He ain’t get nothing bro !! He can’t buy sh**t. Can’t you see he was equally surprised the girl is doing that ? Those guys in America ain’t get sh**t . Damn lazy
This is Google translation to your Twi. A Wiseman once said "take a mouth that doesn't scare the children" somebody Who talks plus snake, you're not afraid😂.
Sometimes sheldon dey act sey he doesn't know ladies... You can be nacking your ex ans he's guy will call and the lady we talk normally with him 😅😅😅😅😅 Fear women 😂
Once again as a young king never put your trust in ladies of these generation Scanty is right why do you think some of the rich men wives cheat on them with gatemen? Most of these women don't know what they want 😢
Was in a troski yedee wey this lady on a phone with her friend talking bout how the guy she loves most doesn’t disturb but the one she is just having fun with is stressing her.. i was like herh Charley!!
After they will tell you ladies like money hmmmm😂😂😂😂if they don’t like you then now they start looking out for the supplies they can benefit from hmmm….
This one deɛ, Scanty dey talk true oo😂 Dem get sections, sex, companion, money and even sometimes cuddling. Cheating is not the best, but that's just life C'est la vie Mon ami😢
Sheldon de3333 dabiaaaa offside arguments nkowaaa 😂Maybe The girl is not cheating becoz of money so she's OK cheating with a broke guy as long as she has an odogu for one side
What makes Sheldon think the guy can’t order food and it seems he doesn’t know how cheating works and how some guys sometimes behave If she can do this to her boyfriend imagine what is going through in the mind of the other guy he will never take her serious and will definitely dump her
People no dey barb what Sheldon dey talk. Like at least when cheating go in for a better person who can hold you in when you are caught. Because clearly the lady cant do much for herself if she is dumped
Oh Sheldon ebi the same as a girl taking money from her boyfriend to someone she dey cheat with.. simply bi say the girl wants to make the other guy see say her boyfriend no get sense
Sheldon you be dbee anaa ?? Listen to scanty Being side guy ehr you fit notice a lot but bro to bro the guy no force but he no send the girl inn papa 😂
You see how the guy is shaking his head. He will never take the lady serious 😂😂😂😂he will surely dump her
He even smelled her ass
Yeah same happened to me not one time a lady we chilling together her boyfriend called she said to her boyfriend I’m sleeping..I can’t trust ladies
He even smelled her bum
Exactly
@@mohammedDanladi-i6k are u dumb. you want her to say she's with you? niggas aint serious
Ebi true talk scanty Dey talk 😂
Fact 😂😂
True
The guy can definitely buy the food but they both just want to play wickedness. I'm with scanty
He ain’t get nothing bro !! He can’t buy sh**t. Can’t you see he was equally surprised the girl is doing that ? Those guys in America ain’t get sh**t . Damn lazy
You know how much rent dey cost for the US??? you talm bout he aint get shi ... he surprised cos what shes doing is evil @@alahandrorodrigo7258
@@alahandrorodrigo7258keep believing that😂😂
KSS your camera,lighting and editing be hard…ngl❤🔥🔥
Scanty knows what’s up about female nature. Sheldon de3 he nor dey barb how females move when they’re playing between two guys 😂.
Sheldon jusy be fanfooler. Off late, he no Dey talk en mind secof en woman. I no know sef
@@abdulnuuru4690😂😂😂
True paaa 😂😂😂
Sheldon paa... The guy sheda wey make the girl order the cho 😂... You nor dey see how he dey laugh 😂...WA FA GIRL NU LA😂😂
Scanty dey talk the fact Sheldon, just accept what he dey talk.. It might even be something they were doing just to laugh the mugu boyfriend
A Wiseman once said "fa nu s3 wey gyimi nasro mma" somebody Wey talk plus snake, u no dey fear😂.
This is Google translation to your Twi.
A Wiseman once said "take a mouth that doesn't scare the children" somebody Who talks plus snake, you're not afraid😂.
😂😂 my heart la🤣💔@@elivelive
😂😂😂@@elivelive
@@elivelive Google can lie rough 😂😂
Masa wat Sheldon dey talk no dey makes sense, scanty dey make sense waàaa
The lady is a sugar mummy to the guy, he's young.
