My dear without knowing you, l believe you are living very well because it shows on your body! You look fresh! Blessingceo looks very cranky on the contrary!
Lizzy na food stamp that’s how we call it in America, government will give less privileges wey no make enough money, free money every month end,na them Dey buy things like this cos na free money
Why not relax, food is not costly in UK, may be the oil is on offer, £6 each, 12 bottles of water £2.30p , pls there's hunger in our land, give peace a chance
So make she happy sey she see food eat abi. Food cheap and the have broken people in uk that can't afford food and shelter. Abeg leave her make she brag
Babe u be case 😂❤🤣 but I pray and declare that d good lord will continue to bless,protect and guide you ijn amen 🙏 🙌 ❤️
Izzy, we love you so much, may God Almighty continue to bless you and your family forever
Good morning my beautiful sister ❤❤
My sister eat very well make u for see power take do wahala with BlessingCEO to finish her yesheooo😊
Watching from benin city GRA 🇳🇬❤❤❤ ijaw men dey here 😅😅
I like the way this lady talks, her local ascents dey sweet me pass😂❤❤🎉🎉 I just subscribed.😊
Is good to buy things at home❤
Am so obsessed with this lady especially the way she talks omo see food if you dey naija I for keep shame aside come beg you small
You look fresh,so there's no doubt you're living well, blessingceo no reach
I too like lizzy💯🥰
Lizzy is a good woman. Keep it up❤
My dear without knowing you, l believe you are living very well because it shows on your body!
You look fresh!
Blessingceo looks very cranky on the contrary!
Lizzy dis pepper dem wey u dey do no b here ooooo 😆😆😆😆
Good morning from Nigeria 🇳🇬. I love 💕 your positivity... Energy 🎉❤
You get food shelf😂😅😂
Nigerians dem di make the highest noise 4 social media. Noise makers dem.
Big Sis, abeg my eyes dey enter for your groundnut oil and tomatoes
ENJOYED YOU LIFE DARLING
Omo see levels pepper 🫑🌶️ them gang ❤️👍🌹😊
Dis is a very big super market ooh, keep it up ❤
For some rather weird reason, this particular video made me smile.
But enough of the maggi nyash, you are actually a sweet person.
😂😂😂😂 but now pay later 😂😂😂😂 very funny peiple
Sis abeg gift me wig nah❤
Ma I like you so so much 😢😢❤❤❤ much love for you 😘😘😘😘
Dash me oil mama ❤😂😂
Real woman, correct woman. Nice one👍
Is a Bigger Lira because I Live in London ❤❤❤❤❤😊
😂😂😂😂😂😂 yes oo show am shege
One can open a supermarket back home, in Naija with your food bank😍👍
Love you my lady ❤❤
Good morning to you all please we should give our life to God Jesus Christ is coming very soon thanks one love
Lizzy Lizzy oooo❤
Good morning ❤❤❤❤
You get money ohh❤
my sis. jokes apart, you get better skin
I😂😂😂
Izzy, you have beautiful eyes like Aaron Pierre that's Mufasa. Abi na relate?
I like your food stock blogging.
Contact lens, maybe?
Please Izzy can you send me some food to my house???
❤❤❤
Lizzy na food stamp that’s how we call it in America, government will give less privileges wey no make enough money, free money every month end,na them Dey buy things like this cos na free money
Hope say una dey invest for una country
❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
Love u mama
Lol😂😂😂😂
LOVE YOU
What is all this insult for ? God help Nigerian
Well done my sis 🎉🎉🎉 ❤❤
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂👏👏👏👏👏👏👏👏👏👏
❤❤❤😂😂😂😂😂
Please for food ? Buy now pay later for uk ?? Please send the location am interested..🏃♂️🏃♂️
Forgive the lady and move on. We are missing your usual contents
This is what you should be doing and forget blessing ceo.
Too much na. Ha
Moni gudoo
I beg leave this woman I beg forgive am
My friend Lizzy abeg bring oil for me ooo my edo sister pls i need your number e be get within you go help me buy for uk😂😂
Why not relax, food is not costly in UK, may be the oil is on offer, £6 each, 12 bottles of water £2.30p , pls there's hunger in our land, give peace a chance
So make she happy sey she see food eat abi. Food cheap and the have broken people in uk that can't afford food and shelter. Abeg leave her make she brag
Do you have to show off
This too childish 😂😂
Just too childish
School na scam ,school na scam these na part of the results
@@nesixteenkeep quiet, school wey u go Wetin u don use am achieve?
Blessing ceo people, maggi yansh people, we know una, una go cry like una maggi yansh madam😂😂😂
@ 😆😆😆
@@phillipwang4420 obvious you too nor go school
School na scam,if you go
You for get sense
You try babe don mine blessing CEO shameless human being.
Queen 👑 lizzy you pass blessingslut abeg 🤮
Madam no need for all this..I don't find it entertaining.
Queen 👑 lizzy ❤❤❤
That one na your own o. No be everybody go like am.
❤❤❤❤🎉