Though peller dey deserve the slap sometimes but you sef Jarvis e don dey too much,the pas pas don dey too much make you reduce am,and try respect im feelings since him no like make you dey dress somehow try ajust,and im no call you olosho im say e be like the way olosho dey dress,so for private dey give am but public cover up
Omo… this miss Sandra dey try ooo 😂… peller and Jarvis problem is too much ooo😂😂
😂😂Sandra don suffer for peller hand e say na so so dis wig she get and na true
😂😂😂Peller u no go kill me before my time , wetin be" hey siwi "😂😂😂
Dis guys are not serious, just dey kill me with laugh 😂😂
I love both of you oooo
You we married together and have happy home ❤️ inshallah bikudiratulai
Though peller dey deserve the slap sometimes but you sef Jarvis e don dey too much,the pas pas don dey too much make you reduce am,and try respect im feelings since him no like make you dey dress somehow try ajust,and im no call you olosho im say e be like the way olosho dey dress,so for private dey give am but public cover up
On the more serious note,
You are very correct.
I love this woman Sandra if is another person she will take the statement personal 👌👌
but why Sandra dey cut eye for peller
This peller is very funny😂😅
😂😂😂this guy are funny
This Jarvis is a wicked creature and greedy ....So you block una no go school & you wan to go to school better your future and come shadow una 😢😂😂
No be everything u go talk for
Live nah peller 😂😂
love is sweet when money they.....💔
Burna Boy 😂😂😂😂😂
Walaha 😂😂😂😂
❤❤❤❤
Money is good ooo❤❤🎉🎉❤❤❤
❤❤❤
Hi
Money is good ❤
This sandea no get job oo. ..is true aame hair all the time
Why you saying that. She likes a natural look... The most important thing is she treats it well.. it doesn't matter if she has the same hair on.. ok
❤❤❤🎉🎉🎉
Why peller and Sandra are threatening Jarvis now
😂😂😂😂❤❤❤❤❤
Which assurance which yeye NYCS
Common UK 😂😂😂😂
I too love you guys
Peller didn't call her olosho peller only want to protect her babe
Wow 🎉
🎉🎉❤❤ wow ❤
Peller why did you always shun miss sandra 😒
😂😂😂
Husband material pellet😂
Jarvis dress well for your man please
😂
is not like he said Jarvis is olosho
Peller is right because you stop peller not to go to university then why you now arguing with peller
This guys eh her backside is very intimidating 😂😂😂😂😂
Peller is right because you stop peller not to go to university then why you now arguing with peller