I am a chosen, I buy prepaid light of 10k n the ight want finish but I no get money to buy another one I just call God of chosen to help out from this mess since that day till today I have been using light for over 5 years without buy light, God of chosen is powerful.
The question I will love to ask, is that, all the pastors in all other countries are also giving testimony like this or it is only Nigeria Pastor’s all this things happen to ………………:::::::::::::::::::::::::::::::::::::::::
I collect the Ak 25 i put am for my shoulder . Am a choosen Omg i am not a member of chosen but i wear the wrist band Like this i have throw it away 😂😂😂
Adamslink, I no know wetin I go talk again regarding this things wey dey happen for Christendom, how people go come believe Christianity like this? Is this what Jesus taught them? The thing don taya me o
Mind u , I am not doubting the power of God o, cos I know what Jesus our Lord did when he was on earth, he performed supernatural miracles that frustrated the Pharisees and the Sadducees, I also believe the ones his direct disciples did cos they were witnessed and confirmed and recorded, but these ones wey we dey hear for our own generation so, me no one come dey believe them again as e come be like say Dem don dey make caricature of Christianity so. May God help us all by opening up our third eyes and sixth sense to be able to discern all these so called men of God. See our country as e dey go down the drain by the day, yet none of these so called men of God don do anything concerning 9ja matter. Abegi, make we rest.
Omor see lie if Dem go lying competition dis man go win I swear see lie no wonder na general overseer na Dem dey lie pass I swear omor all dis pastors we need to dey give dem award I swear Dem go dey send Dem award message just imagine pastor dey drink tea with god oh god we where be member na him dey serve god does pastor na fake
My mother is a choosing any charge the call Jesus Christ I will attend let's Nigeria focus on what is happening in our country leave Pastor alone for now don't fall victim for them to use you the never force you to bring money out of your pocket to buy the clothes they are selling in their Church
I know many countries don discover say Nigeria na comedy channel that's why them don't take us serious anymore. Pastors, politicians, celebrities. This 3 group of people are the ones killing our country Nigeria.
Do u know what it means to be called a man of God or a prophet of God? Prophets decree a thing and it stands, they should go and learn or ask from late Arch bishop Benson Idahosa, this was a man of God that shook the country, shook Benin (Edo state), men who operated in the supernatural all the time. These are the kind of men we need in our generation for now, that can decree a thing against all these our corrupt leaders and we will see judgement come upon them instantly, no be all this ones wey dey fear to talk self, talkless of decreeing. Abeg make we shine our eyes and wake up from our sleep all these while and sieve out all the fake men of God once and for all for this country abeg.
Adams limks, stop talking about pastors and Christianity. You are not in the position to talk about such matters. You are a Moslem, talk about your own religion and critize Islam . Abi there are not bad Imams in Nigeria. ?I don't blame you, because Christians are peaceful. Talk about Imams and Islam your own religion, if they will nott kpai you. Nonsense !!!
Adams, " i am a chosen"!!! This video will make 120 million views 😂😂😂😂😂
Una sure say Nigeria know be comedy channel in heaven anytime god want to relax and have fun, him go just switch to Nigeria
😂😂😂😂😂😂
I am a chosen
I am a chosen
I am a chosen
Adamslink who are you 😂😂😂
The general pastor ooooo. the members lean from him
THANK YOU VERY MUCH
If lying na Grammy, this man for win award😂😂 I never see person wey lie like this man for my life😂😂😂
Odumeje dey learn work where chosen dey😂
😂😂😂😂 aswear
Time done reach make every body just lie cos e be like say lie na the only way😅
Use your power to tell us rightful person to change Nigeria for better
Wahala dey oo😂😂😂😂😂
I am a chosen, I buy prepaid light of 10k n the ight want finish but I no get money to buy another one I just call God of chosen to help out from this mess since that day till today I have been using light for over 5 years without buy light, God of chosen is powerful.
Nobody lie like chosen members. Now I know who dey learn from. Hahaha😂
God is good All the time
Wiz and burna na chosen.... Lolz 😂😂😂😂
ADAMSLINK THE BOSS.
GOOD EVENING
Okay from here I can see where all the testimony from comeout
Una free to believe Wetin una wan believe but as for me, na hmmm hmmm hmmm I just dey talk if I hear some kind testimonies 😅😂😂
So funny to hear something like God of my pastor
Nigeria is Cruze, everything we dey turn am to comedy 😂😂😂
Na cruise no be Cruze
@@deity685u bad 😀😀😀😀
Chosen 😂😂😂 love Lei ooo
Unto say all our celeb na chosen 😂😂
Even Adamslink knows how a triue christian should be than most christians out there
Wahala just dey this country I swear 😂😂😂😂 every month with he's own update for Nigeria 😂😂😂
NO WONDER NAR DEM BE TOP.
Interesting
It’s someone’s right to say what God has done for them and still our right to believe it 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Make una check that pastor well, na content creator him be😂😂😂
😂
😂😂The EstherBleach sound😂
Big Wiz for life ❤
Let them use the same power to change Nigeria, and then I think most people will start to believe that they are truly doing miracles from God.
