I like what he said at the end , for this Benin who dey injure dry injure, who dey die dey die but na God dey protect us that shows he still have the fear of God in him
Timi, you wan kill me with laugh for here abeg😅, anyway you are doing a great job. Please I beg you, go to warri, I want to hear warri street slangs 😂😂😂 abeg. Warri and Benin no dey carry last for slangs, especially warri. Plsssss go to warri 😅😅😅😅
Lol which of the Burna boy sing that song and he want to become a YAHOO BOY it's well. But I thought it's I don't know it off heart but not off hand though we learn everyday I will check it out
They should be behind bars because they come online to do what Europeans did for over 400 years without apologies instead they came with a new strategy to continue from where they stop..... Make Ogun Shango oromila olokun and every other Africa deity cut off Ur mouth there...... And destroy those that made Nigerians desperate by stealing from Nigerians
Either you enter Iyara or You enter Ugborikoko..normally full Warri na dead ..and you have to dey very careful make dem nor go loseguard your Phone for Iyara...doings dey cry here...
I like what he said at the end , for this Benin who dey injure dry injure, who dey die dey die but na God dey protect us that shows he still have the fear of God in him
💥❤
That hits deep
Aww for real when he said he wants to be a lawyer, his facial expression showed lost of hope
This breaks my heart
“Which of the burna boy sing this song” that question sent me to ICU 😂😂😂
I laugh scatter😂
Timi dey go places oo, baba get rode mic na, make this boys naw hair burn ur phone 😊
"E go dey go well" 🤣🤣
Slang Dey make conversations sweet sha ❤😅
alwayssss
Please give us more of Benin people interview 😢🙏
Especially upper and ogbe people 😂
Timi, you wan kill me with laugh for here abeg😅, anyway you are doing a great job. Please I beg you, go to warri, I want to hear warri street slangs 😂😂😂 abeg. Warri and Benin no dey carry last for slangs, especially warri. Plsssss go to warri 😅😅😅😅
Baba head burn o 😂😂😂
Of all places for benin na upper u see go! Okay o. No wahala 😂😂😂
E nor get wetin Timi nor go interview 😂😂
Calm down sitdown Dey kpo the charleee😂😂😂
This boy and Bulu Smoove dem get the same vibes🐴
I swear
I swear
😂
O Damo, o mor Bulu smoov 150
Bulu is clear jhor 😂😂
This interview suppose long ooo
More of Benin ooo
Lol which of the Burna boy sing that song and he want to become a YAHOO BOY it's well.
But I thought it's I don't know it off heart but not off hand though we learn everyday I will check it out
I too like Benin slangs no cap 🧢 😂
I never hear Warri be that na
There's a fundamental problem with our system. Funny but sad edition Timi
True that💥❤️
I think top skit makers need to see this so they can add the boy to skit making
❤❤❤❤
But he needs education
@@iammrvibes that’s true 🤔
@@TimiAgbaje love you Timilehin
This one na bulu snoove Benin version
Hair burn for everybody end ooo 😂
😂😂😂😂
When it got to the education I noticed his face.
Please let’s be seeing more of Benin city🤣😂
Where Burna Boy take sing this music 😳
Lol
It's sad when I see young Chap in this Situation. It's sad.
Timi don jam 😂😂😂😂but the boy get am ooo no🧢
Baba wan almost tell am say make e avoid Law 😂😂
No o😂😂
This wan be like bulu oooo
Na there me I know reach oh😊😂🤣🤣
Wahala... Funny though, people that should be behind bars, our young men now see as role models. Our system is rotten.
They should be behind bars because they come online to do what Europeans did for over 400 years without apologies instead they came with a new strategy to continue from where they stop..... Make Ogun Shango oromila olokun and every other Africa deity cut off Ur mouth there...... And destroy those that made Nigerians desperate by stealing from Nigerians
Benin!
Omo... I know no say BB dey two for niger o...
Boss
We are here again 😅
😂😂😂
@@TimiAgbaje your contents dey give me joy ❤️🫶🏻🫶🏻🙌🙌
When did Burna sing this? 😂😂😂😂😂 egbami
Co-ask o😂
Timi air burn for my side too o😪
omooooooo
It’s called Head burn, like you’re broke financially
So you get mind enter upper 🤣😂
Very funny
E be things 😂😂
😂😂😂😂
Air burn o. Lol
😂😂😂😂
Head burn !!!
It's neither off and or off uand
It's off Hand 😉
Is the offhand for me 😂😂😂
Head burn; meaning, I’m broke
😂😂😂
Head burn na south south slang
As am done laughing tomorrow morning I most eat food 🥘 too tried with 😂
Hope you enjoyed it!
Die ohh 😂😂😂😂😂
Na WA o
😂😂😂
🤗
Timi, I don’t think this guy is normal @all
Na yahoo men be government already
God’s god😂💔
😂😂😅😂😂
😅😅😅😅😅
😂😂😂😂
Timi come Warri ..you go see doings ..doings be like shawarma for Warri..nor go f**k ooo
where for Warri bros?
Either you enter Iyara or You enter Ugborikoko..normally full Warri na dead ..and you have to dey very careful make dem nor go loseguard your Phone for Iyara...doings dey cry here...
All this Benin people ehn lol 🤣
I get 10k for the guy first.
❤❤
Crazily fun🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂
Itisofand
😂😂😂
This boy really need help 😢ah Omo 18 yrs old it is well ooo
True that💥❤️
Millions need help in Nigeria, failed government
Offhand 😂😂😂
Wahala wahala
😂😂😂
Dis guy fit collect ur phone and camera move oh
Abeg o😂
Brooo
Not everyone are thieves like your family
Put yahoo for gofament e for even clear🐴
ahhhhhh😂😂