LOVE ur job bro..but pls dont try to mock some of these people pls by saying they shud spell, cos u know they dont know how to spell already, i feel for dem
Set awon "so many talent". Na dis ones be "street mechanic" wey dey naked car without consent and permission. We don ID him profile. Person papa no sabi spell Australia. 🤡
Kindly leave a comment, share and don’t forget to subscribe ✨💥💪🏻
Timi abeg shift ur head before this guy use nodding Fini you ooo 😂😂😂😂
How he manages to pull these guys over marvel’s me
Spell Australia E say We Gather dey 😂😂😂😂😂😂😂
It is how Timi keep a straight face for me
When they tell am spell am he con dey form say he don high
Where you Dey see this kind people 😄🤣
inside life😂😂😂
Ah ah I know this guy oooo he's from our side
And the Oscar goes tooooooooo: Timi Agbaje.
Oscarrr??😂
Lwkmd😂😹🤣 I dey feel you bro… One❤️
Thanks my bro❤️❤️
TIMI no dey disappoint us ooooo,,, I DON LAUGH TIRE
✨💥❤️❤️❤️❤️❤️
Your babe no go leave you boss, abi na if she leave na my side she come, your shoe shine boss
I don laugh tired 😂😂😂😂😂God bless you bro🙏
Lmao 🤣 this one life don finish Oloun.
Agbaje we not kill me ooo 🤣
E reach make senior man spell highness con show for body 😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
All questions must begin with "As you dey like this now" lol
brooooooo 😂😂
brooooooo 😂😂
😂
Your videos never disappoint 🤩♥️
Aswr 😂
As I Dey watch I Dey share 😂
Nigeria for u
I love your content
E fit still drive u go lekki 😂😂😂
This guy fit move you OO 😂
What is you dream country to travel to?
Baba ooo in my dream ooo na Australia I wan go.
Timi: Spell Australia.
Baba we dey together oooo. 🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂 we dey okay with you
😂😂😂
My head ooo😂🤣🤣🤣
When to spell Australia he remember say he don shayo. 🤣🤣
I swear
You no even spell am well🤨✌️
🤣🤣🤣
@@chideranjoku9056 what is the spelling
@@jefferyezeokeke6504 Astria and Astralaria all of them na ria ria., if you add A for the beginning e go become Ariaria.., So Ariaria dey Astralaria
Make I pick race🤣🤣🤣
Lmao 🤣 I can’t hold my laughter oh
Help me spell Australia
We gada dey now 😂😂
Baba wan change topic
How you go dey ask this kain man which continent Australia dey? lol
😂😂😂
He want move ahead ahead ahead 😂😂😂😂😂😂
Na correct man🤣🤣🤣🤣
I beg this man na yawa oo😂😂😂😂
I like this man 🤣😂😂 so funny
🤣 Omo my belle don Dey pain me 😂🤣
😂😂😂😂😂
Your question kill the video 😂😂😂😂
Is like we have lots of mad people in Lagos oo.
5 Na problem but 4 women no be problem Oga your problem just started
I love this kind of human
Nah Wetin my babe do for me too lol
I love my country people. 😄
He is the real odogwu...
Timi agbaje why you no dey smile for your videos
I am vibing with my guests
@@TimiAgbaje am anticipating the day i will see you in person much love bro
Where do you come across all this people 😂😂😂
Inside this life na😂😂
@@TimiAgbaje 😂😂😂❣️
Na my purse wey lost 😠 be that my £30😩
Timileyin!! may God be with you, with all your psychos patience both on the street and in the bar"
Nwaafo Senior man 😂
"no lie for me o" 🤣
the kind questions you dey am 🤣
Help me spell Australia!!!🤣😭😭😂😂😂
🤣🤣🤣🤣 wey my abia brothers
na the real comedians be this😂😂😂
Funny set of human
I love this guy 💕
They Never Break your heart 😂
Where u Dey see all this people self 😂😂😂😂
My babe no go leave me abi she go leave me follow you 🐱😌
Spell Australia
Bro me and you we gather Dey here nah 😂
U Don dey stress him brain
🙌🏽
🤣🤣🤣🤣🤣 Welldone
The guy shaa no spell Australia sha
Still waiting for him to spell😂😂
My closer friend closer to my girl
😂😂
🤣
My closer friend closer to her😂😂😂
'Nwa afo' or 'nwa afo Igbo' means a child of Igbo land.
LOVE ur job bro..but pls dont try to mock some of these people pls by saying they shud spell, cos u know they dont know how to spell already, i feel for dem
Ausrareria
My babe go leave me follow you? 😂😂😂😂
Such a cool guy with high I.Q...
He meant sell the car and make the money, Timi
Someone LOML 😂🤣
Timi, ya not well 🤒 😂
Lmao 🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
Cassette 🤪🤪🤪🤪🤪🤪
😹😹😹
Ar get one wife and five babes, and he said there won't be enough problems with four wives, but what's the difference between four and five.
Set awon "so many talent". Na dis ones be "street mechanic" wey dey naked car without consent and permission. We don ID him profile. Person papa no sabi spell Australia. 🤡
no vex na 😂😂
It's timis facial expression for me 🤣
💛😂😂
"Make I pick race?"
😢🤣🤣😂😂
He just confessed to being a thief 😁
No he just see wallet pick 😂
😂
Again😂😂😂😂😂
😂
😂😂😂
Lol odguwu
😂😂😂
🥰🥰😂😂😂
🤣😂😂😂😂😂😂😂😂
😩😂😂😂
He would put 5 women in one duplex 🤣🤣🤣 they would be in their own apartment in a duplex 😂😂😂
I tire 😂😂😂
😂🤣😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂
😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂😂