E be like say your own brain dey ferment 😂😂😂. I don dey wait for this since wey I don see wooss inside highlight wey you give us for whatsapp. 😂😂😂loor you fam
Omo this mr macaroni intro dey giving 😂na make me sef go start bambiala 😢 for a living😂😂😂...bruh shaggi too make aswesr his casting sef dey gimme joy@officerwoss
Shaggi, u no well oo Why u go dey make me laugh to the extent that I mess😂😂😂 Make u sef calm down, which one be between you and me who need the prayer pass 😂😂😂
Shaggi e be like say Obi Cubana dey pay u on a low because I no understand u and odogwu bitters every episode, omor d way u take achieve macaroni money immediately make me 😂😂😂😂😂
LOOOOR YOU ALL 🥹🫣😍
Loor you too❤❤
Love you too boss🙌🥰😩
Loor you more
Looooorrr you too 🥰🥰
Eno.ch001
"Your money na our money...." That song dey ginger me😂
I never see where beggers dey get break time 😂😂 shaggi ND officer woos no go kill person 😂😂😂😂
I LOOR YOU ❤
Yes ooo😂😂😂😂
"E be like say your own brain dey ferment" 😂
😂😂😂😂😂😂
Shaggi wey dey pamper shaggi wey dey bless..forever you’re my love cuz nah you dey make me laugh😂😂
😂😂😂
😂😂😂
Shaggi dey try play smart na why woos dey always get in trouble and shaggi dey later escape leave woos 😂
Nigerians very loving people
Even if den no get Dem go give u 😅😂
Shaggi wey dey bless shaggi wey dey pamper... you no go ever fall, continue to dey make us happy abeg😂😂😂
I will always come back to watch this video when ever someone like this post 😂❤
Dr SHAGGI book of diagnosis......... "Brain don Ferment"😂😂😂😂
Whatsup shagy fam
Shaggi even formed song and beat for his own begging 😂😂😂😂😂
I was blind before, but now I can see 😂😂😂..."Blind Bartimaeus"😂
😂😂😂
Broda shaggi dancing step dey correct o🤣🤣
Mr Macaroni dey beg like say he dey load motor. 😂😂😂
Ghanaians gather here 🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭 let's show Nigerians we love Shaggi pass them ❤❤❤❤❤
You Dey tell me say you love our celeb pass us 😅dey play ode
Super super love.
Full notification ON ❤
Lol 😂how please
Ode
Officer woos wan fine finish all the Na Na Na na for market finish 😂
The dey count his blessings blind man 😢😂😂❤
Did they pour Macaroni water
Abi na heat 😂
This Nigeria heat no be here
😂😂
Evidence dey😂
Plan gone well today, unlike lunch date plan 😂💔
😂😂❤
😂😂..
Shaggi no collect slap today 😂❤
😂😂
😂😂😂
Broda shaggy and officer woos tiff tiff😂😂
Shaggi my role model,
You are the best comedian have ever know, I too loor you ❤❤❤❤❤, macaroni self Sabi beg 😅😅😅😅😂😂😂😂😂😂😂
Shagii the business mogul😂😂.I like ur business strategy🤣🤣🤣🤣Go shagii💃💃💃!!u no go fall oga mi
Three mad men for the same len😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂 this one na survivor of the fittest ooooo
big shaggz ❤❤❤❤
Omo na too learn this shaggi dance ooo mk I dance for my sister wedding 😂😂
Broda shaggi with the calculation… baba still jog him money move 😂😂😂😂 lorrrr you ❤️❤️❤️
No 1 fine agbero.. Where my Ghanaians dey. I think we should give shaggy a Ghanaian name.. ( KWAKU FITS HIM WELL )
Shaggi just dey drop for us
We looor you
I will always come back watch this video whenever someone likes this comment
Brodda shaggy is the funniest comedian without exaggerating.
Keep it up my boss shaggy.
I loor u
Pls leave mr Macaroni, let him make a living 😂😂😂
E remain small make i dey piss for body😂😂
broda shaggi and officer woos combination na top notch not to talk of Mr macaroni😂❤
. Looorrr you😂 ❤
Whatapp family make una gather here oo😂😂😂❤❤
We dey here oo
We Dey o😂😂😂
we dey here😂
Na where trouble dey,we go see shaggi
Shaggy y u spoil business for macaroni nah 😂😂
Broda shaggi too like play😂😂
That your dance I wan learn am oh, I want to one owanbe tomorrow 😂😂😂
Looooor you
The way broda shaggi and woos entered Mr macaroni's space with their dance steps and song caught me off guard 😭😂😂
The intro😂😂😂.... Seh seh seh wahala😂😂😅
Omo na wetin de reign for naija now oooo
Bros shaggi don drop update😂😂😂😂😂
I loooooooooor yoooooor comedy jare😂
Ibo latun jasi bayi😂😂
Mr macaroni dressed like rich beggars
Brodda Shaggi which day brain turn Ogi wey dey ferment 😂😂😂
Broda shaggi you no go kill me with laugh ooo😂😂😂
Anyways……hope you don see the spa wey dem go collect 3,500😏
Sha no let make dem wound you for me oo😂
Ur money na my money 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂person way dey see short people no blind ooooooo😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂i too love shaggi 😂😂😂n woos 😂😂😂😂macaroni
This duo is all you'll need to laugh your lungs Out😂😂😂😂😂
The transition from bambiala to e don cast, e shock me 😂😂😂
Not broda shaggi quickly pickpocketing 😂😂😂 too funny
Na the real scammer be this, I was blind but now I can see.😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
YO FAM 😂❤
@@BrodaShaggi younglucky321
@ayomideosolase
@BrodaShaggi @ayomideosolase unbelievable
Evidence dey 😂 plan goes well today unlike lunch date plan😂😂😂😂😂
Beggar when Dey wear designers glasses 😁
D song wey shaggy and woos they sing self is funny 🤣🤣
Beggar wey dey fight untop space 😂Egbon no kill 😂😂beggar get business strategy shaggy ma Pami no wonder you let us rest for Whatapps 💀
Kaiiii God, I love you this guyy🤣🤣🤣🤣❤️. That your Bambiala song abeg put am for Spotify. Loooor you! 🤣
Ha blind beggar dey use smart phone 😂😂😂
E be like say your own brain dey ferment 😂😂😂. I don dey wait for this since wey I don see wooss inside highlight wey you give us for whatsapp. 😂😂😂loor you fam
Omo mad ooo
@shaggi u cast de guy job come thief him money 😂😂😂.. I don burn my soup bcos of u... Fine boy agbero and officer woss😂😂
Why mr daddy wa go dey beg😂😂😂😂 u guys are the best
Space kor Saturn ni 😂😂.
