True love dey everywhere. There are good people and bad people everywhere... There are people who found their soulmates even in Portharcourt, Abuja, and Lagos. Everywhere good...and everywhere bad. E depend on who you jam.
A guy is supporting orders to go to rivers "ikwere" And the next person talk no go there ooo unless you go carry your bag over night 😂😂😂. If you watched closely that part was funny. LoL😂😂😂
Aswear 😂 Na His Editing dey make me dey always watch his videos Especially when the Okirika Girl Mentioned the iGbo's (Anambra men) I was like was the Whole traditional Music necessary?😂😂
6:49 this gyal no like man ohhh 😭 8:49 no be true love him been wan tok phh😂 10:09 Akwa ibom guyy😂 15:18 dem don play my geee spoil 😭(1% man) 17:48 momsi leave "personal and character" if money no de na "-ve " 18:24 playa sabi 😀 20:09 FACTUAL MAN ....NICE SHOW BTW 🔥✅
Hahahahahah 😂🤣 I have many things on my mind to comment but laugh no gree me.... Una wan convince me to enter Rivers state to go find true Love hmmm...
@lotannadavidoffia Lol 🤣😂I'm a Cameroonian from the North West Region 😅 same thing they said when I came there coz I realized some part of Nigeria bare the name " Mbah"
The fact you give them money after talking with them, makes me happy. Thank you and keep up the good work. We need more people like you
Jojo, I very much enjoyed this episode. It was highly entertaining, and I thought you did an excellent job.
Everybody saying "not because im from the state o". Lol 😂
True love dey everywhere. There are good people and bad people everywhere...
There are people who found their soulmates even in Portharcourt, Abuja, and Lagos.
Everywhere good...and everywhere bad. E depend on who you jam.
😂make person no jam agbako
The guy wey say river state the vex me, how you go get true love for where Wike dey😂😂😂
It is Victor Osuagwu brushing the puppy and saying - “you no fit try am”. Very funny man 🤣🤣🤣🤣
Hausa/Northerners that felt special after those guys acknowledged us let's gather here
Am from Benue State, but 💯% you can find true love from Cross River State.
Wan cross river girl break my heart yesterday 😂lol
A guy is supporting orders to go to rivers "ikwere" And the next person talk no go there ooo unless you go carry your bag over night 😂😂😂.
If you watched closely that part was funny. LoL😂😂😂
Almost choked on my drink lol 😂
This editor is just too good. Those additional reactions made it insanely hilarious
The first gal is real that’s true crossrivarian sabi love ooo
But dey cheats much
@@joelchigozie5821nah big lie bro
Jojo abeg do more of this topic. Interview mostly okada guys
I just love this content…lovely follow up on previous comments 💯nice one..
A very ery good street interview. Well done. How come you are not getting more likes???
Hahah omo the episode bam 💥 am looking for true love
Jojo sharp content 😂😅nice one may God bless you for this content 😅
Omo this is one of your best content 🤣🤣
That Guy wearing white with umbrella speaking the truth with jokes 😂
That guy nose ehh😂😂
Who Nose tomorrow 🏃🏽♀️🏃🏽♀️
Exactly
Exactly oo
@oghenemarosilverline9039 lols I concur 😂
Guy kudos, I love 💕 the way you come out with different concept 🎉
LoL 😂 First to comment. No true love oo. But I pray I see oo
Oh chim 🙆🏻♀️ is the Shawama girls for me 😂😂😂😂😂
It's small ooh
Akwa Ibom to the world ❤️
Na 2Face house true love dey oooh 😊
Bro
I really love this it really interesting
Hope this can continue too
The guy said na true love kept him like that 😂😂
You can find true love anywhere
Baba! Jojo dey edit!! All through na banger but that "who's talking about money now" @ 6:24 too enter me abeg. Much love.
I'm impressed with that guy that said you can find it anywhere ❤🥰 e bad as e bad there are still nice ppl
Jojo won put this the guy wey find true love for Delta and Bayelsa for problem 🤣🤣
Na for ogun state ijebu you go find true love ❤🎉😊
Who tell you that one😂😂💔
@Moana4329 me
Big lie 😂
How I wish you could see me laugh 😂 😅now 😂😂😂😂😂
Cross river state ogoja we move
I was just laughing all through out the video😂. What an engaging topic.
