Guy wenti dey do u na , I dey smoke oh u don make smoke choke me oh shuuu, i for smoke finish b4 i watch . That voice I don know say na wisdom, from the first talk .
Hmmm I think since Uncle K came back hungry, he should have eaten the cake left or something 😂😂 I just feel like this is not complete fr but it’s a 9.5/10 .. you doing great boss ❤❤😊
"U wan de drag with draggs" 😂😂😂😂
Wisdom no show face but we Dey feel in presence 😂😂😂
Omo denzy dis Guy supposed dey Netflix I swear 😂😂😂😂😂😂😂 bro too funny
I be like fisherman wey dey catch fish 😂😂😂
Wisdom 😂😂😂 the d
i opened mouth as uncle k dey chop the cake 💀🤣🤣🤣🤣
Ajeh 😂😂
Aswhear 😂😂😂
Herswear😂😂😂😂
Aswear
Wisdom face nor show but his presence is everything
Dis comment 🫶❤️
Uncle K on a normal dey use Teleportation power
But now way uncle done chop cake
Watin go happen 😅😅😄💯
Dezny is the most creative content creator in Nigeria....
He is very underrated 😢
Very 😂😂😂
Likeeee so underrated
Fr
I agree with you
I dey wait make uncle K chop the remaining cake wey dey living room😂
😂😂😂
😂😂 uncle k crazy 😂
😂😂😂😂😂
You say make i follow you guide... Na here i follow come🏃🏾♂️🏃🏾♂️ 😹😂😂
Uncle dey talk the Mercedes like sey na GLE 😂😂😂
Omo
Vintage Benz cost o
Most creative content creator I know in 🇳🇬.
Reporting live from Cameroon 🇨🇲
Nah spoon Dem dey use chop cake 🌝
Omo as I see the uncle wey dey chop the cake Na once I start to cry 😂😂
Korexx dey act, abeg!!! 👏🏽 😂
Uncle k don trabaye too ooo😂😂😂 we need part 2 please 🙏🏻
Uncle K don go dey chop cake o😂😂😂😂
Dezny Puts in the work. I dey manage when them dey come up with the description of the video. LOL
Immediately I heard drags I no say the dealer na problem..wizz na craze 😂😂😂😂
Now wen uncle k don chop cake English don finish for dictionary be that ohhh😂😂😂😂
My best part, when he closed the door and turned, and Uncle dey im back call his full name, because of mercedes
“All them my blood”🤣😭😭😭nor be lieee
Omoh part 2 must dey o, I can't wait to see uncle k shenanigans 😂😂😂
Most talented content creator in Nigeria but he is underrated 😢
This guy gives me joy aje😂
That part dem use pillow stone he head.. The best.. 😂.
Fr 😂
😂😂
Uncle de tell pesin wey don already go beach...😂 This dude took good abeg
Na the way e dey always say "good evening"😂
😂 na gud evin 😂💔
Uncle done chop the remaining cake. Omo denzy u too Good 😂
Anytime I watched your videos I dey go Pluto 😂😂
THE TAXI DRIVER JUST DEY DO THE CALMS HE NO WAN TALK MUCH😂😂😂😂
The video neva even play finish, I don dey burst laugh 😂😂
Dezny na my favorite comedian from day one.... I've watch all his videos on Instagram ❤ I love you so much bro❤❤
😂😂😂Omo dezny is supposed to display on Netflix too😂😂😂 he’s just too Good 🔥
The boy no fit...but
The Uncle Don fit ...you go chop cake wey no be your own😅
Omo he uncle finish today many cake ooo😅😅 that one don't enter jungle so😂😂😂😂
i opened mouth as uncle k dey chop the cake 💀
Me watching the End how Uncle K dey eat the Cake was like Aaaahhhhh 😂
Oh my gosh Dezseny no dey disappoint 😅😅😅
Wisdom the dealer!!😂😂😂
Okay the one when dragon give me give you😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
I swear
I swear 😂😂😂
@@godswillbassey2870 you want dey drag with the draggss?
I dey wait for 2 when his uncle own go start 😅😅
Guy wenti dey do u na , I dey smoke oh u don make smoke choke me oh shuuu, i for smoke finish b4 i watch . That voice I don know say na wisdom, from the first talk .
