Why this guy no marry for Germany. Which friends this guy get dem no dey tell am true. Germany dey easy to get woman. Maybe this guy no fit chase woman. Which city the guy live for Germany
He easy to find woman for europe..ask d ones wey japa kom uk say how business..😂 E easy wey fowl no dey urinate Make we build our country na the way forward
@@seunakinwunmi5742 Which country u wan build wey your grand father dem dey complain about before dem born u. Omo Nigeria don cast, unless all the corrupt politicians go go exile. Nigeria don finish be dat. No hope. Men don japa finish
"Obo baddest who dey breeeeeeeethe!!!"... Nor ever forget to drop that line, we need am 😂😂😂
Du schaffst bro nicht aufgeben
Genau
This italy Davido yorubas no day italy nii?
Him say i they do anything oh😅😂😂
🤣🤣
True story.....let back home stop chopping money free 😢
Time stamp.... 11:27 ...thank me later..lol
Why this guy no marry for Germany. Which friends this guy get dem no dey tell am true. Germany dey easy to get woman. Maybe this guy no fit chase woman. Which city the guy live for Germany
Nobi everybody wan marry
Who wan lose half?
not every men have the stamina to approach woman some are shy but guess it not that easy
He easy to find woman for europe..ask d ones wey japa kom uk say how business..😂
E easy wey fowl no dey urinate
Make we build our country na the way forward
@@seunakinwunmi5742 Which country u wan build wey your grand father dem dey complain about before dem born u. Omo Nigeria don cast, unless all the corrupt politicians go go exile. Nigeria don finish be dat. No hope. Men don japa finish
Yoruba nation no going back
Clown
Europe wahala