Sometimes sheldon dey act sey he doesn't know ladies...
You can be nacking your ex ans he's guy will call and the lady we talk normally with him 😅😅😅😅😅
Fear women 😂
Sheldon no no the streets he Dey pre..make he listen to scanty
Living witness
At the lady resident oh
Uncle Sheldon tala tala 😂😂
What the guy offered
Is more than the food u are talking about
Scanty exposed himself 😂😂😂
😂😂😂
Sheldon dey think sey the guy no fit buy food..???😂😂😂
The girl dey do make e pain win boyfriend bro😭
Arh wah sheldon dey talk nu o masa e be small boy anaa😂😂💔💔
Sheldon dey talk like the guy who’s buying the food. Simp ! Who told you the bed guy can’t buy food give the girl?.
Buh Sheldon the guy come tell you say he no fi buy food give am you dey ein pocket inside setting for you 😂😂😂
I shock self..
From the look of the video ebi the guy en house self
Sheldon Woman No Play You B4 errr dey there 😊
Once again as a young king never put your trust in ladies of these generation
Scanty is right why do you think some of the rich men wives cheat on them with gatemen?
Most of these women don't know what they want 😢
Scanty you are going to defend this one too?😂😂😂 eiiiiii.. why they gave you contract?😅
Sheldon is right guy 😂😂😂😂but women what do you guys from us again 😢😢😢😢😢
Sheldon paa😂 dem no cheat am on am before 33😂😂 u think the side guy cares, am sure he was once a loyal boy..😂
Today episodes be just for women 😂😂😂
I live in the US and this is what some babes dey do
Sheldon no guy koraa 😂😂..scanty bi right 😂😂
Sheldon has been hurt 😂😂😂he’s talking from experience 😂😂😂
Scanty dey talk the fact Sheldon stop talking 😂
The way sheldon dey talk dem take do am before
Tbvh scanty no dey make sense anymore, the way I use to root for this guy... Herh my morale give am sef come down 😂😂😂😂😂😂😂
Naah what Sheldon de talk no dey inside kura
Cuz sometimes boys fit convince babes make dem do things no be say dem no fit afford
That's a real G, he's smart 😂😂😂
From the look on scanty's, he dey cheat pass 😂😂
Sheldon no get broken heart before 😂😂.....
He no know what he dey talk😂😂....
Haha kojoooo,stop n learn,they trying to break him emotionally
Another wicked woman ein story 😂😂😂
From chik-a fila to applebees
Gah damn. This girl fw with a guy with no money
I agree with Scanty on some level. I don’t think it’s because the side guy can’t order oh, it’s just wickedness on the ladies part
A day should be dedicated around the globe for "fear women Day" FWD .
Four wheel drive 😂
Front wheel drive
😂😂😂
Scanty and Sheldon vibes = Aki & pawpaw 😂😂😂😂
Sheldon make I dey laugh saa 😂😂😂
Was in a troski yedee wey this lady on a phone with her friend talking bout how the guy she loves most doesn’t disturb but the one she is just having fun with is stressing her.. i was like herh Charley!!
Sheldon the women no dey care ooo 😂😂 who ever them go want, them go take. You won't understand women.
Sheldon paaa
Wuny3 guy kraaaa
U dey blow nonfa
After they will tell you ladies like money hmmmm😂😂😂😂if they don’t like you then now they start looking out for the supplies they can benefit from hmmm….
Check like today be Wicked Women Day 😂😂🎉 WWD
This one deɛ, Scanty dey talk true oo😂
Dem get sections, sex, companion, money and even sometimes cuddling.
Cheating is not the best, but that's just life
C'est la vie Mon ami😢
Oh chale Na afiga sheldon be that guy oo but ya man do yawa. Do you really understand cheating?
Cheating no get formula oo
I shock self
Sheldon sometimes udey talk too much ah😂...you cant be always right,sometimes ufor understand scanty owh🤣
Sheldon de3333 dabiaaaa offside arguments nkowaaa 😂Maybe The girl is not cheating becoz of money so she's OK cheating with a broke guy as long as she has an odogu for one side
Aaaahh, Sheldon Paaaa 😂😂😂😂😂
Both Sheldon and Scanty are both making a point😊😊😊
Kwadwo this is America. It happens all the time.
