Can't wait for part 3. The hotspot one bi killer o. Apparently you go fit hotspot give somebro wey he go fit do ein job and get ein money sharp. If ecome big, you the hotspotter go enjoy some which fi include the family house. Eno be wack saa o
Pikin wey go be strong go be strong not until them name am Samson. It means even if you name your child Rich doesn't necessarily translate into financial riches.
Scanty fool pass 😂😂😂😂😂
No matter how fast a car is , it can never outrun the road . 🤣
This two never fails to keep me smiling 😂😂😂
Me too
@@justinawougno5635 🥰😊🤪
The way Phish dey laugh for the background dey tear me pass 😂😂😂
2:45 “oh you have skipped like six ooh… Ebi sixtematic”😂
Eish thanks bro😂😂😂😂
😂😂❤
Dat be hard
Can't wait for part 3. The hotspot one bi killer o. Apparently you go fit hotspot give somebro wey he go fit do ein job and get ein money sharp. If ecome big, you the hotspotter go enjoy some which fi include the family house. Eno be wack saa o
3:57 person Wey dey find money no dey off data herh😂😂😂
Person wey give us maize na ein we go amaze in the future
The NSS to SSN is Social Security Number in the US. It is linked to all your life
Matta wey dem say make papa nor hear👂, last last na papa parlor dem for dey settle am.🙆
My favorite content creators of our time 😍😂
😂😂😂... the Sampson one dey crack me pass
When am bored Kwadwo Sheldon Studios is the place to go. Fire!!
Same bro
Sheldon we beg Part 3🙏🏻🙏🏻😭😂😂😂😂😂😂
Na person wey know road , na he dey show location
Over taking dey allowed but no forget say over speed🚘🚦 dey kill.
We dey wait for part 3😂🔥
Who sleep who no sleep ,eno concern grace
This is my favorite episode of the year.👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾❤️❤️❤️. I really enjoyed watching🤣🤣🤣🤣🤣
😂 Them get broken heart quotes too
Akara and moin moin get the same parent na wetin dey pass tru make dem diffrent. 🚶♂️
Abeg we still dey need part 3😅
Pikin wey go be strong go be strong not until them name am Samson.
It means even if you name your child Rich doesn't necessarily translate into financial riches.
My favorite episode 😂❤
I thinks guy didn’t get the “gucci” quote well. It actually mean someone who has made sacrifice today is the one who will enjoy tomorrow.
Person wey dey find money no dey off data😂
( YOU WIN SOME, YOU LOOSE
SOME. ITS ALL GOOD IF THE
OUTCOME IS INCOME) that was from drake😂😂
Herh this boys dey entertain wa
Herrr scanty😂 the Joe Cole part
This program dey be pass
It's fun guys ,, continue 😂😂😂😂😂
Scanty errrr🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤦🏼♀️💔
Part 3🔥🔥💯
8:57 Scanty, how did you know this?🤔🤔😂😂
Hunter wey carry 🐐 come house 🏠 na tiff e be
Better that u post part 2 be ready for part 3 also 😂😂
My all time KSS video... 😂😂😂😂😂😂😂
Scanty b fraud boy😂😂
We want part 3 & 4
“This is not our words” got me 😅😢😅
If table no turn…a wise man go change seat 😉
Scanty herrrr😭😂
Part 3 pls 😂😂
I can see that Kwadwo Sheldon is feeling some pains due to the PRRR fun games😅
Charlie this session be interesting rough 😂
Scanty know the quote oo😂😂
We love this🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Yess!! Money doesn’t not buy happiness but it is easy to cry in a Lamborghini than on a cycle
If trust dey water no for dey cook fish
We want part 3😂😂
Heatttttt😂
Forget the females and focus on the emails 😎
I guess all these guys are from naija because they really understand the game😂😂😂😂
Hmmm scanty Dey fool pass Sheldon 😂
They must be back. Life goes on.....
Sheldon abeg Increase scanty ern salary
But Scanty be funny ooooo😂😂
If future no bright,we go on torch
We need part 3
Eii scanty😂😂😂
Small pikin wey dem carry for back no no say the journey far🫃🤰
😂😂💔💔 was waiting
The elder one got me 😅
Baaaaaaar 😂... The first one got me
We want part 3 😂😂😂
Ahh scanty 😂😂😭😭
The second one be serious 😃
bring part 3.
😂😂😂
It will be fun if you do this at least once every week 😹na scanty dier hm😹😹💔
Hustle make dem no use your teeth dey open mineral for family meeting
I'm loving this
If this was Yankee the FEDS will look at Sheldon’s response @ 0:10 like 👀🤔🧐
Some of the bars require extra thinking
Abeg part 3😂😂
Fisherman🐟 wey leave river go find fish for swimming 🏊♀️ pool na serouse hunger go kill am
please make sure MDK doesn't see these tweets or else he go take do song 😅🤣
Wild!!!!
😂😂eii scanty fool pass😂😂
Naaaaa Scanty be comedian 😂😂😂😂😂😂
I like the cap, where can I purchase one ?
😂this section never miss the .
Thank God we don’t look like our problems
😂😂😂😂😂
😹😹😹chayeeeyy
Scanty 😂😂😂😂😂
Nice one make more please😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
All Nigeria
u no like me, wind dey blow who dey hia fan
Pt 3😂
It is inside the darkest pot that one cooks white rice 🍚 😂😂
Scanty💔😂
What an elder see sitting down fit be nonsense 8:10
Aww these 2😂
⛳️ first to be here 😂😂
this is hard❤
Then Sheldon u for take these quotes do motivational Quotes 😁😁
I am here …😅😅😅😅😅
First here 🎉
if God bless you, you say we we no be serious 😹