Zubby Micheal get ready ohh 😂 Bec na u be d next😅😂, Sabi rides deh for u😂💯my love for you boss zubby❤🌙✅,Chidi Dike, Sabinus😁d Biggest investor in Town(investor Sabinus 😁) 😂 my love for you guys 💚💐
The place oga sabinus ran out of the car and chidi went after him🤣🤣🤣🤣....this is sooo hilarious....chidi ❤❤❤❤....oga sabinus this is really really funny.
First movie na me find the Igwe Third movie dem say make i kiss mama G i refused Sabinus tired me 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂which one be if Zubby michael slap me na 26k Chidi just d drive Sabinus crazy 😂😂😂😂
If u are here for Chidi and sabinus let gather here ❤ sending love from Sierra Leone🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱❤
Yeeeee💃🕺 Champ all d wayyyy
The part that made me really laugh hard was when Sabinus ran out of the car to act the ghost role and chidi dike followed him
🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱
🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱
❤🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱
If you are watching from outside Nigeria gather here for Sabi Nwa😊
We dey on standby😂😂😂
🇬🇲🇬🇲
From 🇱🇾🇱🇾🇱🇾🤣🙄🙄😏😳😳🤣🤣 sabinus werey 😂 you na kiss you dey fine chidi you self sabi sabinus look at it face , are you fine
I’m in snake 🐍 land 😂
Ghana
"Chidi wey dey kiss kiss gals"😂😂
No b lie😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂
I'm here because of my favorite Chidi 💃🤗❤❤🤣🤣🤣
"Chidi wey dy kiss kiss girls"
Sabi na werey😂🤣🤣
Ghanaians let show sabinus some love
Sabinus
@@Yourlandlord.payrent Ghanaians
@kpodofrancis4695 my bad😆😆.... autocorrect
@@Efokwame52 he misspelled Ghanaians on the previous message ig
🎉
Sabinus: person like zubi Michael wey e hand don old for asaba😂😂
Broooo😂😂😂😂😂😂
And Nah my hubby be that 😂😂
Sabinus we kiss the whole Nigeria ladies finish 😂😂😂😂😂😂
Chidi dey tackle Sabinus. How you go talk say person carry carpet grass for jaw 😂😂😂😂😂.
Chidi is wicked
He said u are far from fine 😂😢
😂😂😂
Chidi is a big fan of Sabinu🎉🎉🎉 finally in one video wow dream truly comes true 🎉🎉🎉🎉
Oohh really???
He's a fan??😍😍😍
Not chidi trying so hard not to laugh 😂😂😂
😂😂😂😂 chidi and sabinus this is so funny. 😂😂😂 chidi wae dae kiss kiss girls
One thing about Sabinus.. He dey always deliver😂😂 I never expected the ending part🤣
See Chidi giving Oga Sabinus advice 😂😂😂😂😂
Chidi Dike attracted me but Sabinus maid me stay 😂😂😂😂😂😂. Thanks for your piece of Arts bravo 👏🏾👏🏾🎉
Zubby Micheal get ready ohh 😂 Bec na u be d next😅😂, Sabi rides deh for u😂💯my love for you boss zubby❤🌙✅,Chidi Dike, Sabinus😁d Biggest investor in Town(investor Sabinus 😁) 😂 my love for you guys 💚💐
I can’t stop laughing 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 say Sabinus no fine sha🤣🤣
Sabinus! What if dey punch out the passion 😂😂😂
Sabinus is crazy o, imagine stopping the vehicle to rehearse for a ghost role in the middle of a trip for Christ's sake Sabiiiiiiiiii😂😂😂😂😂😂😂😂
Sabinus my best I go continue to Dey hype you till you notice me 😂❤️
The thing dey touch in Sabinus voice 😂😂😂😂😂
If Sabinus make your night say cheeee😂
😂😂Cheeees
Cheeees
If you are here for CHIDI and Sabinus😅😅🎉 let's gather here for our very own favorites 🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭
Two of my favorite people on earth ❤🥳
This is the best video on the Internet today 🤣 😂. I laughed out so hard 😅😂. Chidians, let's us show some love to Chidi ❤❤
Chidians? Nawa Nigerians una no go kill us
Which one is chidians 😂
The place oga sabinus ran out of the car and chidi went after him🤣🤣🤣🤣....this is sooo hilarious....chidi ❤❤❤❤....oga sabinus this is really really funny.
Sabinus best comedian ever
I can’t stop laughing when Osaka said na boot e go enter 😂💔
The man too Sabi, nothing he never do in the aspect of comedy😂😂😂. More grace Boss man🙏🙏
Low key low key Oga sabinus dey Interview Chidi 🤣🤣🤣🤣
Who here when Sabi nwa say if zubby near my face 😂😂😂😂😂😊
Me😂😂😂😂
Chidi is really funny😅😅😅😅
😂😂❤😂 the part of running because of ghost got me 😂😂😅in the middle of journey, oga Sabinus just started running 😂
Chidi u abandoned me got me rolling on d floor😂😂😂
Sabinus is such a character 😂😂😂 I can't stop laughing 😂😂
Sabi say "I have the list of girls I want to kiss in the industry"😅😅😅😂😂😂
Dem dey say make I dey act Igwe role😂😂
Chidi my guy more love for you❤
He's a movie actor😂😂😂
Sabi Rides aka ride us to your own trouble😂😂
Here because of my gee the only CHIDIAN president ❤
Look it well it move and stop
Not that it wasn’t moving at all
What if Dem punch out the passion 😂😂😂😂😂😂
What if they punch out the passion 😂😂 that part got me 😂😂
Where are all those girls that love chidi 😂😂.. ngwa hit the like button ❤
QQ
See my speed?
