Are U blind to see that she had invitations to deliver before the party Abi u no sabi say lagos and traffic na 5/6 😂😂😂 Common sense is indeed not common to some people 😂😂😂😂😂 papaya the represent wella if no be traffic she for still choke place 💯😍😍💯
Una no kuku get sense,I no blame una na bob wey suppose go hire man make them carry una for her then he start flogging the three of you Una Dey craz…eti yawere
This part where papaya and James where dancing and singing who no know go know 😅😅😅 James with him Dry yash seff dey shake 😂
Even small yansh they shake oh, James Brown bikonu no kill us🤣🤣🤲
The place papaya said ' o gbo elder sister e ni' got me😂😂😂😂
Bruh James give me the script so I read myself n understand 😭😂
🤣🤣wtf
😂😂😂
😂😂😂😂I swear
😂😂😂
This is chaotic in a Good way😂😂
Una dey find bob trouble ooo😂😂
bruh James brown give me d script so I can read myself n understand 😭😂. I think this is d fast forwarded version 😂😂😏
Una no kuku get home training 🤣🤣🤣James brown be like earthworms
James Brown dey act abeg, he's a good actor
James can't compare himself with Mama of Lagos, Bobrisky. She/he is an excellent dresser , her sense of dressing 👗 is superb.
Shey na only me no understand this video??😂😂
No be only you.
Me too😅
Nonsense overload
I think say Na only me o😂😂😂😂😂
Me think say I dey dream sef after yesterday alcohol ooooo ... 🤣🤣
Did Papaya just say "Princess of Africow"🤣🤣🤣🤣
James hahaha I swear you are the star
YOUURR SOOO PRETTYY
Arh James you’re so extra 😂😂😂
Shut up ee
What in heavens name did I just watch?😂😂😂
I don’t understand stupid cobtebt
Content
❤️😍😍😍😍
wf jamesbrown
your already had the best
and will always going to be good
What did i just watch bayi😅😅😅
You are talented joor, house warning for house wey he never built
😂😂😂😂😂 the Dutchess of London is a case
Omg princess duct tape her mouth ture so dont still show princess 💃💃💃💃💃😂😂😂😂😂😂😂😂
Una neighbors go don tire for una matter 😂😂
James brown she is good❤
She has all role in her ❤❤
I love you dear 🤍
See how people dressed to this party whereas Papaya and co dressed like national troupe of Nigeria cultural dancers.
Are U blind to see that she had invitations to deliver before the party Abi u no sabi say lagos and traffic na 5/6 😂😂😂 Common sense is indeed not common to some people 😂😂😂😂😂 papaya the represent wella if no be traffic she for still choke place 💯😍😍💯
Idiot ma leleyi. shebi nah your money they use buy cloth
😂😂😂
@@keepingupwithdusa1546 good answer my dear 😂😂😂
😂😂😂rotf
Na from Instagram I dey come from . James u no add the fight scene na
James brown is a CHARACTER 🤣😂😂😂
Not only you oh 🤣🤣
omo i don laugh taya🤣...mummy of lagos won take her time do interior decor toh mad...na why she never do house warming...make una calming down 🤣🤣🤣
Plenty and different madness dey this social media.
Nawa ooo i thought bob’s part was gonna b here
Indian Ocean🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥
Baby I love ur way u will be my bestie forever keep loving u
Fs and I are the most important to us in this situation because we don't know 5 what you want and want to 9
What did I just watch pls ??😂
I no understand am too
She called Africow on purpose. She couldn't even sit in that car, omg
How did i get here 🙄🙄🙄🙄🙄 coz i understand nothing
James, you like cruiser😹😹😹😹
Innocent me reading comments if I will see where they will explain what's cooking in details😌😌😌
It's happened already ( making jest of Bobrisky)... Go and watch " Papaya's house warming party".
Wu say make James tie wrapper
Nice one 🤣🤣🤣
Hahahahahah nawooo 🤣😂😂😂
Lol James 😅
Wahala 😂
OH DADDY,🫣🤪🤪🤪🤪🤪
This James Enh😂😂😂
Watin be this 😂😂😂😂
your vlog nah one in time 😂😂😂😂kiddo BroSist 😂😂
😂😂
james😂😂😂😂😂😂😂
I like it
😂😂😂😂😂laugh wan killl me
James🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😅❤🎉
I can’t 😂😂😂
Kids doing their thing . Matured minds can’t do this
What’s happening here?
Someone pls explain
Or na data I just waste😢😂😂😂
come adapt me James, I be good girl.
Knocking???
Do a Clip with Jagermeister challenge
Nice video guys♥️💯
What did i just watch with my data 😣
🤣🤣🤣🤣🤣
My James Brown in him I'm well please 😁😁😁
Return my data
As in ehn.. he can act but its not just syncing 😂.. hian
Dat is ehn ! Rubbish. No sense, just scatter scatter storyline abi script or woteva
@@darego234 D guy dey try 4acting but dis particular video, e no add up. Lik u said, no synchronisation
I don't understand anything
Omo you go good ❤
. where una the even see all this comment,, comment 😂😂
Wow rich girls
James brown no be ur fight na
Blud could’ve been a soccer player or anything man but chose to switch
You are not called to this fight ah
Ok we’ve watched the introduction where is the full video
Chosen Sisters are all taken???
😭😭😭😭😭😭😭
Another scam
U need to see what I do at the Night Vigils 😭😭😭😭😭😭😭
Am not understanding,this is a primary school drama with no base
Wetin be this
Na by force to act ni😂
Big time rubbish. I no evn understand d tin sef
@@ayebatarijuliapaxagiri2767 😂😂😂😂💔
Weti make thoes two lady dress like Edo bride she speaking Yoruba language
hahaha
I love to see
I don't understand the concept of this video
😂😂😂💙
💘 😻 💜 💛 💚 🧡 💘 😻
What's going on here🤣
😂😂😂James oo
Abada bidi 🙄🙄🙄🙄
😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Come to Jesus you Will being save
Bone they shake o
Wasted my Data
Data wasted, cus this video no clear
Na bobrisky 🐵🐵🐵🐵
Lmao
Lol
💘 ᎮᏒᎧᎷᎧᏕᎷ
This video doesn't make any sense like tf
Una no kuku get sense,I no blame una na bob wey suppose go hire man make them carry una for her then he start flogging the three of you
Una Dey craz…eti yawere
Clickbate. Where Is bobriskey in the video. I will report this kind of video to be taken down 👎 by tube next time
People Wy dy hide smoke 🚭 🤐
HIV carrier; Who touched you this time???
Ok you've forgotten you're HIV.
Who did u sleep with this time; don't you tell always tell them you have HIV
He’s doing too much and it’s fake
Eti yawere…bob don turn una mate,I no kuku blame you smallies bob suppose dey flog una ni Nobi mouth she suppose dey use
Eyin were dede yii