lege no one knows u with this generation ,i know u bro way back no be lie .this is how u are eversince but most people will think u are making mouth,u be real hussler u even dey come late to school and go that Army barracks dey chop while the morroco gate man dey use cane flog people who dey come late to school and japa enter morroco.i no dey morroco but i dey one of those schools wey dey inside that compound,we get igbobi,Angus,igbobi primary school and igbobi girls. keep saying the truth and passing the truth
Happy new year...May all single guys and ladies who are ready this year find their rightful partners by God's grace 🙏
Lege BABA won❤❤❤❤ Happy New year
That "2 Naija flags back2back" thing na discharge. He never brings them back 😂
Happy new year to u and ur family
Happy new year lege
Ori e ti n pa o Lege. No wonder you always wear a cap😊
Happy new year
Lege but I just like u for no reason guy