Madueke and Martinelli has no diffence just that madueke shoots and scores lol, sometimes I feel assive Martinelli bone isn’t strong or idk what to say cause how can u not beat a 17yrs old defender against sporting, can’t beat Ashley young 😭😭😭😭😭👍 how come we went from carzola to Martinelli 😂😭
Why you go tell person wey dey interview you say, himself dey drop point 😂😂, you wan make him stop the interview, or ask you question wey you no fit answer 😂
Aswear i want saka,saliba,ordegard and Gabriel maghaes to leave the club and collect trophies elsewhere because I'm tired of arsenal are we still going to hear hattrick of I'm proud of the boys in the end of the season
Oga interviewer don drop points too😂😂😂😂
😅😅😅😅
Guy stop NA😂😂😂😂😂😂😂😂😂
No be lie 🤣💀
😂😂
Nawa oooo what goes around comes around oga interviewer
It’s now time for Karibi to interview himself 😂
Kabiri mind no dey that interview, im hust dey disguise😂😂
Amara my love take heart, they are people you cannot advise in this world especially Arsenal fans 😂😂
Cari B sef Sabi do interview, very brilliant and intelligent 🧠🤓
Karibi head still dey hot from him own dropped points 😂 make una interview am oo 😂
Baba wey drop point self dey interview 😂😂😂
The two EPL title contenders......... As una team no team up win their match una wan team up against Chelsea tomorrow holy ghost fire.......
After karibi interview Amara dem suppose swap make Amara interview am too lolz 😂, dis is a perfect time to be a chelsea fan.
Karibi wey drop point
Na him come dey interview Arsenal fans wey drop point too😂😂😂
Oye oloun 😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂😂
he go interview himself after🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂
Both of u commit for here… mr & Mrs Dropper😃😀
😂😂 Na karibi una dey look, no be who dem dey interview self
Guy stop NA😂😂😂😂😂😂😂
madueke better pass all your wingers expect saka…😂😂😂
Leave am, person wey dey gba 😂
Dem be set ohh madueke Dey bad asf 😂😂😂 any club way serious nor go get sterling,Jesus, and Martinelli 😂😂😂😂
Madueke done score 10goals for ever for him life
We go again next FC can't beat Everton 😂
😂😂😂😂😂
Arsenal Ekpa winning Everton is not for everyone ggmu
Amara after the interview, plz take the 🎤 mic and interview him. He most explain his own.
Amara nwa . Bia kanyi pa nkata 😊
Oh my God, this arsenal girl,i really feel for you, i wish you come over to Chelsea FC and enjoy good football 😂
All I can do is just laugh 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Two draw soup 🍲
We no dey give una madueke. Collect chilwel to unlock havertz😂😂😂
😂😂😂😂😂
I swear bro 😂😂😂😂😂
I nor know wetin dem day wait for since
My guy you wicked 😂😂😂
😂😂😂😂
Nobody can replace Tox 😢
Be calming down oga, na small small
Ajeh 😂😂
Chelsea Bottle which league
League we are not contending for 🌝
Make Dem dey play 😂
Dem wan force chelsea to Content for title...as everybody dey talk abt chelsea e just dey sweet me.
1:58 Ya'll would be lucky to have a player like Madueke right now! 😂😂😂
Aswr 😂
Madueke and Martinelli has no diffence just that madueke shoots and scores lol, sometimes I feel assive Martinelli bone isn’t strong or idk what to say cause how can u not beat a 17yrs old defender against sporting, can’t beat Ashley young 😭😭😭😭😭👍 how come we went from carzola to Martinelli 😂😭
THIS GIRL SABI OO
Corner Fc😂
My sister say Madueke 😂😂
ARSENAL NA NETFLIX 😂 ALWAYS NEW EPISODE
YOU GO EXPLAIN TIRE 😂
You are wicked
I don't know why I always want tox to do interviews 0:58
Interviewer drop point too you both are the same😂 Liverpool and assenal 😅
Madueke from Chelsea? You only buy from our finished player category please
Arsenal are still in title race 😂
The interviewer don drop point
Havertz dey get purple patches, from march now he go upload am 😂😂
Who else notice that arsenal fans complains always
Corner FC 😂😂😂
that madueke part got me laughing. and thats true arteta fit go there go carry am
Afternoon joining the witches you think you go win match abi😂😂u never see anything 😅😅
Abeg make Una no dey mention Chelsea for title race, we just want to get our next 3 points
❤❤❤❤😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😅😅😅😅😅😅😅😅😅 Guners without bullet. How market today?