Whos this Dezy u speak of😂😂
Wisdom don crase oo dezny no be small trouble e dey
Uncle k eating the cake at the ending..crowned it all,it's a 10/10
The part uncle k said the boy no fit😂😂😂
😂😂
That dealer dey off me 😂😂 he's my favourite character
Best content Creator in Nigeria presently ❤😂😂😅
Dezny my man. All the way from tiktok. I dey feel you
Nah the salutation part off me wahlai 😅😂😂
I can never regret rushing to watch anything denzy posts😂😂❤️
Abeg make u guys help me re laugh saaaa right now Adey hospital 😅😂
I need to see wetin happen after uncle k eat dat remaining cake 😂😂😂
The last scene did it all... Bring juice... This cake sweet oo
Dezny too good,,,,,Aje!!!. The amount is energy and creativity here is visible... We just dey watch but,,,,, don't really know
Guy you are too talented abeg😂❤❤😊😊
Uncle: is that my nephew, Dezny?
Dezny: good eving😂
He uncle go chop the cake 😂😂😂
Wisdom no show face but we feel I’m presence 😂😂
Wisdom is great I swear😂the dragssss
This guy too funny in fact he is the most funniest comedian in Nigeria love u Dezny
I will be expecting another one
The guy playing Uncle k should be the best actor in Nigeria👏👏👏👏
Nah here you suppose to Dey guide it you no be my guy 😅😅
😂😂😂😂😂😂hoor
U still Dey sleep u be president oh
I no expect that last part 🤣🤣🤣🤣
Lemme not lie I've been laughing from the beginning I fell off my couch eh God. Who's this denzy u speak of 😅😅😅😅😅 looking like maleficent 😅😅😅😅
This guy is the most underrated content creator 💔
True bro 😢
He’s good 👍🏻💯
Uncle k don go chop the cake😭😂😂
Uncle K follow chop the cake oooo🤣🤣🤣🤣🤣
You and shanks in a comedy will be topnotch ❤️❤️❤️
This man English Dey burst by head 😂❤
This guy... you too good abeg ❤🎉🎉
Weti concern me concern cake?😂
Omo uncle Kay chop cake... Wahala
Mad oooo😂😂😂😂😂😂 denzy this is top notch
Omo at this point I no fit hold my laff 😂😂😂😂😂😂😂😂abeg ,i done die
Uncle K is going to need 5 liters of the antidote oo 😂😂
Dezny good abeg 😂😂😂😂 plus wisdom man
And that was how the party was over even before it started 😂😂😂
The boy nor fit
Nah e weak me 😂😂😂
"All dem my blood"😂
Uncle go craze oooo😂😂😂
This cake sweet oh, deaaaaaaad😂🤣😂🤣
Who is this dezny you speak oooff😂😂 wahala
U dey feel ur vibes bro❤️
Omo! Uncle K don enter one chance 😂😂😂
Hmmm I think since Uncle K came back hungry, he should have eaten the cake left or something 😂😂
I just feel like this is not complete fr but it’s a 9.5/10 .. you doing great boss ❤❤😊
You no watch ham finish…. uncle K don finish the cake😁
Dezzzzznnnnnyyyyy is anything happen to my kidney I hold you responsible 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I talk am say the uncle go chop that cake 😂😂😂
Una nor see who to trust na wisdom to be dealer😂😂😂😂e go miaaaaaa
😂😂😂
Make your uncle no go chop the dragss cake 😂😂😂
Say the boy no fit 😂😂
Uncle self go enter mood 😂😂😂
My Love for dezny ehh
My best comedian❤️❤️
One of the best short movies I’ve watched
🇿🇲🇿🇲🇿🇲🇿🇲Zambia representing
Love your skits @denzy
😂😂😂 the one when dragon give me give you 😂😂
Na El Dragg name you call for here, ehn Dezny😂
You sure say this guy na human being 😂😂😂😂
4ra ke events Finch ke saath aur bhi dhamakedar ho gaye hain, can’t wait to join in
4ra ke events bohot entertaining hote hain, bhai ki recommendation bilkul sahi thi
Even Uncle chop the cake 😂😂😂