Sheldon dey react like 2 years old boy😂😂💔 aaahhhh
Ikr😂😂. He’s so innocent and naive😂
Sheldon Dey rush.
All what scanty they talk be the truth..
Im sure the guy cn afford that food they just fooling,but even as a Giu your own fellow guy 🤦♀️🤦♀️🤦♀️💔chaiii
sheldon is trying to play safe by protecting his relationship ..... he no wan talk something wey he go go den answer questions
Ahahaha I have slept with cheaters, eii Scanty 😂😂
Dem take show Sheldon
Sheldon : At least find someone who can buy food
Scanty : That's not how cheating works
😂😂❤❤
The scanty experience 😂😂❤
Scanty just exposed himself 😂😂
Sheldon what is Paarhn paarhn paarhnn😂😂
Not that the guy doesn’t have money for food oo. They did it on purpose😂😂
Sheldon pencil with eraser saf dem take my girl oo😂
What makes Sheldon think the guy can’t order food and it seems he doesn’t know how cheating works and how some guys sometimes behave If she can do this to her boyfriend imagine what is going through in the mind of the other guy he will never take her serious and will definitely dump her
The guy wey de laugh backstage be crazy Chale 😂
This life eerrr if ego end ebi woman go cause am😂😂😂
Scanty Dey talk truth tho
U gotta fear women for real 💔
Why is Sheldon trying so hard not to understand what Scanty is saying 😂Abi them carry do am before
Sheldon be like you dey grow so you no fit understand some of these youthful shenanigans
Sheldon just let Scanty talk, He is right
OmG, that is a video of one of my favorite couple content creators❤
When Sheldon grows, he will understand.😂😂😂😂
😁😁😅🤣
Rydee de3 he be yaro😂😂
I agree with scanty, the boy shadaa record am so that the real boyfriend go get broken heart. Asure say the boys be friends 😂
The guy be legend 😂, Egonega Ebang Baltarzar junior 💪😂
Sheldon, indeed, you're aged, your time has passed, this is 21st generation relationship oo. Allow scanty to talk 👄.
That's not how cheating works sheldon
Sheldon, you get lost this time. Na true talk wey scanty dey talk.
Scanty is PREACHING 👌
Sheldon is also making sense😅😅
Sheldon does not understand 😂😂😂😂.
Sheldon must be quiet and listen to scanty he’s making facts here !!
Scanty is making sense from the start wai 😅😅😅
SHELDON please give Scanty a talking time to explain THE DYNAMICS OF CHEATING to us😂😂
This is where you shine😂
Sheldon no know what he dey talk, experience go teach am
One friend of mine "Oluwa" always says, for children i will give birth but marriage, nahh😂😂
I support Sheldon,well said
U paaaa
The boyfriend be funfooler 😂
Sheldon no dey barb the game😂 😂
But Sheldon too is right. If you're cheating, at least cheat with someone better than the one you already have.
Bro cheating doesn't make sense in the first place that is the whole point of this
Sheldon doesn’t understand …I know who’s in a hotel with a guy and will call someone for 20¢ 😂
People no dey barb what Sheldon dey talk. Like at least when cheating go in for a better person who can hold you in when you are caught. Because clearly the lady cant do much for herself if she is dumped
We need this can of videos every Thursdays 🔥🔥🔥
Sheldon dey talk facts what are you guys writing whaaaaaat
Kwadwo sheldon yeeeeiii, on this issue de3 the head is big for no reason...
Subscribe and Share put it on notification because you can't get these back to back anywhere unless KSS🤗
Sheldon, you don't know much about the street 😂😂
Sheldon no know say madam dey cheat with house boy while boss dey pay house boy
Oh Sheldon ebi the same as a girl taking money from her boyfriend to someone she dey cheat with.. simply bi say the girl wants to make the other guy see say her boyfriend no get sense
Sheldon you be dbee anaa ?? Listen to scanty
Being side guy ehr you fit notice a lot but bro to bro the guy no force but he no send the girl inn papa 😂
This can never happen to me..God forbid 😂😂😂heeeerrr
De guy nva go take dis gal serious . Ebi boys move . Boys no Dey bill woman wey he Dey feel too much