- 718
- 2 082 003
Broda Mike
Nigeria
Приєднався 25 жов 2021
The channel is all about comedy, just have fun with it thank for the love 🥰
Peller am giving you 24 hours to delete this vide0 if not, and Thakn to Davido 00 1 for
Peller am giving you 24 hours to delete this vide0 if not, and Thakn to Davido 00 1 for
Переглядів: 977
Відео
Very dark man, don finish EFcc oga lol 😂
Переглядів 9889 годин тому
Very dark man, don finish EFcc oga lol 😂
Abeg make una pray 🙏 for me, yah00 b0ys is after my life, this is Ai
Переглядів 4859 годин тому
Abeg make una pray 🙏 for me, yah00 b0ys is after my life, this is Ai
Gehgeh I swear, I Will smoke you out enough is enough
Переглядів 3 тис.2 години тому
Gehgeh I swear, I Will smoke you out enough is enough
Davido don pay 💰 oooh vdm congrats 🍾, sometimes learn how to be calming down
Переглядів 5 тис.4 години тому
Davido don pay 💰 oooh vdm congrats 🍾, sometimes learn how to be calming down
Very dark man, don finish Davido and his manager lol 😂, Davido you go cry
Переглядів 2,8 тис.4 години тому
Very dark man, don finish Davido and his manager lol 😂, Davido you go cry
If anybody try this again, una go hear 👂 from me, enough is enough
Переглядів 1,3 тис.4 години тому
If anybody try this again, una go hear 👂 from me, enough is enough
Sad 😞 story, vdm abeg help this boy, what a life Thakn very dark man 👨
Переглядів 1,9 тис.4 години тому
Sad 😞 story, vdm abeg help this boy, what a life Thakn very dark man 👨
A very sad 😔 news, and ashmusy update
Переглядів 3,7 тис.4 години тому
A very sad 😔 news, and ashmusy update
Wow big congratulations to vdm, Donald trump want to take very dark man to America 🇺🇸 to work
Переглядів 17 тис.7 годин тому
Wow big congratulations to vdm, Donald trump want to take very dark man to America 🇺🇸 to work with hm, my own don finish
Them Dey knack many of una wife here,
Переглядів 7699 годин тому
Them Dey knack many of una wife here,
Next time w£ar a bra to enable your viewers, you talk t00 much
Переглядів 8199 годин тому
Next time w£ar a bra to enable your viewers, you talk t00 much
Very dark man, don k#ll me with laugh, vdm to the word
Переглядів 14 тис.9 годин тому
Very dark man, don k#ll me with laugh, vdm to the word
This 2 mugu don settle, na G0d go pun!sh blessing CEO and saidaboj say amen
Переглядів 2,2 тис.9 годин тому
This 2 mugu don settle, na G0d go pun!sh blessing CEO and saidaboj say amen
Very dark man, don win 🏆 for court, congratulations to vdm
Переглядів 6 тис.9 годин тому
Very dark man, don win 🏆 for court, congratulations to vdm
Very dark man, own don finish, end of the road don come, I said it before,
Переглядів 2 тис.9 годин тому
Very dark man, own don finish, end of the road don come, I said it before,
Very dark man 👨, nothing to feär the youth are fully blind you, bobrisky ur papa
Переглядів 2,4 тис.9 годин тому
Very dark man 👨, nothing to feär the youth are fully blind you, bobrisky ur papa
Abroad no easy again, pe0ple are passing through a lot there
Переглядів 8499 годин тому
Abroad no easy again, pe0ple are passing through a lot there
Wow congratulations to blessing CEO, she don win 🏆 saidaboj rest in pe@ce, I tell u before
Переглядів 2,5 тис.12 годин тому
Wow congratulations to blessing CEO, she don win 🏆 saidaboj rest in pe@ce, I tell u before
Because of married man, 2 enem!es of vdm don Dey f!ght
Переглядів 1,8 тис.12 годин тому
Because of married man, 2 enem!es of vdm don Dey f!ght
Am not happy this morning, blessing CEO don finish saidaboj, what a life
Переглядів 2,7 тис.12 годин тому
Am not happy this morning, blessing CEO don finish saidaboj, what a life
God why, blessing CEO rest in peace, what a life
Переглядів 11 тис.14 годин тому
God why, blessing CEO rest in peace, what a life
Best daddy in the world, congrats 🍾 to me, ladies if your husband or boyfriend don’t do this to u,
Переглядів 99114 годин тому
Best daddy in the world, congrats 🍾 to me, ladies if your husband or boyfriend don’t do this to u,
E don burst, ashawo don Dey f!ght their self
Переглядів 2,6 тис.14 годин тому
E don burst, ashawo don Dey f!ght their self
Blessing CEO don arrest one ashawo for Lagos, E don burst
Переглядів 3,4 тис.14 годин тому
Blessing CEO don arrest one ashawo for Lagos, E don burst
This is wick£d ness very dark man, didn’t sleep 🛌 last night, Thakn vdm
Переглядів 2,7 тис.16 годин тому
This is wick£d ness very dark man, didn’t sleep 🛌 last night, Thakn vdm
Just when I thought this whole Equatorial Guinea man tape saga was over,it just got more interesting
Переглядів 80019 годин тому
Just when I thought this whole Equatorial Guinea man tape saga was over,it just got more interesting
Big congratulations to the mumu boy, as you said, na God Dey run am
Переглядів 2,2 тис.21 годину тому
Big congratulations to the mumu boy, as you said, na God Dey run am
Big congratulations to my first daughter, she just won 🏆 5 million Naira, watch how she win 🥇
Переглядів 1,3 тис.21 годину тому
Big congratulations to my first daughter, she just won 🏆 5 million Naira, watch how she win 🥇
Grammys just Dey M0ck Davido with that Nomination 💔😭
Переглядів 4,1 тис.21 годину тому
Grammys just Dey M0ck Davido with that Nomination 💔😭
This guy even betrayed naija join oga oo
Trump is a truthful man i love Donald trump, vdm should not be lost to America o lets hopd hum tight we need him for Nigeria. God bless Donald trump God bless America, God bless vdm God bless Nigeria.
