Just my own take o.. kindly read what I wrote.. it's not abusive rather an intuitive word.. after all, it's his money, he can spend it anyhow he likes.. I wish him success Sha..
E nogo better for ur mama Oo 😅😅 buy car of 9.8m inside 20m , like mother like son .. the money wey u suppose work join just finish like that? Una Dey case for una family oo
9.8 is too much for car don’t you think about maintenance ni as for me I can’t buy the car that time ooo 😢 when you buy ya mama car than why you dey shout online werey 😢
Una wey dey talk say her mama no get sense you dey crase do you know the bond between them abi una sabi watin she dom sacrifice for him, if she wants the whole money she has the right
Na why I always dey on my one because friend don show me shege for life
God bless GOE ❤ this is just the beginning to your success 🎉🎉
The day I saw Godover for elegushi, omo the BoBo fresh ❤❤❤
Your mother is the best woman in the world 🎉🎉😅
GOE, nice one. You get house. That makes sense.❤
Just my own take o.. kindly read what I wrote.. it's not abusive rather an intuitive word.. after all, it's his money, he can spend it anyhow he likes.. I wish him success Sha..
lol you lack comprehension
@@Devilchild-ne1iq😂😂😂
Dj chicken omo Werey 😂😂 but na ways to journey to destiny, e go really rough gan
Inside life nah DEEPER LIFE ABENI G.O.E❤
bro i feel u with everything
Hmm life in different perspective, I just dey reason why your mom go first think of car of 9.8m inside 20m wey person dash you hmmm o loor far oo
More money more problem charlie 🎉
I really happy say barber chair leave you alaiye baje see your life
Na me be the agent wey sell land
The house pass 35m na almost 50m
Bcs the house mighty forget
God bless my frnd Ahlaja abeni Omifikemi
I love her die
Maale na me be Caesar but I never see what belongs to me from ur hand ma 😊😂
E nogo better for ur mama Oo 😅😅 buy car of 9.8m inside 20m , like mother like son .. the money wey u suppose work join just finish like that? Una Dey case for una family oo
Subhanallah 😢
This boy go suffer oooo ajeh
Mk my mama no do me like that abeg God
I no this songs
Dad unko 😢
Money wey you suppose share with them manny greed too much I see say you no get better mama
His friends are jealous of him,he will go far
God dey
He looks like Runtown
😂😂😂😂
I love your mama I wish I get mamma 😢
Better as you no get mama pass this useless boy mama ajeh
9.8 is too much for car don’t you think about maintenance ni as for me I can’t buy the car that time ooo 😢 when you buy ya mama car than why you dey shout online werey 😢
You try
May your mama live long
The host sounds like nedu
This na Papito AKA Papi Spending 👈
His mama wan buy car?😂
This guy sabi Quran
Don't act like you didn't see this comment .I said God will provides all your needs 🙏🙏🙏 please give me a follow f c for the life rip
Amen 🙏
Wahalurrd 😂
❤❤❤
Una wey dey talk say her mama no get sense you dey crase do you know the bond between them abi una sabi watin she dom sacrifice for him, if she wants the whole money she has the right