Mr Eazi - Notorious (Official Audio)
Вставка
- Опубліковано 25 жов 2023
- Produced by Kel-P with an assist from U.K. guitarist AoD, who previously played on Mr Eazi’s 2018 “Miss You Bad,” “Notorious” is Mr Eazi at his most braggadocious. The playful bop furthers the transitional movement begun with “Chop Time, No Friend.” “I am making things lighter and softening up the message,” Mr Eazi says. “The first four tracks are not my usual [sound]. So here I wanted to bring you something more familiar. I wanted to pass the same message from tracks 1-4, but in a more playful way.”
Download & Stream: empawaafrica.lnk.to/TheEvilGe...
Lyrics
Dindandadidindi (yeah)
Gbedu yin o dindin (Kw3)
I no want stress
I just want kpalansh
I no want stress
I just want kpalansh yeye
I cannot kill myself
So make i chop my life yeh
I dey find person daughter
To spoil tonight (ye)
If anybody get Erica number
Make e send my side
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3
Yeah
I getti kele wey dey pray for me
And other keles wey go kill for me
Call e badamosi make e spray for me
Dem never born the Baga wey go test me
I no be Jesus and i don't forgive
Vegetarian but i want the beef
She want the business likey PLC
Skinny bobo
But i be B.I.G. yeye
Omo
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3
If dem no ask you
Make you no mention ye (make you no mention)
My money plenty
No need for pension ye (no need for pension ye)
I dey blow money
Na my profession ye
The money no dey finish
No recession
No recession
Omo
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3
Follow Mr Eazi
Facebook: / officialmreazi
Twitter: / mreazi
SoundCloud: / mreazi
Instagram: / mreazi
Web: mreazi.com
UA-cam: smarturl.it/MrEaziUA-cam
#MrEaziNotorious #theevilgenius
That phrase ....zaga dance......🔥🔥🔥
My favorite from the album❤❤❤
The last on the list
The sound for me
Wow
You need some basy earphones for this. You know what i mean.
This is banger vibes on vibes
Impressive Mr Eazi boy world wide much love to you 💯✅
1:43 baba nla transition! U sabi
We are gifted a talent and He's called Mr Eazi
Love from 🇯🇲🇯🇲🇯🇲🇯🇲🇯🇲💪💯🔥🔥🔥👌
Bro you get it
❤❤❤
❤️🔥
All african mr Eazi fan let's gather here❤🔥
What does “balansh” mean?
Who's Erica?
Still dont see or understand how he can just steal Beenie Man tagline and make money off his shit. Yall move differently