😂😂😂😂. My belle oooo😂😂😂😂😂😂
Shaggi carry that money sha😂😂 with him green slippas wey e no dy wash 😂😂😂
I loooorrr you😂❤❤
Omo this mr macaroni intro dey giving 😂na make me sef go start bambiala 😢 for a living😂😂😂...bruh shaggi too make aswesr his casting sef dey gimme joy@officerwoss
🎉If you are from whatapp drop like
Shaggi and woos with not kill me oooooooooh 😂😂😂😂❤
WhatsApp family gather here ❤❤❤
😂😂
We dey here 😅
Presents❤
We dey here🤸🏾♂️😁
Aswear
😂😂😂😂😂shaagi na only God fit forgive u😂😂😂😂😂😂😂looff u plenty my baby❤❤❤❤
Whatsapp fans gather here
Madam calm down Evidence they 🤣🤣🤣🤣shaggi you no fit do vawulence without evidence ooooo🤣🤣🤣🤣🤣Loor you
Oya gather here if you're from WhatsApp channel let's make some noise ☝️
Shaggy the most funniest man I have ever meet in my life
Omo shaggi and woos dey never disappoint 🤣😂
Shaggi and woos una dey steal in a legit way 😂😂
Haba!!! Una kuku tiff the money 😂😂😂😂
You no go kill me for here I swear 🤣🤣🤣🤣 which kind dance b dis
I died when they did the Pluto dance😂😂😂😂😂😂😂 broda shaggi is the best ahbeg 😂😂❤️❤️❤️
Which privacy for public?😂😂 That line offed me.😂😂😂😂
Omo, maca dey sweat true true ni o. God bless you guys. Loooooor you always!
Him say thank God I can see now 😂before I was blind but now I can see my favorite 😂😂😂
Shaggi, u no well oo
Why u go dey make me laugh to the extent that I mess😂😂😂
Make u sef calm down, which one be between you and me who need the prayer pass 😂😂😂
So woos can actually sing without stammering 😂😂😂
But Shaggi why you go dey thief person idea😂😂
Loor you😅
Shaggi nd officer woos always making me laugh and forget about my worries
Much love❤❤
😂😂😂😂 Su
Hw una the take get all this idea self 😂😂😂😂😂😂😂♥️
"e be like say your own brain dey ferment"
😂😂😂😂😂
Shaggi e be like say Obi Cubana dey pay u on a low because I no understand u and odogwu bitters every episode, omor d way u take achieve macaroni money immediately make me 😂😂😂😂😂
See as i dey vibe to the songs, abeg shaggi enter studio again❤😂
E be like say mr macaroni deaf too cos how e no hear da slap dey shaggi gv woos😂😂
Bro shaggi the beggar 😂😂 i loor u sha😂
😂😂😂😂😂😂your money na our money
Lol brodda shaggy too bad you be my role modern seh
This man no blind oh 😂😂😂
Shaggi no dey disappoint 😂😂😂
Omoh see market strategy 😂😂, my money nah ur money😂💕💕, officer woo u too dance joor😂
Daddy wa Dey get breaktime for blind work 😅 Shaggi and his sense of skits ehn is massive 😅 i loor you ❤
Them no con see as una Dey run away with the money 😂
Beggar wey get class and style 😂😂😂
begger wey get swagg😅😅😅
Yo!! Farm...
I dey always enjoy you 😂😂😂😂😂
Never won this before, uncle shaggy eshanu mi ooooo
Officer woo no worry evidence dey😂
Issoky 🤣🤣
He talk say e be like say ur brain ferment 😂😂😂💔💔💔
Shaggi is always with odogwu bitters 😀
Beggars Dey get break 😂😂😂
Bro shaggi for life looooor you ❤
He was blind before, but now, he can see😭😂
Make una leave am na, e don explain 😂😂
I swear shaggi na werey the entering song when Dey get Macaroni sweet me😂😂😂😂 e don cast o