The greatest tailor of all time😂😂😂 so that big bag of cloth wen that first customer carry na that kind small gown jotter carry sew 😂😂😂😂 madam stand there wear the cloth make we turn back 😂😂😂😂 and u want sew me eye glass😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Finally una don act together Wetin I dey expecting My 2 favorite comedian If una go act with broda shaggi this time I go like am So that e go kill it more my bad
Woos even taylor man has noticed that sapa is eating yur pocket in the way that anything resemble rope u will as belt😂😂😂. Sapa Nice one, but God nor go shame us😂😂
Today I'm praying for someone who is Emotionally in pain 😭💔, Mentally Stressed 🤔, financially Broke 😓 But Physically smilling💃🏽 pretending that all is well,in this month of November, u're coming out Victoriously amen 🙌🙏
Believe it or not chukwuebuka alias brainjotter is the most creative nd funniest content creator in Nigeria... Respect to sabinus nd others buh dem no reach 🥱🥱
officer woos just dey enter this baba yellow anyhow 😂😂 officer woos x brain jotter two mad man, mad combination 🔥🔥 💕💕 am coming back to check when this comment hit 1k likes 😂😂😂😂
🤣🤣🤣
Se Se See you next week WEDNESDAY (7PM)🇳🇬🤍
There's something i want to know, don't this character affect u in reality
#justiceforyansh
even for keyboard you dae stammer 🤣🤣🤣
Okay
Kk
This was educative too. Experience builds expertise it's not a luck thing often times.
Six feet tall in the waist 😂🙆
Brain jotter don kill me
Th Th Thank you for staying with me on this ride🫶🏾
Much love
Yo Yo your welcome 🙏🏾
Wo wo wo wo Woss 🙌🙌🙌❤❤❤❤
Weeeeee weeeee weeee weeeee come😢
Woos you self dey craze wella😂😂 how grandma won born twins😂😂
Na Ankara you wan use sow jalabia go ask your papa that line got me laughing 🤣
Brain jotter go sell officer woss
😂😂😂😂😂no be lie
Brainjotter is officially the funniest skit commedian in West Africa. No one comes close.
Aswear
Brainjotter should be given 2022 award... he's the funniest
Disagreed go watch sabinus
No doubt bro
You're talking cluelessly. Have you watched Sabinus or brother Shaggi?
Ki Ki Kindly like, comment and subscribe🤣
The greatest tailor of all time😂😂😂 so that big bag of cloth wen that first customer carry na that kind small gown jotter carry sew 😂😂😂😂 madam stand there wear the cloth make we turn back 😂😂😂😂 and u want sew me eye glass😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Finally una don act together
Wetin I dey expecting
My 2 favorite comedian
If una go act with broda shaggi this time I go like am
So that e go kill it more
my bad
😂justice for Oga tailor 😂
Brainjotter can never miss. 😂😂😂😂😂😂
🤣 🤣 🤣 Mwizi Promax 😂😂😂😂😆
Brainjnotter is officially the funniest comedian in West Africa
This collabo is a dream for me... brainjotter and woos my two best
If you love woos drop big love here unless you no well😂
God punish you woos🤣🤣🤣🤣🤣I Dey chop make I no too laugh no kill me 😂😍
Woos wobi dey number one dey champion 🙌🔥
Officer woos and brain jotter nah my best comedian
Th Th slaps shock me🤣🤣😂😂,thy thy don't scan me 🤣🤣
Woooooss 🤗 wobi 😋 great one from you 💯💯💯41TEN NATION 😂😂😂
Justice for Oga Tailor 🤣😂🤣
Brain jotter Sodiki ogbon 😂😂😂🤣🤣🤣
It's the I wan sew Eyeglass? for me🤣🤣
I haven't watched yet but I'm laughing already 😂🤣🔐
bonjjournice to meet you! OFFICER.that is splendid job~
Woos even taylor man has noticed that sapa is eating yur pocket in the way that anything resemble rope u will as belt😂😂😂. Sapa Nice one, but God nor go shame us😂😂
Dis woos na mad man oh🤣🤣🤣🤣ur grand mama don born twins 👀🤣🤣🤣 wahala pro max e
Woos don see shege😂...still dey beg am on top tape rule😂cause he fit use am do belt😂😂😂
😃😃😃
Sorry officer Woos, Brain jotter wise pass you
Two mumu character hit the set, I no surprise say I dey laugh like mumu 🤣🤣
horizontal and vertically brain jotter you are killing me O...........🤣🤣🤣
Woos never fails, much love for you
Brain jotter na Ogbon sodiki 😂 nice one woos 👍🏿
Officer woos to the world ❤️🥺
Justice for Glory
Justice for Oga Tailor
Who's the next? 😂😂😂
Yea, I still remember 'Justice for Glory'😂
justice for woos🤣🤣🤣
Today I'm praying for someone who is Emotionally in pain 😭💔, Mentally Stressed 🤔, financially Broke 😓 But Physically smilling💃🏽 pretending that all is well,in this month of November, u're coming out Victoriously amen 🙌🙏
Amen 🙏🙌
Amen ooooooooooo
Amen 🙏 in Jesus name
Amen
Woos the baddest comedian 🥰
It's Sir Bunus I can't lie:ua-cam.com/video/G9ggJgpcrfo/v-deo.html
My ribs cracked
Believe it or not chukwuebuka alias brainjotter is the most creative nd funniest content creator in Nigeria... Respect to sabinus nd others buh dem no reach 🥱🥱
Them no go gree, but issa fact
Chairman rest
Na you wan dey bring comparison between dem
All of them dey unique
I totally agree with you on this bro the guy is fucking unique 💯💯
This your yash is like sign of the cross. I have to take it horizontally and vertically 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Vertical and horizontal measurement 😋😋😋 jotter u too much
Na who make brain jotter CEO of the fashion house
My favorite part is when Brain jotter says
: « what I’m taking is others people point of view » 😂😂😂
I swr 😂😂
Brain Jotter o😂😂😂🤦🏾♂️🤦🏾♂️
Woooooss 🤗🤔🤗 wobi 😋 always 🔥🔥🔥
OTILO (e don go) 😂😂😂😂😂😂😂
This girl yansh Sha...na WA o..
