Tinubu nah pure definition of "One Chance". Let's just pray Supreme Court does justice to this his forgery and perjury case if not, hehehe we go hear am. And it's not about being positive here.
GOD has really blessed Nigerians Can u imagine how Mr PAUL carved a niche for himself... U can't copy him The comedian that gives headaches yet u can't resist him
Just do your things and remain on this earth 🌎 forever cos me no Just wan see you for heaven oo and if you make attempts devil go dey wait you big head mr Paul is a author of confusion
I am not surprised, Evangelist Paul abi Wetin hin call himself, can never change. Nah the confidence when hin dey justify pavilion. For me.
Mr Paul u be one of the few people wey dey bring water from my eye. Where you for dey see all this story😂😂😂😂😂
Mr Paul no dey disappoint when it comes to talking rubbish 😂
So funny am watching this today for the first time today 😂😂😂😂😂😂
Evangelist Paul with his "pavilion translation".,..😂😂😂😂😂. Nice one guys😂😂😂😂
It's official: Mr Paul no well at all. 🤣🤣🤣
I've waited for this two to do this since their squabble in papa Benji 😂😂😂😂
Hahahahahahha Mr Paul can you listen to yourself... e reach to ask that question oooo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Pauloo raw talent
Mr Paul Why you stressing this man 😂😂
The thing is that....u can never tell where he's going to go with his stories...u can never predict it🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Abeg, who do Mr Paul? I think na the demon pork meat. 😂😂😂 my belly
E reach to ask whether them force am join🤣🤣🤣🤣
You even get mind wear suit come knot tie ... "werey" 😂😂😂
Tinubu nah pure definition of "One Chance". Let's just pray Supreme Court does justice to this his forgery and perjury case if not, hehehe we go hear am. And it's not about being positive here.
When did you join the Church 😂😂😂😂
Give us inverters 😆😆😆😆😆😆😆😆
Each time i see him skit i de must clickam😂😂😂 watch
Aswear, Mr Paul nah real GOAT😂😂😂
The person I dread the most is the cameraman cos if na me I for don laugh spoil camera 😂😂😂😂😂
You can say that again🤣🤣🤣🤣
And the werey will start very calmly 😂😂😂😂😂😂. When the head don finally knock, the storm eh 😂😂😂😂.
This guy weed is 5G plus 😂
😂😂😂
Mr Paul dey assure General overseer say him go understand at the end...😂😂
😂😂😂😂😂aswear him go understand
@@michealegbunonu1998 😂😂
Na drama department Mr Paul suppose Dey 🤣🤣😂🤣
U guys are so good together, where I first saw u guys was in papa benji.....he didn't lay a curse on you 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣....Keep up the good work bro..
Na only Forever de fit listen to am and give the right response
Lol... forever you sef na proud G.O😁
😂😂😂😂 very calm down, don't make him talk 😂😂😂
Pavilion translation.... na me write am give Mr. Paul 😂
Why am I just seeing this video😅😅😅😅😅😅😅
You go return that bible Mr paul😂😂😂😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣
Mr Paul you are stressing me 😅😅😅😅😅😅😅😅
... 😂😂😂😂😂Nah who send Paul go preach in the first place?
😂😂😂😂😂😂😂😅 I don tire... What kind of member is this? 😂😂😂😂
Paul make u dey do collaboration for this your contents.
😆😆😆 this one Na rough terrain
Mr Paul, na u be the stronghold o 😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
Pavilion translation?? Man u nor go kill me😂😂
This is the Example that is leading to Samson and Samuel 😂😂😂😂😂
I like the fact that the overall head called him😂😂😂😂😂😂😂 and Na him fit handle am😂😂😆😆😆😆
This guy is a real Painkiller 😅😅😅😅
It’s official! Mr Paul is mad!!!
At the beginning Mr Paul was so calm, I was about to celebrate o... And of course the indomitable Mr Paul must Prevail... 😂😂😂
Na Pavillion version he dey use na , G.O 🤦😂
The GO isn't on the same frequency with Mr Paul
😅😊I thought this guy was normal before. Now I know he has really gone forever
Who go start engine 😂😂😂😂😂😂
Pastor confuse Mr. Paul 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Mr Paul can not stop to amaze people 🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂 Paul you be mad man, confusion human being
You general overseer the sit for small chair.
😂😂😂😂😂😂😂😂who do you Mr Paul 😂😂😂😂
Wahala 😂😂😂😂😂😂
GOD has really blessed Nigerians
Can u imagine how Mr PAUL carved a niche for himself... U can't copy him
The comedian that gives headaches yet u can't resist him
Dem go feel it.... Dem go hear it....
This guy dey always off me🤣🤣
This guy 😂😂😂😂😂😂na wa
I knew it 😂😂😂😂 I knew it will turn soar 😂
I thought the question was simple (how do you lead them to Christ ⛪???) 😂😂😂😂😂
I don Taya for this Mr Paul 😂😂😂😂😂
Craze dey pass like this😅
Them don finally report you 😂😂
Mr Paul, as verbally unpredictable as always 😂😂😂😂
Mr Paul when last did you eat pork? 😅😅😅😅
Lol. Paul is prepared to see the Lord. 😅😅😂😂
I’m not understanding this guy sef😂😂😂😂😂😂😂😂
Even general overseer don forget watin he won preach dis evening
😂 I too like this guy
hahahhahah u never ceee something man of God
You go explain-explain tire.!!😂😂😂😂😂😂
Pavilion Translation🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Paul u too funny ❤😂😂
Nice
Mr paul😅😅
This guy never make sense 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 the nonsense he dey spew be passion ooo 😂😂😂😂😂. Blood of Jesus 😂
Inverter killed me 😂😂😂😂
You listen to Mr. Paul at your own detriment 😂😂😂
there is one ☝️ paul that use to kill people😂😂😂😂😂
You don make me forget waiting mancity do me yesterday
This Man
E no dey Google 😂
Paul, you need deliverance 😊
😂😂😂this guy
Mr Paul sabi confuse people 😂😂😂😂
😂😂😂 for the first time I feel pity for Paul
I can't wait to watch this
General overseer don Collect 😅😅
Commentary preaching
😂mr Paul really funny wallahi😂
Oh paul ooooo😂😂😂❤
When last did you eat big meat ...😂😂😂😂
when last did you eat pigs🤣🤣🤣🤣
Just do your things and remain on this earth 🌎 forever cos me no Just wan see you for heaven oo and if you make attempts devil go dey wait you big head mr Paul is a author of confusion
🤣🤣🙂🤣 wona go hear rubbing tire
this is a lost soul😂😂
😂 😂 How this guy dey take keep straight face while spitting nonsense?
Problem 😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Mr Paul take easy on us
What A Evangelist 😂😂😂😂😂
Pavilion translation 😂
How can you explain this video to children 😂😂😂