Na waooooo, na really women fear God as u talk am sis Auguster. House wife wey dey get pikin outside carry come give husband no dey really fear God at all.
'Twas such a big mistake clicking this video, your judgement is so stupid and one sided. How can you throw the woman under the bus without putting up her story alongside Nedu's? You have made yourself a partial judge as if you lived with them all through the marriage......I don't blame you, may be you're on Nedu's payroll or bedside.
What a shame may God help us women of now and days thanks for sharing my sister remember me ooo
1st here. Your hair is beautiful.
Na waooooo, na really women fear God as u talk am sis Auguster.
House wife wey dey get pikin outside carry come give husband no dey really fear God at all.
'Twas such a big mistake clicking this video, your judgement is so stupid and one sided. How can you throw the woman under the bus without putting up her story alongside Nedu's?
You have made yourself a partial judge as if you lived with them all through the marriage......I don't blame you, may be you're on Nedu's payroll or bedside.
Wise up
fear human beings
you no wan call the name of the pikin. you drink pinto? abi we no fit read am from the dna result?