😂😂😂😂🙄🙄🙄
broda mike go do nothing if he nor delete am
Congratulations to him
Brother Mike don talk better things to day oooo
You and the yahoo boys ennnn 😂😂😂😂😂😂
😂😂😂 Mike na everyday u dey cry dey wash ur face for Tap?😂😂😂😂
EFCC them be criminals in uniform, Extorting Money from innocent boys in Nigeria, Once they see any small boy that dress fine, EFCC will kidnap them inside their car and ask them to transfer money to them, what should we called that?
This 1 na mumu u no get brain
😂😂😢
Beautiful Blessing Ceo
😂😂😂😂ur mind go dey😂😂😂
Boss help me am a comedian please help me
Listen bro, this guy is not a comedian, if you want to show up in comedy better ask someone else out.. This guy's we use, before uploading you online.
Boss man I love want you are doing
Boss man I love want you are doing
😂😂😂😂😂 best comedian 🤣🤣🤣
Lols, dem get d same pattern.. Which one b alter again bros? Na to carry bazuka born down una two houses
diz gegeh na fool ahswear to God, gegeh u no go ever get sense
This is not true. Don't be deceived. Impossible!
If we expect VDM to favor his friends out of friendship and avoid hurting them, it means we are corrupt ourselves. We are no different from other corrupt leaders in Africa. Remember, the law of karma doesn’t favor anyone. Please don't hesitate to use your common sense knowledge on a daily basis. If not you will learn the hard way.🤔
You and gehgeh no well
Na AI Abeg Trump nor talk am
Broda Mike y u de take tramadol 😂 Instead.................🤣😂
This Mike na nitwit...you dey seek attention
You wey nor know the side you're foolish Mike 😂😂
VDM is not s nigerian, i said. If he continue to dtay here, they will trap him.. i pray that vdm will go back to school, to learn more. Congratulations VDM. May God strengthen you,protect and give you long life.
The guy na Mumu waiting u do na talk u day talk 😂😂😂😂
Broda Mike u Don take something
Broda Mike even get Alta that he will summon him in his Altar the other said you are black 🐈⬛🖤 jesus hmmm l come in peace oo
😂😂😂U guys are very stupid,This is A1,you are all idiots.
VDM stay home they have come for you many have gone but their story was wonderful. This is how they take our men away to nowhere. Thank you try your best you are lucky.
24hr men lol 😂
Okay na, we still Dey wait for 24hrs too na. 😂😂😂 24hrs men 🤣
My goodness.. I made this same statement concerning VDM in one of the UA-cam videos and now I'm seeing this good news❤❤❤❤❤. Wowwwww I'm speechless 💗💗💗💗💗💗. Congratulations to the World's Greatest VDM❤️❤️❤️.
This gheghe eh😂😂😂😂😂❤
Just imagine the 2 of them. Na play na play 2 of una go pull clothes.
Bro you Dey see food Dey eat so? You just be like beggar. I beg make you try buy new shut. This one don try for you.
Carry the camera come
😂Mikky I Like ur style 🤭...craxzzzy follow up
Broda mike abeg take am easy no go buy stone that David use to kill Goliath from your godfather o biko😂😂😂
In tears.Firstly congratulations to Vdm.Who will now face this looters and expose the politician that are enslaving the mases and sabotaging our money.VDm dont forget Nigeria anywhere you are.Graduates with first class are jobless ,to surbive is hard oooooo.All the best VDm.
😂😂😂😂😂😂😂
Fake 😅😅😅😂😂😂
Dem no dey fit delete video before 24 hours? This thing dey funny me…engagement farming FC.
Vdm is really saying the truth
Is that audio real ? It sound like AI
Rest in peace
😂😂😂😂,your time go come
But vdm didn't drag davido for anything, vdm only said he can speak to davido about ubi Franklin concerning his character, so that he wouldn't dent davido's good image, he then went forward to say that he didn't like ubi Franklin before now simply because of all the bad things he knows and have been hearing about him, so in my opinion, i honestly believe and think that vdm is on the right part here, but you are just trying to trend by talking about vdm.