I no understand!!! 😂
you sep mat past all
No police officers fit arrest Mr Paul, him go too confused the DPO and his co prisoners 😂😂😂
Mr Paul waiting we do you na, why you dey confuse us join the confusion wey this country don put us 🤣🤣🤣🤣🤣
The most mumu talk man
Man wey fit confuse your confusion 😂😂😂😂😂😂😂
Pharaoh soakaway full 😂😂😂😂
Mr Paul you nor well abeg nor confuse us again
Crocodile 🐊 call iron bender to do what 😂😂😂😂😂😂😂
The man wey dey say finish the story needs to be checked... Mr Paul done bite am 😂
😂😂😂
😂😂😂
You're right 😂😂😂😂😂
Truth 😂
Mr Paul na you dey cure madness 😂😂😂😂
His straight face😂😂😂
Ma that neighbor even worst😅😅😅😅😂😂😂😂
This guy 😭😭 crocodile 🐊 go call iron bender 😭😭😭😭😭😂😂😂😂
The woman no know sey na wahala she come jam 😂😂😂
That woman needs award oo
And him dey ask if you dey understand as him dey talk
Mr Paul no go kill me......😂😂😂😂😂
This Mr Paul en. This guy don make me laugh pour water for body😁😁
This guy go continue like this like say na joke Na joke..em go mad finally
Crocodile go call iron-bender 🤣
Greatest confusionist ever liveth! 😂😂😂😂😂
I support you
Mr. Paul u too much jareh! You're d best teacher in the world
Where them see motor for Bible😃😃😃🤣🤣🤣 pharaoh enta motor
Mr Paul ooo😂😂😂😂
This mr Paul no well 😂😂😂. Na Tuesday dem cross red sea
Wehh Mr Paul 😅 u no fit fall my hand can't wait for the next notification.
We know the accuracy of Paul but this woman lite 🎉😂
EJYRO welcome 😂😂❤❤❤Mr Paul oooo❤❤❤
This Lady and running into Mr Paul 😂😂
Balogun police station for Egypt 😂😂😂😂😂chai dis guy don kolo las las
I swear
Dey use 10k take charter motor 😢😢😢😢
Nice acting too, by the Mother👍🏿👍🏿😅
Gaskiya. Nigeria government need arrest Mr Paul
😂😂😂😂😂 please Mr Paul needs help
Why always Tuesday 🤣🤣
Mr Paul fit confs the world
Legend has it that Pharaoh and the Egyptians wore stockings into the Red Sea 😂
Na this kind Mr Paul we need for this country weey nothing and nobody normal... 😢😅😮
God abeg ooo😂😂😂😂😂
Mr Paul my real man 😊 longest time
Boss man 😂😂😂😢😅
😂😂😂😂😂full craze, craze man wey he craze make sense
I be know know say this video no fit finish weh we no hear suck-away.
My stomach 😭😭 watin be this?💀😂😂💔
His calmness in saying this was epic.
Mr . Paul crase man 😂😂😂😂😂
This guy kon even worse self which one be complete the story 😂
🤣🙄🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 this guy oooh
the children of Isreal asked of Canopy too? nawa o
Speed boat no get door😭😭😭😭😭
This neighbour sef is a partner in crime. 😅
Why did I listen to the whole story sef??
My head wan blow 😅😅😅😅😅
Tuesday crossing 😂
Mr Paul, your own don too much. What kind of confusing teacher is this? Which kind bible you di read nah Bros? Abi, nah pavillon version !😂😂😂😂😂😂
This Man 😀😀😀😀
😂😂😂😂confused
LoL 😂 who be this guy 😂😂😂
Craze😂😂😂
Lol 😂😂😂😂😂
Children of Israel say make them bring canopy 😂
Are we sure Mr Paul is normal??😅😅😅😅
I give up on you 😂
Mr P 😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
'Pharaoh suckaway don full' bust my head
Wahala😂😂😂😂
❤😂my guy ❤
Even me were dey listen to am confused join
Baba wetin we do you
😂
This man is crazy...
😂this man
hahahahahahaahahaha I don die today
God have mercy on you mr Paul ❤😊😊😊😂😂😂
On him or the in coney people weh deh listen?
🎉😂😂😂😂🎉
😅😅😅😅😂😅😂😅😂😅😂
Him with him tie all the time
😂😂😂😂😂😂😂 🙏👍💪🙏
😂😅😂😂😅😅
For real this Mr Paul is not normal
😢😅😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
😅😅😅😅😅😅😅
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
10000 to chatter moto 😮😮😮😮
Mr Paul don get person wey go dey give out hin rubbish explanation to people and the person is kevwe pikin wey dey there so
🤣🤣🤣🤣🤣
😂😅😅
You can never escape God judgement
😂😂😂
The piking don follow join body with Mr Paul....
Just leave the boy with him because he'll go home and confuse you more