Guys, i de miss una squad ooo, una need to make new action movie, my ruuged brother way de there, plus zubi, and diamond, una squad make sense, men de, i miss una oooo
Gentle jack no mean say è no go rough lift you if need be, 😂 the pen you carry come men with markas done point ink out of ur veins 😂... Say no to bullying
Since he started saying on action one one leg.. Nobody has actually taken the one one leg step sef😂.. Dem go just dey look am
Na incantation
Lol I get men wey get men wey get men wey get men the list no dey finish 😂😂
I no fit watch your skits without giving you a like... ooo asii😂
TEDDY _A's ACTING IS TOP NOTCH ❤
Wow…. Love everything about this video.. very strong 💪
Waiting for the continuation ❤
I can't wait to see the end of this game 💯👌
By the time Diamond finish with am, him go confirm say the place na diamond compound😂😂😂❤❤
Okwa by awka made umunne, gboti, umu asankwa 😂😂
There is only one gangsta in town. And he is from Aguleri. Aaasin😂
Lmao 😅🤣😂 Awka made no be small 😅😊🤣 i dey get joy when i see your videos 🤭😅
That last guy na egede man, nothing wey anybody won tell me.......
I don't understand
@@Beautifully_me350 you don't need it, not mandatory
@@Tblaq please explain
😂😂 for your yard dem run you triple H
No mind am 😂😂😂
I Dey tell you oo
My friend… on action… 1,1 leg… movement. I love this one ❤ 😂
We want part two
Nice one, i can't for the next one
I mean uncle diamond okechi I miss him someone should remind him of me 😢😢
Diamond ,you gooooooooooood
Teddy dey learn to speak pigeon oh 😊
Nice one 😊
Teddy u still dey sharp mouth after dem pardon you?😂
I just love this style of comedy very interesting 😅
Arumnasomkpaliii 😂😂😂
Omo you too good ❤😂😂😂
😂😂😂😂 u see teddy A der HV finally left u behind😅😅😅
😂😂😂😂😂 I swear the one one leg slang go far, can't wait, boss you the delay to upload.
Very good platform ❤
Umu Igboho😁😆
God bless you dear brother
😂😂😂😂😂😂😂 them no dey tell person
Nice one e enter body
I love this 😂😂😂
😂😂😂😂😂😅😅 men dey.
Kpotiiiii
I get men wey get men wey get men wey get men.......The list too long 😮
Men mount normally 😎😎
😂😂😂😂😂 on action, one one leg. 😅
Good one 😂😂😂😂❤❤
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Diamond, my man 😂😂😂😂
Normally them dey beat person for him own territory
Onyaaaa😂 nwemen nwemen nwemen nwemen😅😅😅😂 kudos
Aaaaasssiii😂
Okwa Awka made umu nne 🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂TEDDY A. Men passa na ogbe. Dem don run u shege for ur own yard
The game don pass your level oga. 😂🤣
Guys, i de miss una squad ooo, una need to make new action movie, my ruuged brother way de there, plus zubi, and diamond, una squad make sense, men de, i miss una oooo
Lol 😂 Christmas for November !
😂😂😂😂😂😂Aaaaaassssiiii
By One_oneleg Oga 😂 🙌
Mugu....
By sekwense , by bobunsia , by kumkum, by isiaja
Oyes my boss😂😂😂😂😂
U get doings boss 😂😂😂
Umu Nnem Na Okah Made this mugu carry come here..!😅😂
Nice to see Teddy A
omo men dey
Abeg mek e dey long. This one no be skit, nah action film. Street OT men mount pass Mason mount. Cap your cap no dey draw my capper
Nice one
Part 2 Please
By oka made umu nne m 😂😂😂😂😂
Aasi😊
Nwa asampa🤣🤣
Good job
Best action movie from u 2:15
Nwa paiwa!!😂😂
Ogaaa 😅
E bu mugu 😅😅😅
Nwa apaiwa😂😂😂
I love you comedy
By awka made umunne m 😂😂😂 kpoti
lol.. teddy a abeg no play de game
You trade your pistol for basketball 😅😅 God forbid
Colombi em turf 😂
Bolingo Amaka😅😅😅
One one leg no cap
Make your one play for your area na lol 😂😂
Okwasi by four four legs oo 😅🤣😂
NWA what 😅😅😅😅
Men to men😂😂
❤❤❤😊
Are my boss your the alas
1:56 your neck go soon break oh 😂
Oka made 😂😂😂😂
Make I see that thing
❤❤❤❤
🙌
Kpotiiiii 😂😂😂😂
Oka made
Teddy A is good
Hahahah
Men mount, 😂😂😂😂😂
Men mount 😂
❤❤❤❤😂😂
Gentle jack no mean say è no go rough lift you if need be, 😂 the pen you carry come men with markas done point ink out of ur veins 😂... Say no to bullying
For your yard one one leg
Teedy A finished work here
Okay ❤❤
Kpoochi 😂😂😂
😂😂🤣😂😂😂🤣🤣
Make we tell you in your own yard?
😂😂😂😂😂
😅😅