At the right right of your brain there's nothing right and at the left side of your brain there's nothing left.. that part weak me, Omo this Boniface too funny
Boniface dey mad aswearagad!!! 😂😂😂. him say thank God say na your hand, my hand no dey ooo.. see my hand ooo, aka nchawa.. for death matter dem no dey speak English. His continuous emphasis on MY HAND NO DEY!!.
And I quote “what sort of catastrophic blue haha is this” end of quote 😅😅😅😅 Sabinus is no longer a legend but a Nigerian Monk with a lot of wisdom from planet Mars 😅😅😅
Omo from frying pan to fire 🔥 😂😂😂’ this one na expensive joke o. The prank too dey expensive 😅😂😂 which kind rough play be this now you don put Our chef for big gbese 💔😂
Omo this girl is fucking good at the ashawo aspect scale 1-10 im giving her 10 respect for her...exactly how ashawo dey do no affection no smile oga hurry up😂😂😂
From Today, God Will Put Us In A Position Where We Don't Have To Beg, Borrow, or Struggle To Survive......Amen 🙌🙏
Amen 🙏
Amen
The way dis guy dey pronounce sabinus is very funny cha😂😂😂😂
Amen
Amen. ❤❤❤❤❤❤❤❤❤
This you pikin wowo got me for real 😂😂😂 i laughed out loud
I swear
I off once 😅😂😂😂
So boniface can speak pidgin😂 and even igbo. Very creative Sabinus. I loved it from start to finish 🎉🎉🎉
I swear Sabinus be king of comedy 😂😂😂
Top fans gather here and let's GIVE BONIFACE A THUMB UP 😂😂😂. Next Episode please....❤
At the right right of your brain there's nothing right and at the left side of your brain there's nothing left.. that part weak me, Omo this Boniface too funny
Sabinus is naturally funny him and this guy and lasisi combo is always funny😂😂
Chaii dix guy is something else in creating content 😂😂😂😂😂 sabi and boniface is so talented
😂😂😂😂 d part Boniface started speaking Igbo to reduce the ashawo price caught me rolling on d floor 😂
I swear
@@chideradivine 😀😀😀😀
😊😅😅
Sabinus you're funny guy keep it up bro I'm your big fan from Ethiopia 🇪🇹
Sabinus: Olosho😅
Boniface: no now that's a local delicacy 🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂😂
Who else love Boniface
Mr English 😂😂😂😂
I love Boniface too OHHHH and his English too😂😂😂. Please Boniface try di always act too.more content please
Edifice 😂
The most creative guy n comedian in whole of Nigeria
One love from Uganda ❤😂😂
This man always make my day goes well ❤
Depending on the infection... That got me rolling on the floor 😂😂😂😂😂.
Let’s give Sabinwa a 👍🏿
Pray to be more than him, you only know him only line ok, you don't know what they do inside ok,so pray to be more than him ok
Nice
❤❤😂
@@francisanazodo1791is this one ok 💀
Stubborn for the start and happy at last 😂😂😂
😂😂😂😂😂
Sabinus fans gather here and give him a ❤
His too much ❤
You Deserve the Award indeed 😊
Sabi and this boniface too funny 😂😂😂
Sabinus switching to big grammar killed me 😂😂😂😂😂😂😂
On the right side of your brain, there's nothing right and on the left side, there is nothing left
😂😂😂😂😂😂😂
That part got me😂😂😂
@@simasikuellison487on the right side of your brain there's nothing left and the left side of your brain there's nothing right
Boniface dey mad aswearagad!!! 😂😂😂. him say thank God say na your hand, my hand no dey ooo.. see my hand ooo, aka nchawa.. for death matter dem no dey speak English.
His continuous emphasis on MY HAND NO DEY!!.
Keep on with the good work bro
I'm like no 2 sha😂
Let’s go sabinwa 😂
You go explain tire💔
Boniface your English will kill me one day 😂😂😂
Omo sabinus this you pikin worwor ooooooo😂😂😂
Chai I Kno no why something no de work out for u
That girl wicked kwaooooo
Always make my day with your Jokes Thank you 🎉 Mr Boniface
Small prank way l say make l prank you u run, oga you don born omo this your pikin wowowo oooo 😂😂😂😂
Sabinus you and Co are killing me with laughter.(creative)♥️
Oga you better shift that pant now and do your do 😂 she go enjoy am but why your oga spoil everything 😂
Thank you plenty Sabinus
I'm watching from Monrovia, Liberia
Sabinus you're too good ah swear 😂😂
This video really made me laugh so hard 😀
You no faint when I pay you oooo😂😂😂😂
Sabinus dey zuzu ooo😂
"Dis ur PIKIN wowo o" was the dopest punchline for me. Shiiiit. Lmao
First to comment 😊 I'm online here waiting for this video I'm really happy and excited 😊😊😊
“Oga you don born ? This your pikin wowo O” 😂😂
And I quote “what sort of catastrophic blue haha is this” end of quote 😅😅😅😅
Sabinus is no longer a legend but a Nigerian Monk with a lot of wisdom from planet Mars 😅😅😅
Na who dey carry Ashawo write this script 😂 the girl killed the scene 😂
I swear
Oga na wao for u oo small prank 😆 wae ar do u 🤣
Senior man den shock am😅
I too love this bro 😎 you dey always give me joy 🤩 with your videos
The 🐐 goat of Comedy ❤❤❤🇬🇭
You could just tickle her or threaten to bring something dangerous and put it on her 😂😂 she's definitely listening so she'll wake up😂
OMG, sabinus had me laughing non-stop! The jokes were on point and the comedic timing was perfect. Highly recommend it!
