~ ~ --0--0 J / make una go sitdown!! warri no dey carry last..una oil wen don turn plenty hausa & yoruba billionaires in dollars.... and una poor like church rat....na only mouth una get... ekpa diodi
Na them carry last past pass....very dirty state.....shameless leaders...wen don rip the state to death.....all those who said warri nor dey carry last are very very big fools an blind.......warri need to open the eyes.... Them need to shine their eyes.
Nigeria things dey different, why forcing the mic on people. can't even edit to make it interesting to watch. nonsense, na dem carry last pass sef. no packaging
For real warri no dey carry last lol they are very out spoken nd very talented nd funny lol warri get package eeeee
Warriiiiii we nor dey carry last, i miss all my people with their good food, correct
Warri people no de carry last ,because they are very sharp and smart people in every thing they do.
Warri highest,,,up Delta State hope to be home soon
Me too ohh
So funny 😂 best video 🙌🏽
Warri ppl represent 🇳🇬🇳🇬
I luv Worri people, luv from Cameroon
Warri non dey carry last....nice you
Warri too much swag, strong people, wafi for life
Good one
It means they are smart and not a foolish or a push over person.
Stephen Randy gbam
Up Bedel!
True talk on this one warri no dey carry last.
The woman say na because money no dey warri😂😂
Bako Sadiya na north get money!
True, ibori thief all the money go London
Warri people no de last 🤩🤩
with smackpitarz in the house ; everywhere is stew
Nice one
😂😂😂😂😂😂funny guys
See my warri, clear road
Much love!
I like dis warri pikini
No dulling👏👏
And why them dey shy to face camera eeeh !!
Bros wish level😂😂😂real warri girl
This guy is very funny
Correct guy
Mi a wanda a wheh then a sell, all products are for the kitchen
Warri
Come Edo state weda u nor go carry last
This bros get mouth oo
Na Benin girl no be warri
Isioma Cynthia haha 😂 you know
Your voice be like 100 naira recharge card
Hahaa
Them don carry last for this street yarn ! All of them de fear to face the camera
I love my delta die
Oluiji Kate ishioma Whetin your tribe be
Hahaha!!!!
M.C SHAGGI IS NOT GOOD FOR THIS JOB, HE IS NOT PACKAGE ENOUGH FOR THE JOB !!!
JOLLY P.H.N.D MULTIMEDIA PRODUCTION. Says you.. u fit do am.. ppl complain for nothing why..
~ ~
--0--0
J
/ make una go sitdown!! warri no dey carry last..una oil wen don turn plenty hausa & yoruba billionaires
in dollars.... and una poor like church rat....na only mouth una get... ekpa diodi
Thank you, I be Itsekiri boy, all warri people na thief, I join them too. We get mouth and Hausa use our head sit down, den dey look like mumu
Na them carry last past pass....very dirty state.....shameless leaders...wen don rip the state to death.....all those who said warri nor dey carry last are very very big fools an blind.......warri need to open the eyes.... Them need to shine their eyes.
Thanx.race don finish before warri show thats why dem nor dey carry last
Nigeria things dey different, why forcing the mic on people. can't even edit to make it interesting to watch. nonsense, na dem carry last pass sef. no packaging
This bros get mouth oo
Warri