Brain na werey .....wo wo woos wobi 😂😂awon werey meji ❤kudos to you guys thanks for the smile 😊 this evening 🎉
Brainjotter is officially the funniest skit commedian in West Africa. No one comes close.
Make officer woos do the Revenge back oo 😂😂
This hilarious what a great combination 😂
Brain jotter nor go kill me o my bain dey laugh join😂😂
Watching from Sierra Leone, officerwoos is my favorite and I love brainjoter too
Brainjotter and Officer woos are amazing 😅😅😅😅😅✅🎉♥️🌼🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭
Fans of officer woos and brain jotter gather here to show some love !
As far say brain jotter Dey this comedy I know say the comedy must funny 😂😂😂😂
More grace ❤
7:43 Werey said "It's like sign of the cross" 😂😂
AJEH.💯🙌🏾
Brainjnotter he is the best funniest comedian lol😂😂😂😂😂😂😂😂
Mad talent. Much appreciation from Kenya!
Officer woos they tell you not to do anything. One word is enough for the wise. Anyway you be officer woos wahala full your life.
Ọmọ I no know say brain jotter sabi tailor work o... 😂😂😂
Great work Woos... I know this combo with Brain Jotter will be lit 🔥 👌 🙌 🤪 😋 😜 🔥 👌
Brain jotter feature me:ua-cam.com/video/G9ggJgpcrfo/v-deo.html
I can't lie great combo, he's going far: ua-cam.com/video/G9ggJgpcrfo/v-deo.html
You dey bring hanger for material 😂😂😂😂
I'm here again for the fifth time 😂
Abeg when OfficerWoos go buy belt 🤔
Abegggg brainjotter is effortlessly crazy😂
officer woos just dey enter this baba yellow anyhow 😂😂 officer woos x brain jotter two mad man, mad combination 🔥🔥 💕💕 am coming back to check when this comment hit 1k likes 😂😂😂😂
No fit reach 12 likes
You go dey trust brain jotter🤣🤣🤣iku pa e
💯 for u have been waiting for this ❤😂🎉❤
The hand shake with brain jotter and woos is funny
Make them clear road for you jor brain jotter, na because where I dey stay far ooo I too like your videos everything about you
Woos my number one ❤️werey man 🤣
Brain jotter did woos dirty😂💔
I love it thanks 😂😂❤
Abeg we want episode 2 this comedy sweet die 😂😂
Come dis evening and collect ur cloth 😂😂😂
Brain jotter ohh..... justice for oga Taylor 🤣🤣🤣🤣🤣
WOOS,YOU ARE BGGER THAN WHERE YOU ARE RIGHT NOEW. KEEP WINNING BRO
Funny funny people 😅😂😅
I was surprised to see the first clothe Brain Jotter see but I know sey e no go end well.😂😅😂
This two combo though 😂🤣🤣
My belle ooo 🤣 brain jotter is too good 🥰👍 kudos bro
I never knew people's points of view can be measured.🤣🤣🤣🤣😂😂🤣
Woos to the world!
Much love from Dallas tx
Hahahaha... See brainjotter measuring method 😆
The first Girl carry better yansh oo.
Officer woos, sorry 🤣🤣 brainjotter finally scam you
Woke, ko wole, otiku 😂😂😂
Justice for Oga tailor😂😂😂😂
Horizontal and vertical yansh🤣🤣🤣🤣....like sign of the ✝️ lol
Omo this Binta yanch emm no be small oo
you guys are tuff and gifted tho.
but mind you am the Ghost go by the name Broda-Into
Brainjotter set up😂😂😂😂😂😂😂
Great work 🤜♥️💥🤣
I know dis man is going to regret leaving is shop for woos✌️🤣🤣🤣🤣
Officer woos just go oga tailor shop day yab am 😂😂😂
The best favorite comedians ever🥰
Vertical nyash😂😂😂😂💔💔 bro I’m done 💔😂
Officer woos and him belt🤣🤣🤣
Madame come this evening and see wonders 😂😂😂😂🙆♂️
Wooss 🤣😂wobi
Vertical and horizontal yansh...oh No 😂😂😂😂😂😂
Officer woos you too much 😂😂😂❤️❤️❤️
Hahahahahahaha
People's point of view.
Brainjotter has punchlines
My guy jotters no de play with nyash