Mumu boy try to listen to you beautiful wife that woman get sense very very well before you do everything take advice from her she just a God sent into u life to give you some sense
Go start working stop all this talk of no means is it because Nigeria government and police don't no their job you come here everytime giving stupid an wanted talk
But Y brother mike dey pop up for my FYP na 💔
From now on you are known As MIKERISKY😅😂😊😢
Broda mike you are a Mumu
E be like say this broda myke na comedian. E mumu pass anything.
Money no fit this Mike 😂😂😂
Bro mike the new gay in town
Ebi like say you go soon run mad oooo
Bros abeg go find Wetin you go do the hole were dey the center of your nika 😂
…..then ignore, and stop tantrums. Your health and wellbeing is paramount.
You sef too dey do
Red pant, Red pant, Red pant brother mike have woman Red pant 😂😅😅
God punish una, make una go campaign for Asue
Abii you want to show us your cars 😂😂😂😂😂😂
This one pain na, because him no go school but you don make money
Mike u no get work o
All of una they use UA-cam dey act drama
New gay in town have a red pant on how did you it sweet ❤😅😂
No tailored for Edo state again see ur short hole dey 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Mumu boy try to listen to you beautiful wife that woman get sense very very well before you do everything take advice from her she just a God sent into u life to give you some sense
Guy go and buy maturity in the market
No wahala 😂😂😊
Nothing like taking matter to altar. This is call karma, you do other people now it is your turn.
VDM na ur Edo brother ooo
Emeka nor be Edo ooooooo. Ask Han.
😂😂😂😂
With everything that's going on in this country is this the best you can do. Is this what content is all about now this days.
MikerRisky
Enjoy
Bros no go mad ooooo
I swear you be mumu 😂😂😂
😂😂😂😂😂 you go explain tire no evidence
This guy no get sense right from time to time
Least gay in Benin lol 😆 sexy bro Mike lol 😆 so Mike nor go school
lol
4:59 5:00
This guy is just a fool
😂😂😂😂😂
U wan mad na every day na u dey drag dis matter u no get another thing to create again
Go start working stop all this talk of no means is it because Nigeria government and police don't no their job you come here everytime giving stupid an wanted talk