Розмір відео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показувати елементи керування програвачем
Автоматичне відтворення
Автоповтор
The way agent Awelo normally say "once you do three kpa kpa kpa, that's the place" always got my ribs cracking where am laughing 😂😂😂
Ajeh till u go trek from Enugu to Lagos state he no still far😂
When Agent Awilo say once u do kpa kpa kpa, each of that kpa signify one very long street 😂😂
Alhaji Suberu, when you go wise😂😂😂, yeye agent say aboki no dey stay better house,very good😂😂😂
😅
@@AlhajiSuberuNo mind am 😢
Suberu to the world 🌎🌍 may Allah bless your work inshallah
Agent Awelo: shey nah two bed?😂😂😂Alahaji suberu: no nah duvlex 😂😂😂
May God bless you suberu an all ur fans
Watching from Italy 🇮🇹🇮🇹🎉.
Sharp guy 😂 I can’t wait to star making nice contents like yours 🤗
Oya touch my kidney 😂😂😂Suberu aswear u be clown oo😂😂
Alhaji suberu pls change that your jallabiya na em dey bring bad luck for you 😂😂😂😂😂
😂😂😂🤔
😂😂😂😂 Alhaji Suberu
How pesin go just carry money pay agent for house wey him never see....no be juju be that?😂😂😂
My man ❤
U sef see who u come dey ask house 😂
Nice one suberu😂😂😂😂
Suberu cannot be wise 😂😂😂😂
Walahi talahi if you no want me to dance awilo longomba better give me my money now!😂😂😂
🤣🤣🤣 and I'm here thinking they'll later find out that they are dating same gurl🤭
Nice one 🎉
I LOVE BRO BOUCHEEEEEEEEEE
😂😂😂😂
😂😂😂😂😂❤❤
Duflex😂😂😂😁😁
I’m not happy “ dog bite you? 😂
Werey lol
😂 guys
IF YOU ARE HERE FOR BRO BOUCHE LIKE THIS COMMENT
😂 4:05
😂😂😂😂😂
The way agent Awelo normally say "once you do three kpa kpa kpa, that's the place" always got my ribs cracking where am laughing 😂😂😂
Ajeh till u go trek from Enugu to Lagos state he no still far😂
When Agent Awilo say once u do kpa kpa kpa, each of that kpa signify one very long street 😂😂
Alhaji Suberu, when you go wise😂😂😂, yeye agent say aboki no dey stay better house,very good😂😂😂
😅
@@AlhajiSuberuNo mind am 😢
Suberu to the world 🌎🌍 may Allah bless your work inshallah
Agent Awelo: shey nah two bed?😂😂😂
Alahaji suberu: no nah duvlex 😂😂😂
May God bless you suberu an all ur fans
Watching from Italy 🇮🇹🇮🇹🎉.
Sharp guy 😂 I can’t wait to star making nice contents like yours 🤗
Oya touch my kidney 😂😂😂
Suberu aswear u be clown oo😂😂