Loic Reyel - I Can (Lyrics)

Поділитися
Вставка
  • Опубліковано 3 сер 2023
  • Song Title: I Can
    Artist: Loïc Reyel
    I Can Song Lyrics:
    Tchizz
    Uhh uh-uh-huh
    Uhh ye-ye
    Oh na-na-na-na-na-naa
    Baby girl na you me i choose
    Other girls dem no fit compare
    Say you be dey one wey dey complete me
    Oh no-nor-no-nor
    Baby girl na you me i choose
    Other girls dem no fit compare
    Omo say my love pass overseas
    Oh yeah ye-ye-ye-ye
    Ei get the way that you gum body oh yea
    Baby girl make you jo fi me oh j
    Things you do girl i no fit soji oh yea
    Baby make i spend money
    Oh the way that you gum body oh yea
    Baby girl make you jo fi me oh yea
    Na go play you like ronaldo oh yea
    I wanna make you mine
    Coz you know....say
    I can
    I can make you my wife
    Make you smile…o
    i can
    Omo toh shon baby i can
    I can treat you right girl..
    I can…marry you
    I can, omo trip to paris oh
    I can ..make you smile
    Take you round the whole world oh yea..
    Womolo kolo womolo oh j
    Womolo kolo womolo oh yea
    Womolo kolo womolo uhmmm
    Baby know i can
    Womolo kolo womolo oh j
    Womolo kolo womolo oh yea
    Womolo kolo womolo uhmmm
    Girl i go carry you for head like ei kata
    Take you anywhere i no go tire
    Your wishes girl ma desire
    Eh ah..
    Fire… girl you the final
    jakpa
    kon fu mi jakpa ta oh
    baby you kill me rakwata oh
    sweety na only you way dey make mendula dey burst
    with the way that you gum body oh yea
    Baby girl make you jo fi me oh j
    things you do girl i no fit soji oh yea
    Baby make i spend money
    oh the way that you gum body oh yea
    Baby girl make you jo fi me oh yea
    Na play you like ronaldo oh yea
    I wanna make you mine
    coz you know....say
    i can
    I can make you wife
    Make you smile...
    i can
    omo toh shon baby i can
    I can treat you right girl..
    I can marry you.
    i can, omo trip to paris oh
    i can make you smile ..
    i take you round the world oh yea..
    womolo kolo womolo oh j
    womolo kolo womolo oh yea
    womolo kolo womolo uhmm
    baby know i can
    womolo kolo womolo oh j
    womolo kolo womolo oh yea
    womolo kolo womolo uhmmm
    I can
    I can make you wife
    Make you smile...
    i can
    omo toh shon baby i can
    I can treat you right girl..
    I can marry you.
    i can, omo trip to paris oh
    i can make you smile ..
    i take you round the whole world oh yea..
    i take you round the whole world oh I can..
    i take you round the whole world…
    i take you round the whole world…
    Tags:
    #Loic Reyel I Can
    #Loic Reyel I Can Lyrics
    #Loic Reyel I Can Video Lyrics

КОМЕНТАРІ • 80