Tears😂😂😂
This interview go be vice versa😂😂😂
CHELSEA FANS
MARESCA ONCE SAID 🗣️ ?
We are not contending for the league we just want to be winning our match
We are not in title race
we are not title contender but we go one day at a time😂😂😂😂😂😂😂😂
It's not just everton but football that they're playing
Some major big teams drop points today
Amara crying and demonstrating 😂😂
Even interviewer drop point 😂😂
Which madueke???
Afaaa relax ohhhh amara
See how you fine if you like no Decamp come join Chelsea to balance your health 😂
First comment
Abeg where is tox ooo
Tox dey morocco
@Kfaya.afroblad chai we surely miss him ooo
Interviewer make hot pass person he dey interview sef😂
Hahahaha😂😂
Amara you seff be consistent na 😅🤣
OGA INTERVIEWER DROP PIONT AS WELL LOL😂😂
I guess Arsenal players are looking for your beautiful face 😂😂😂
Person wey drop point dey interview who drop point😂😂
Arsenal was fully hoping on corners not knowing that everton has tall defenders
Mr interviewer nah both of us drop points back to back😂😂
Why you go tell person wey dey interview you say, himself dey drop point 😂😂, you wan make him stop the interview, or ask you question wey you no fit answer 😂
Carry over student dey interview spill over 😅
Chelsea dey on their own she dey put them and bottling in the same sentence..... Madam biko face ya team😂
Imagine Pedro Neto in Arsenal team
Mark this girl word oooo. Arsenal is going to sign Madueke oooooo✍️
Godfrey should interview karibi
Stoke City V2.0 don draw with Everton 😂😂
What is going on here 😂 the interviewer also drop point today😂 😂
Witches oyeeeeee
Karibi eye red Wetin happen
This world no balance ooh ,, who them interview and the interviewer drop points 😂😂 0:0 2:2
Aunty u guys should please come and carry Madueke oo please 😂💔
Lmao she say na d academic players 😂💔
Senior man no get joy😂😂😂😂😂😂if you know u know
Karibi is good in interviewing rather than being interviewed especially for today 😊
A certain arsenal fan (Amara) said that Everton coming to the
Emirates was a walk in the park. I have learnt not to weigh in on her absurdity.
You were dey interview, Una draw oh.
I want Karibi to be interviewed 😂
Lol ❤ I love hew cry
arsenal haven't score from an open play in their last 4 premier league match 😭😭
Drop point fc together
😂😂😂😂😂
Everton are set piece masters too so u can't score them with cross and nod
I pity this nice girl oo,supporting arsenal na for men oo,arsenal na men only😂😂😂
Next season fc 😂
The problem is that Arsenal only scores on the corner kicks 😂😂😂 dem neva see anytin more points go still drop
Amara Chelsea no dey bottle league’o
so amara sabi cry like this 😂😂😂😂😂😂
Hunner go explain Taya
If u know, u know.
Corner FC.....😂
We Chelsea are not in the race, we only want 3 points
Don’t you ever disrespect our Maduake ever like that again u this woman 😅
It was a fixed match you all should no better na
Aswear i want saka,saliba,ordegard and Gabriel maghaes to leave the club and collect trophies elsewhere because I'm tired of arsenal are we still going to hear hattrick of I'm proud of the boys in the end of the season
set piece fc 😂😂😂😂😂😂
EPL no be Moi moi
Two drop out students😂😂😂😂 so person wey drop point too dey interview arsenal😂
Arsenal and Liverpool don carryover draw again 😂😂😂 another extra year for the gunners
Where went tox??
Who go interview the interviewer like dis
Where is Godfrey.????
Chelsea were never top leagu na one bottle leg. N9 be Arsenal say dey wan win league... the tittle dey hot una to carry 😂😂😂
Chelsea just go and win 💙
Arsenal play 0:0 witch no come out, na when man u play una dey bring witch come out 😮