😂😂😂go enugu state ,i go give them 1%100😂😂😂😂that guy got me rolling 😂
This your memes are top notch😂😂😂😂
Enugu State....Rest of mind Etc...Ask someone I'm not capping
The First Lady speaks so so goood
So good ... very collective
First thing that I observed
Omo everybody just the defend he/her state 😂😂
Na those short short video wey JoJo the put the funny me pass 😂🤣
😂😂😂😂
True love no be for Nigeria 😅😅😅
Kalas... This guy don tire
Watching from Vietnam proudly from ebonyi son
😂😂😂😂 this guy dem go carry you waka rhroughout the world finding true love
Jojo please do more of this content
😂 it’s interesting and enlightening as well
The editor needs a Grammy
Aswear 😂
Na His Editing dey make me dey always watch his videos
Especially when the Okirika Girl Mentioned the iGbo's (Anambra men)
I was like was the Whole traditional Music necessary?😂😂
That First Lady speak the truth
Be like say ikwerre girl's Don show this guy shege🤣🤣🤣
We don't love each other in that country called Nigeria 😂😂😂 See how we dey condemn each other tribe 😂😂😂
Nigeria loves others but not ourselves 😅😅😅
200% right
True
Jojo good Job. But true love😂😂😂😂
6:49 this gyal no like man ohhh 😭
8:49 no be true love him been wan tok phh😂
10:09 Akwa ibom guyy😂
15:18 dem don play my geee spoil 😭(1% man)
17:48 momsi leave "personal and character" if money no de na "-ve "
18:24 playa sabi 😀
20:09 FACTUAL MAN
....NICE SHOW BTW 🔥✅
Ogo what???? You go see shege banza 😂😂😂
WTF!!!!! The Second Lady… “and dem Dey truthy full” 😂😂😂😂
true love dey Anambra state.. Igbo girl are doing well and urhobo girls too dey try for love too out of experience
Anambra to the world ❤🎉
Dem like bar pass home 😂😂
Jojo, why do you make me laugh-cry? The guy for sharwama girl say ‘na true love keep am like this’😂😂😂😂😂😂
Hahahaha
Him say where him dey do na Girls shawarma Depot 😂😂 and finding true love in Enugu is 1/100😂🤣🤣🤣. Guy no get Joy again🤣😂
TRUE LOVE NO DEY AGAIN OO😅
Even America!!! True Love no dey here oo!! Expecially Texas 😂😁
LA, Miami 😂😂😂
The last fair woman sounded like funke aka jeneva 😂😂😂
Everyone first mentioning their state then shouting not because I'm from there oo😂😂😂😂
I tire 😂
You dey mind dem
True love is from ebonyi and Enugu that is all
16:02 baba say love don scatta 🤣🤣🤣🤣🤣 Chaii
The Akwa Ibom guy got me entering here from Facebook 😂😂😂
Cuz, By their fruits orange 🍊 you will know them😂😂😂
Jojo thank you 😄
I love hearing names from port Harcourt. I miss n love my City ❤️
5:01 this your facial/eye_cial expressions 😅😂😂👏🏿👏🏿
Did that second woman say ebonyi state
Make I explain wetin ebonyi guys do me?
It's not about state or tribe, it's about personality
I am from Osun state and I asked a girl out in port harcourt, I never see this gal if you see the kind billing she day throw me I run ohhh
Lol😂😂
Akwa Ibom sabi love
"Not because of I'm from there ooh......."
Ebonyi keh 😂
Yoruba people are romantic, that girl get sense
My man u go see true love for Eungu state,nuskka.
The man use hand express true love in IMO state 😂😂😂😂😂😂
Ogoja boy here and she’s ABSOLUTELY right
Yesso, ogoja people are nice and very hard working
That 3rd guy first first dun use nose sniff trueluv finish 😂🤣😂😂🤣😂... No disrespect 😜😜
😂😂😂😂😂😂 at the end of the day no were to find love ah
Everywhere good una know.
"You love your scam the way it is"😂😌
Who go be my true love 😂😂😂
If you give them %1 then love done really show you shege my brother😅🤣😂😅😅😅
😂😂😂😂
Na ogoja you go fit find true love and we can speak good English you can hear from that first lady
You be ogoja girl hit me up
@@mrwhite5417make guy hit u up oo😅😅😅😅
😂😂😂😂😂😂 shawarma girls 😂😂😂😂😂
Enugu oga you miss road😂😂😂😂oga hunga dey catch you which one be ogoni garri 😂😂😂😂
Hahahahahah 😂🤣 I have many things on my mind to comment but laugh no gree me....
Una wan convince me to enter Rivers state to go find true Love hmmm...
Come osun state ❤
Imo state is the best ❤❤
2:00 Oga u mean am? 🤣🤣🤣🤣🤣
🤣Una dey confuse me o. One person go say for river state, another person go counter am. I am tired
We truly don't like ourselves in this country,i just dey laugh 😂😂😂😂
This love of a thing eh? 😂😂
Do more of this😂😂😂
Lol 😂😂
Las Las true love no dey
Delta girls love you with Out money. They are very humble.
They love you bcos of bushmeat😅😂
If you never get heartbreak you no go understand 😂😂
1 percent only 😂😂😂
I support 😂😂😂
true love dey in imo and anambra that's all
Anambra state.... money
Money..
Money
I'm from there but our people love money...
@@UbaKenShut up ooo and stop saying rubbish about your own family on social media
@onyinyedoris4920 truth is bitter... take honey mix it with sugar and swallow this one uchu
Okrika haaaa no be so ohhh 😂😂😂😂
There is true love depending where you find your own
Can you imagine 😂😂😂😂😂😂
Mama said you can find true love in the market😂😂😂😂😂
You can find love anywhere my brother
I'm a Cameroonian who have been in Nigeria cross river I can confirm the Ogaja people and love thing .They are good 👍
This your name doesn't look like a Cameroon name!!!
@lotannadavidoffia
Lol 🤣😂I'm a Cameroonian from the North West Region 😅 same thing they said when I came there coz I realized some part of Nigeria bare the name " Mbah"