You never eat you come do ashawo😂😂😂
This guy's are indeed funny
Can stop laughing 😂😂
Sabinus will never change.🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Na the ashawo pikin you want abi the mama 😂😂😂
Always leave you smiling..you can never see him coming 😂😂😂Kudos bro
Sabinus I'm still young don't kill me with laughter 😂😂😂
from the guys English I know say problem go dey Weldon join venture Weldon
This is absolutely amazing 🤩 please episode 3 I can't stop smiling
De werey still dey speak English 😂😂😂.. Sabinus u wicked ooo 😂😂
Sabinwa you too much, you will never kill me sabinwa watching from Vietnam 🇨🇳🇨🇳
😂😂😂😂i laughed away my pain just watching it
Me self tire 😂
Sabi you too much oooh for featuring Rosy baby
10k no fit buy this kind ashawo for my side😂😂😂
Sabinus drop location 😂
😂😂😂😂😂
Exactly sabinus shutdown always the ribs😅😅😅😅
😂😂😂😂 sabi nwa u go explain tire ooo 😂😂😂
😂😂 can't wait to watch the next episode 🤗
The lady delivered so well, she has that ashawo vibes😂
😅😅😅 Sabi nwa,this guy is full of creativity
Ashawo don put our chef for big gbese. This one na rough play o the prank dey expensive 😂😂😂💔
Ok now this is the best skit I have watched from sabinus from beginning to end na laughter
Oga Sabinus my smile keeper
Sabinwa nah Warri girl you carry nor be lie 😁😁
Dem must comedy for sabinus no joke ooo
From Sabi rides to chef Sabi, Sabinus is too creative
Love you so much 😂😂😊 you always make me happy
Omo from frying pan to fire 🔥 😂😂😂’ this one na expensive joke o. The prank too dey expensive 😅😂😂 which kind rough play be this now you don put Our chef for big gbese 💔😂
“This your pikin worwor oh”😂😂😂😂😂😂
Na this small prank I say make I prank u de run na wa ooo. This ur piking wowow ooo😅😅😅
On the right side of your brain there's nothing right, and on the left side of your brain, there's nothing left 😂😂
Sabinus don enter one chance the girl say na prank for oga present, still talk say he no fine..... sabinus you are fired
Lol 😂 much love from Liberia ❤️🇱🇷
😂😂😂😂😂😂😅😅😅😅Sabinwa you be legend for comedy you and brain jotter
My favorite comédias 😂
Mr funny ❤
Omo 😂I don laugh tire 😂😂, sabinus too good, both the English guy
I love you so much 😂❤sabinus I don laugh tire 😂😂
😂😂😂😂the lady ending speech nah 🔥 😂😂🤣🤣🤣
Oga you don born, this your pikin wor-wor o🤣🤣🤣😅
Sabin is the greatest of all ❤❤❤much love from Ghana
but e be like this girl na true ashewo oooo. How she take know how ashewo de do
One of the funniest things I've come across
Sabinus you too much l love this😅😅😅
Ahh Sabinus Yu don born? This Ur pikin wor wor ooo
That prank was too expensive 😂😂😂😂😂😂😂
Sabi you sure say your job still dey secured? as the ashawo call your Oga your pikin come join ugly on top 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Ashawo is dead 😂😂
Sabinwa no go kill me 😅😂
Sabiwa no go kill person , the last part killed me😅 ashawo say this your pikii wowo😂
Small prank can imagine 😅😅and then saying this your pikin worwor😅😅
@Sabinus don kill me
This guy very funny 😂😂
Much love ❤️
Please I will like to be inform when the next episode arrives Thank you 🎉 @Oga Sabinus
Omo this girl is fucking good at the ashawo aspect scale 1-10 im giving her 10 respect for her...exactly how ashawo dey do no affection no smile oga hurry up😂😂😂
Oga don turn pikin
You go employ sabinus? E go soon sell u plus your house. 😂😂😂
Stubborn from the start happy at last 😂
Am the first to watch it and am from Sierra Leone
"This your pikin worwor o"🤣🤣🤣
I wasn’t expecting the end part 😂😂😂😂
Sabinus : Olosho
BoniFace : That’s a Local Delegacy now
Mr:Funny Pidgin for Low Budget
Boniface: Sparkles out in Igbo 3:28
Season three abeg make nduka the aza baby son of a praying mother join too 😂😂😂😂e go loud