😂😂😂😂 wetin we nor go hear 😂😂😂😂
God 🙏 is Good all the time ❤❤❤❤
I think Nigeria government should look into this matter before it gets out of control right now 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Which nigeria government, does nigeria have a government
Aswear the man say him and God drink tea together
My brother
Adam, you are very right the testimonies are really strange so so strange……….:::::::::::::::::::::::::::::::::::::::
This man oooooo lie lie 😅😅😅😅😅
Miracle no they finish 😂😂😂
EVERYBODY CLAIMING TO BE CHOSEN 😅😅😅😂😂😂
Who come be the unchosen?😂
LIKE FATHER LIKE SON
Very funny
Yes some men of god are real
God share tea with him hahaha 😂🤣😂🤣
This chosen Trend is very funny o.
Everyone are choosen
Christianity in Nigeria 🇳🇬
Hmmm ,adams this your heading caption is 😂😂😂😂😂
Choosens is doing well.
NA WOW
The question I will love to ask, is that, all the pastors in all other countries are also giving testimony like this or it is only Nigeria Pastor’s all this things happen to ………………:::::::::::::::::::::::::::::::::::::::::
I collect the Ak 25 i put am for my shoulder .
Am a choosen
Omg i am not a member of chosen but i wear the wrist band
Like this i have throw it away 😂😂😂
Omg how sure are you 😂😂😂
the Lord chosen is real I used to go to the church
❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
This Country is so funny😂,drama full ground.
I dey always say if na like now, Jesus Christ takes come una go say all the miracles wen him do na fake
I am a choosen who are you
Adamslink, I no know wetin I go talk again regarding this things wey dey happen for Christendom, how people go come believe Christianity like this? Is this what Jesus taught them? The thing don taya me o
These countries, Nigeria don get as e be oooooooh………:::::::::::::::::::::::::::::::
This People just de make me de regret why I be christian 😢
Una don turn this chosen testimonys to comedy Nigeria una to like play
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Chosen church is real
adams I'm not see lokaman again
The film’s way day go on these days ehhhh
Even putting the whole stuff in their head is something I really don’t understand why 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
What’s Wizkid and Burna doing in chosen uniform right now cos I don’t understand anymore 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
First
So the members actually learned from their general overseer
Mind u , I am not doubting the power of God o, cos I know what Jesus our Lord did when he was on earth, he performed supernatural miracles that frustrated the Pharisees and the Sadducees, I also believe the ones his direct disciples did cos they were witnessed and confirmed and recorded, but these ones wey we dey hear for our own generation so, me no one come dey believe them again as e come be like say Dem don dey make caricature of Christianity so. May God help us all by opening up our third eyes and sixth sense to be able to discern all these so called men of God. See our country as e dey go down the drain by the day, yet none of these so called men of God don do anything concerning 9ja matter. Abegi, make we rest.
Second
Make una na rest, Devil the you number you are calling is not available
😂😂😂😂😂
Funny people
First😂
😂😂😂😂
God is there
That's why burna and big wiz is going up up ❤❤
And so? Is it a big deal?
Omor see lie if Dem go lying competition dis man go win I swear see lie no wonder na general overseer na Dem dey lie pass I swear omor all dis pastors we need to dey give dem award I swear Dem go dey send Dem award message just imagine pastor dey drink tea with god oh god we where be member na him dey serve god does pastor na fake
My mother is a choosing any charge the call Jesus Christ I will attend let's Nigeria focus on what is happening in our country leave Pastor alone for now don't fall victim for them to use you the never force you to bring money out of your pocket to buy the clothes they are selling in their Church
Wahala no they finish
Third
I know many countries don discover say Nigeria na comedy channel that's why them don't take us serious anymore. Pastors, politicians, celebrities. This 3 group of people are the ones killing our country Nigeria.
Who else is a chosen?
Simply type what you said in Google and you'll see his name. Less than 2 minutes effort.
Do u know what it means to be called a man of God or a prophet of God? Prophets decree a thing and it stands, they should go and learn or ask from late Arch bishop Benson Idahosa, this was a man of God that shook the country, shook Benin (Edo state), men who operated in the supernatural all the time. These are the kind of men we need in our generation for now, that can decree a thing against all these our corrupt leaders and we will see judgement come upon them instantly, no be all this ones wey dey fear to talk self, talkless of decreeing. Abeg make we shine our eyes and wake up from our sleep all these while and sieve out all the fake men of God once and for all for this country abeg.
Big Wizzy and Burnaboy self Na chosen that is nice 👍
Choosens
❤️🫶🏽❤️
Chosen is real but fake chosen are planty😂😂😂
Wetin dem wan use church do. Burna and wiz?
Guy u too dey talk off point..who tell u say everybody believe other pastor lie?
Lol that's not true
Adamslink please stop talking about all this fake man of God
This is fake pictures Wizkid and burna boy are not member of choosing church member
Adams limks, stop talking about pastors and Christianity. You are not in the position to talk about such matters. You are a Moslem, talk about your own religion and critize Islam . Abi there are not bad Imams in Nigeria. ?I don't blame you, because Christians are peaceful. Talk about Imams and Islam your own religion, if they will nott kpai you. Nonsense !!!
Adamslink do not be sarcastic just say things the way it is and then we’ll know what you really think 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
I really don’t feel good talking about this issue anymore because am not in the right place to guide 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
😂😂😂😂😂😂