No ghost fit catch me 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Next person sabinus will carry zubby Michael 😂😂😂
na fight go end the trip 😀🤣😂
Am telling you 😂😂😂😂@@enejihillary4007
I swear 😂
I swear 😂
Exactly
😂😂
Oga sabinus you don even write the list of girls you won kiss 😅😅😂😂😂
Next time put Clinton Joshua please 😂😂😂😂😂❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉😂😂😂😂
Can you imagine 😂😂😂
Anything for my Chidi😊😊😂😂😂 leg ooooo💃🕺
chidi way the kiss kiss girls how wunna the do that thing nah😂😂😂😂😂 ❤❤❤❤❤
😂😂😂😂😂
Sabinus and Chidi do this one ooo😅😅😅
You want fine boy role? But you're far from fine😂😂😂
Oga Sabi nah kissing the worry you 😂😂😂😂
Dem no dey fear ooh them they put investor sabinus for blowing igwe bwiss 😂😂😂
Lol😂😂😂😂😂😂...
Him no want zubby Michael blow 😅😅
Chidi x sabinus.. good combo 😂😂
Chidi Dike the great actor the guy of the world you are so sweet and smart may God continue to bless you
Lol,this is really hilarious and interesting,but honestly this is too much for sabinus now,I can't stop laughing ooo 🤣🤣😂😂🥰
Chidi is wicked
😂😂😂
Kenyans pass by this comment and like it ,any other person who love Oga sabii to like .....
Am not Kenya 🇰🇪 but I love them soo much
Sabi they find kids role, Chidi say Tragedy role 😂😂😂God abeg oo
Sabinus please make it Real with Passion nah!!!
😂🎉😂😂
Don’t look at d money sabi say at all Hahahah 😂😂😂
Ghanaians, let's show chidi and sabinus some love here
This sabinnus eh 😂😂😂😂 abeg leave chidi ooo
Chidi oooo 😂😂😂😂😂
😂😂😂 Sabinus no believe am you are good for any role
If you are here because of Chidi Dike... like this comment o😂😂😂
Here cause of Sabinus too
Me too am here for Sabinus, Watching from the Gambia 🇬🇲
I’m here cos of Sabinus
Here for chidiiiiii❤❤❤❤
The most boring passenger so far
Oga na belle be this which one be tummy😂😂😂
I no know wetin me and igwe get wey dem dey always tell me to fan am 😂😂
chidi is very funny. Chidi wey de Kiss kiss girls.😂
Gambians let's gather here 🇬🇲 🇬🇲
🎉🎉🎉
Yhoo🎉
Sabiwa, I am looking forward to see you with zubby Michael ❤
Sierra Leoneans let’s gather here😂😂🇸🇱 🇸🇱
Here we dae 😅
I no want kiss 💋 mama g ooooooo😂😂😂😂😂😂😂😂😂
We have been expecting this video since Last month 😂😂 that sabinus promised us😮
Chidi leave sabinus na only kiss and food sabinus went ooo😂😂
Sabinus,jollof rice dey ooo..... just enter Air Peace full ground
Omg 🤣🤣🤣 this was so funny especially the running part 🤣🤣🤣
I think you should establish this SABI RIDE in reality
Is gona be lit
Sabinus my Nigeria husband 😂😂😂
Sabi kissing dreams 😂. Chidi the fine guy 😍
Sabinus finally changed his shoes 😂 😂😂 this is a new family, you're welcome to the family 😂
Finally is drop today
I have been waiting for this episode since ❤❤❤❤ much love sabinus I know you will make my day full of happiness today 😅😅😅😅😅
chidi way dey kiss kiss for nollywood 😂😂😂😂😂sabi nor go kill person oo😂😂😂❤❤❤❤
My best comedian❤❤🎉,🇳🇬
nasboi sayz hi
Chidi na werey, cause Wetin be Carpet grass😂😂😂😂
😂😂 Chidi Ur mouth no good o which one be carpet grass 😂😂
Zubby Michael wey e hand dn see suffered😂😂😂😂😂
My best male nollywood actor!
I can never understand waiting you dey talk 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
This one na another chidi 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂Chidi d kissy kissy boy
This video is soooooo funny
Just imagine that Chidi is ur therapist and he’s giving you all this advice 😂😂😂😂
Nah to run ooooooooh
Sabinus face that he is managing, na en Chidi say make Sabi carry am go make them punch am 🤣🤣🤣
Oga oga I for tell you to keep quiet but shut up😂😂😂😂😂😂
First movie na me find the Igwe
Third movie dem say make i kiss mama G i refused
Sabinus tired me
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂which one be if Zubby michael slap me na 26k
Chidi just d drive Sabinus crazy 😂😂😂😂
Chidi and sabi 😂❤ love it 😍
Sabinus u will not kill me with laughter o this is so good nd interesting. Love this ❤
How many of you rushed here bcos of Dike?😂😂
Me oh
We many
Nah me ooo 😅 o
Me❤😂
Me oo😂😂
Sabi news calm down😂 😂😂 no kille chidi Dikay for me abeg 😂😂