Lol beating everybody to off camera but camera Man didn't off and he keep walking around, y'all didn't see him. Lol we get sense pass this now. Una dey m*d 😂😂😂😂
Shey na mumu them think say we wey dey watch the video be" if you send money t person as high as 5mill why not just provide the receipt of payment and start from there. Na movie all of una dey act
There's no sense one bit in this rubbish you guys are calling pranks if u want prank someone go and from Untouchable and his brother fools just screaming in the video stupidly shame unto u'll
Na Charles calmness I love die………. I no know say baba fit calm like this😂😂😂😂
Charlse Dey live 2 lives
Him real life different💯
Abi him craziness Dey get season🤣
Like honestly even me I'm surprised as well
I like it okoroch no de give ooo good prank
Phenomenon na patient person.. that's all I can say...
Lol beating everybody to off camera but camera Man didn't off and he keep walking around, y'all didn't see him. Lol we get sense pass this now. Una dey m*d 😂😂😂😂
Like honestly boss chrase is very calm in person i swear I'm so surprised,he is a cool guy actually
hahahaha this prank eh too sweet die charles was short of words
Mumu girls na only video dem sabi do 😂 dem don quickly switch to camera
Nawa oo
This prank for kill pesin oo
Weti fall gateman 😂😂😂😂😂😂
❤️❤️❤️
This one is no prank is a fight 😮
Jaytee with the doings
How did the camera man came in into the house unnoticed and he captured everything on camera and nobody knew. Na script Dem dey act
Na content no let anyone decieve you 😂😂😂😂
Looks staged it doesn’t even make sense in the argument. Who’s the camera guy capturing the moment without notice ? 😂
Your brain is paining you can’t you see it’s a prank ode
Shey na mumu them think say we wey dey watch the video be" if you send money t person as high as 5mill why not just provide the receipt of payment and start from there. Na movie all of una dey act
😂😂😂😂😂😂,,
😂😂😂😂😂
This one loud ooo
❤❤❤❤
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
🤣🤣🤣
Wahala promax
Mr T sef ehh
Wait, how did he not see the camera man?
If there is no more content you guys should read news instead of all these yeye format prank
Mumu
Prank noise like this shame
No sense in it
Useless staged prank 😂
There's no sense one bit in this rubbish you guys are calling pranks if u want prank someone go and from Untouchable and his brother fools just screaming in the video stupidly shame unto u'll
😂😂😂😂😂😂