See why "Belleful" is a bad habit we had inherited from our upbringing, very unhealthy.... we can prevent diabetes, high blood pressure, kidney and liver diseases my people...food is medicine
You sure no be style Bovi want take pursue am from e house? Bcos some people no di want tell you straight say you are not welcome. But e de like warri people no di joke with their chop o and like eba, starch and any other swallow meal plenty.
Bovi sef know say that rice nor go belleful small pikin talk less of a whole Seniorman, going to 40 years!
i no want testing, i just want eat straight.....
Even Bovi nor hold the laugh 🤣🤣🤣 SK is good 😂😂
I no dey chop with manual 😂😂🎉😂😂
But that food small Sha.. if na poor man house I went to.. I will manage it. But looking at the mansion 😁 wetin happen?
Na rich people chop small portion pass o 😂
@@cherieecoco But the small portion suppose rich with tons of nutrients i.e., protein to satisfy person.
Bovi agree do skit with you!!!
Omo you try o
That 40yrs I don pass am😂😂😂😂
Very interesting😂😂😂
Oga Bovi couldn't hold back his laughter any more😂😂
That rice no reach one cup sef 😅 😅
Na so I think am too but I guess na one cup cooked rice.
This is beautiful
You will be announced to the world very soon.
Rules of the rich.. 😂😂😂😂😂 rich men no go kill me. 😂😂😂
Senior man need to belly full so he can run in the dream 😂😂😂
😂😂😂 Bovi don cut chain for am 😂😂😂 "that 40 years wey you dey talk, I don pass 40 years" 😂😂😂 that one sweet me 😂😂😂😂 SK don see who pass am 😂😂😂😂
Bring eba bring eba😂😂😂😭
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
But to be honest, if I visit my brother and it does this, I am leaving the next day bcos mehn Hunger go kill me for that house
You want feed warri pikin the way Oyibo people day chop for Lagos 😂😂😂😂😂😂, bross full the plate for am abeg.
If man no chop how him wan take work 😂😂😂
Na that 40yrs dey burst me😂
SK.... You forget say na Tinubu land you dey abi.... 🤣🤣🤣🤣 You dey plan to eat belle full for this economy.... 🤦🤦🤦
senior man😂😂😂
Sk hit bovi hard untill he laughed 😂😂
Nice work @sk
Guy no gree for bovi. Uncle abeg give the guy more food 😂😂😂😂❤
“That’s your dish “ 😂😂😂😂
See why "Belleful" is a bad habit we had inherited from our upbringing, very unhealthy.... we can prevent diabetes, high blood pressure, kidney and liver diseases my people...food is medicine
"What if they pursue me for dream and I no fit run?"😂😂
I’ve not laughed 😂this hard in a while. SK, you do this one ☝️. Great work. Bros Bovi, I see you boss.
Bovi is doing the right thing he should eat it and look more healthy 😋 😂.
You sure no be style Bovi want take pursue am from e house? Bcos some people no di want tell you straight say you are not welcome.
But e de like warri people no di joke with their chop o and like eba, starch and any other swallow meal plenty.
Make him belleful first😂😂😂
The guy no try
Some of our people no get gratitude
The first question na funny pass 😂😂😂😂😂
Men de portion rice cos Tinubu don choke area 😂😂
Make them add rice join😂
You no even happy say, protein full sef 😂
Na so Malaysians de chop o! Some no de fit finish am sef.
Them dey pursue am for dream😂😂😂
Which kind of guest be this one?
That ain't even a cup of rice 😂
I like your energy sk😂😂😂
Sk na problem 😂
No dey do like that😂😂
U get mind leave the rice
🤣🤣🤣🤣🤣
I go must belleful lol😂
NICE ONE, GOD BLESS YOU
😂😂😂😂😂
HELLO MY PEOPLE: I DEY WASH CAR FOR BENIN PLEASE PATRONIZE ME. free washing every Sunday.
Which area the car wash dey for Benin?
@@droneaffairs4642 by airport exit gate opposite constential hotel
😂😂😂😂
😅😅😅😅
😂😂😂
😂
😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂😂❤❤ I love this, looolz
That is why me no dey visit big men house, them no dey well.
😂😂😂😂. Lol.
You try see food you dey find belle full. Chai. Dem no dey belle full again for this current government oo.
Why you dey serve grown up man food like small pikin ?? O wrong nah 😂😂😅
I can't stop laughing, Dem they pursue me for sleep,if l eat this one,l no go fit run 😁😁😁
SK, you mad ni, you too much bro, dem go pursue you for dream ooo, find Eba
If they pursue me for dream n I no con fit run 😅😅😅😅
Abeg give em food well jare
I was laughing b4 i watched it bcos i knew it's gonna be so funny
Bovi nor go take laff kiii persin oh😂😂😂😂
You go fear visitor nau!!! 🤣🤣🤣🤣
The rice no reach 1 cup
To run inside dream nor dey easy oh, abeg feed this man😮
Remind him of your age senior man
Gbege😅😅
As food don cost na 😅😅😅
This one funny me o🤣🤣🤣🤣
Congratulations SK🎉
😂😂😂
Taste ❤