And u are cose mumu poor person go dey tell Rachel person say in cheap na fool and idiot u be u better go pray for ur life to be like 2% of davido poor man with poor thinking oloshi
@@JoyIgbahon-zf9vz ur little bird no get level at all 🤣🤣🤣🤣🤣 Na mouth 👄, ordinary small show werey go Dey loseguard phone Chaii 🤣🤣🤣🤣🤣 Na like this him wan take fight Davido? 😂😂😂😂😂😂😂
Thanks for watching. Now you’re here please subscribe 🙏❤️🙏
001 no fit loseguard like this nah 😂😂😂
Many many many men Dey always Dey on guard ❤001 4Life
This musician should build arenas in Nigeria. No be restaurant bills
Some people wicked ooo 😂😂😂 I pray make he see am
May God be with David always
Bombardier is very important no be cho cho cho where wizkid and Burna boy dey do
001 number one
He has landed at the Kotoka International airport 🎉🎉🎉❤
Phone must be returned
Biggest in ojuelegba is gone 😂😂😂
Mama gone
Gbedu gone 😂😂😂
Even phone self gone 😂😂
Sheey una see say lizard 🦎 no get level
Biz wiz so sorry 😂😢😂
😂😂😂 Wizkid
001 new life now is the best. Davido is married. He can never spend that kind of money in the club. Instead of that, he will donate it to the people
Na the dry bones dem for tiff no be de phone 😡
Exactly
@@aandejoseph4679 lol 😂 🤣🤣😂😂 the little bird no guard at all
Am the one that do it ,30bg
Leave biggest bird o na body go tell am
Davido is very ship
And u are cose mumu poor person go dey tell Rachel person say in cheap na fool and idiot u be u better go pray for ur life to be like 2% of davido poor man with poor thinking oloshi
Baba don smoke go lusguid phone
Sorry over your health condition Vick
Thanks 🙏
Why would he drop his phone in the public like that? It's publicity stunt, abeg
Small boy don loss him phone 😂😂😂😂
Good luck 😂 to him no more posting against my 001 for now small pickin play the boy na under age to do that na my 0001 fun go carry am 😂
@@BigOgbeni 🤣🤣🤣🤣the lizard 🦎 just get mouth no doings 😂😂😂
that phone will be returned because if they track that phone the person who took it will be fired
The phone is gone
@@samuelchibuike-tb2df Dem no Dey tell person nah 🤣🤣🤣🤣 Otilo
Na chon chon chon dey worry obo
please whoever took popsi phone should abeg return it and God will definitely bless you
@@ginaesechieginagee4167 🤣😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 u no get papa for house ? Popsi koo popcorn nii
See person wey wan fight David 😂😂😂 you no fit secure your phone
So tell me hw u wan secure yourself that day wey fight go bust 😂😂😂😂
Una mouth 😂😂😂😂
God go punish d person wey carry d phone 😢😢
God bless the person that took the phone
@@JoyIgbahon-zf9vz God bless the person that stole the phone
@@JoyIgbahon-zf9vz ur little bird no get level at all 🤣🤣🤣🤣🤣 Na mouth 👄, ordinary small show werey go Dey loseguard phone Chaii 🤣🤣🤣🤣🤣 Na like this him wan take fight Davido? 😂😂😂😂😂😂😂