Розмір відео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показувати елементи керування програвачем
Автоматичне відтворення
Автоповтор
Guys! Do let us know who is your fav on the list ❤
Lols na the cars dey make me laugh not even the net worth , you dey try plush them the cars or you dey force them to own am 😂😂
This guy u funny na u give dem g wagon 😂😂
DAVID AND DANIEL 😂😂 LAMBORGHINI eurus😮
Omo u dey lie who dash dem those cars😂😂😂😂😂😂
How 😂😂 , your car’s price pass your networth
Some no even get car self 😂😂
Salo wey no go school,you Dey mentioned university of Ibadan for him Omor you too do oooo😊
Nice 👍❤
Omo you suppose be hype man 😂😂🪓 Chaiii 😂😂🫴
Amen. 🙏🙏
mama j and papa p
❤️❤️❤️
You Dey mad Ewure
How you take shabi there net worth?
Amen and Amen 🙌😊
Na u dash them those cars?
😂😂😂
Na wa oo😂
New UA-camr meet here
Afar dey talk true ooh make them nor report your account ooh👿👿👿👿👿👿👿😠😠
you that made the video how much is your net worth
Abi now
Jarvis get car 😅😅
Yes
Yes 2 cars
I give up as I see the cars You say belle has. He don't have all that sir.
Amen and amen 🙏
Even if you convert the dollars to Naira it still can’t buy those cars
Rodney shock me o
Sure Story
Amen ❤oh God I done try to blow
Lol who dash peller gwagon
🙏 amen
Why can't u rate them in naira,,, why dollars, na 9ja we dey nw...
Amen 🙏🙏
Amen 🙏🏻
Does cars expensive pass there Carrier ohh brother
Una too dey lies😂😂
How😂😂😂😂
How are they worth less than the cars cost collectively
The cars are priced in Naira whilst their Networth is in US Dollars
@@TrendWithKhamaeven if you convert the dollars into Naira it can’t buy those cars
Amen in Jesus name
AMEN 🤍🙏🕊️✨.
Amen oooo
Amen
Much love
Is endurance a Nigerian?
Mum
@@solomonngozi9237 wat do u mean mum?
Where is bernie 😂
Lie Mr man 😂😂😂😂😂😂😂😂
Omo see big lie 😢
You no arrange am well at all
Omo stop this rubbish wey u Dey do 😮😮U sabi lie ohh Jarvis we no get any jeep u dash her one asapu Anyways joy is coming 🎉
This guy no get sense with ut analysis 😂😂😂😂😂
You need to reedit this ohBecause jarvis new sign contract with Samsung is not funny at all
Very incorrect
False information
Lies 😂
@Doris
Yes oh
Guys! Do let us know who is your fav on the list ❤
Lols na the cars dey make me laugh not even the net worth , you dey try plush them the cars or you dey force them to own am 😂😂
This guy u funny na u give dem g wagon 😂😂
DAVID AND DANIEL 😂😂 LAMBORGHINI eurus😮
Omo u dey lie who dash dem those cars😂😂😂😂😂😂
How 😂😂 , your car’s price pass your networth
Some no even get car self 😂😂
Salo wey no go school,you Dey mentioned university of Ibadan for him Omor you too do oooo😊
Nice 👍❤
Omo you suppose be hype man 😂😂🪓
Chaiii 😂😂🫴
Amen. 🙏🙏
mama j and papa p
❤️❤️❤️
You Dey mad Ewure
How you take shabi there net worth?
Amen and Amen 🙌😊
Na u dash them those cars?
😂😂😂
Na wa oo😂
New UA-camr meet here
Afar dey talk true ooh make them nor report your account ooh👿👿👿👿👿👿👿😠😠
you that made the video how much is your net worth
Abi now
Jarvis get car 😅😅
Yes
Yes 2 cars
I give up as I see the cars You say belle has. He don't have all that sir.
Amen and amen 🙏
Even if you convert the dollars to Naira it still can’t buy those cars
Rodney shock me o
Sure Story
Amen ❤oh God I done try to blow
Lol who dash peller gwagon
🙏 amen
Why can't u rate them in naira,,, why dollars, na 9ja we dey nw...
Amen 🙏🙏
Amen 🙏🏻
Does cars expensive pass there Carrier ohh brother
Una too dey lies😂😂
How😂😂😂😂
How are they worth less than the cars cost collectively
The cars are priced in Naira whilst their Networth is in US Dollars
@@TrendWithKhamaeven if you convert the dollars into Naira it can’t buy those cars
Amen in Jesus name
AMEN 🤍🙏🕊️✨.
Amen oooo
Amen
Much love
Is endurance a Nigerian?
Mum
@@solomonngozi9237 wat do u mean mum?
Where is bernie 😂
Lie Mr man 😂😂😂😂😂😂😂😂
Omo see big lie 😢
You no arrange am well at all
Omo stop this rubbish wey u Dey do 😮😮
U sabi lie ohh Jarvis we no get any jeep u dash her one asapu
Anyways joy is coming 🎉
This guy no get sense with ut analysis 😂😂😂😂😂
You need to reedit this oh
Because jarvis new sign contract with Samsung is not funny at all
Very incorrect
False information
Lies 😂
@Doris
Amen
Yes oh
Amen
Amen
Amen
Amen
Amen