Kudos to broda shaggi, i really love the way he's carrying everyone along, its really cool and respectful that you're helping up other people like Gilmore and others. Good job boss, keep it up
The was shaggy said as u dey see the x ray of this leg na to amputate am 😅😅😅😅😅........he say as u dey see the gate of the place na motuary gilmore fo 😂😂......shaggy say if i slap you cattarh go comot for your eyes 😂😂........woos and shaggy combo na legendary abeg no caps.....i know say woos go chop dat food sha 😂😂😂😂😂
See as i follow Shaggi dey find the resemblance between him and Gilmore 😂😂....but true true they resemble small,just that one na coke the other na fanta 😂
Abi una no remeber say shaggi still appointment with that Oga, and e don lie say him go carry tools😂😂😂 na second wahala de wait for am so... I just de imagine say that man na soldier or gym instructor 😂😂😂😂 double wahala for DEDIBODI 🤣🤣🤣 Shaggi you too much jareee
Make person sense disappear kee😂😂 Officer woos later carry shaggi enter trouble Make una choose your choice oooo😂😂😂 And even the fact that shaggi actually know the way dey suprise me😂😂.....cause shaggi nahhhh😂😂 Make I no finish am😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂this one shaggi dey innocent o,na woos cause am buh I know that he's eating to relieve himself of the foot pain nah😂😂😂😂😂,Anyways Airtel,una Papa 😂
THANKS for watching GUYS…. Looooor you! 😂❤️
Hereee...@Dween_ie
Loooor youuu♥️
Yo fam
Do me small money make I taa chop bread and beans boss man I Dey hungry Nigeria Dey bad for my side sapa wo kill me 😢
We loooooor you too❤❤
Who predicted that woos go chop that food from the beginning??😂😂😅😅
I did
Fr you didn't have to spoil it naa😢😢
Doyin is too good 💯,give it up for mama 👏👏👏,Broda shaggi will not kee somebori 🤣🤣🤣
Abegggg @brodashaggi dey do more with Gillmore abeeeegggg😂😂😂😂😂
Asking for directions and you're meeting shaggi😂😂😂😂
Biggest mistake ever😂😂😂
Aswear 😂😂😂😂
I swear 😂
😂😂😂
Biggest mistake 😂
I swear E go better say you ask aboki
Shaggi give person right direction for the very first time..
E shock me 😂❤
😂😂
E shock me too😂
Na because money dey involved 😂
E shock my nipples 😂😂
@@LoveyAndre😂😂😂
Shaggi will never cease to crack me up 😂, woos be like “the food get pepper 🌶️ oh”😂
That first guy wey gilmooree ask for direction 😂😂
Kudos to broda shaggi, i really love the way he's carrying everyone along, its really cool and respectful that you're helping up other people like Gilmore and others. Good job boss, keep it up
Ahh that delivery guy dey craze ooo, which one be you nd shaggi look alike
Shaggi nah fine boy agbero nah 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Yo fam❤
😂😂😂😂😂😂
😂yo famz
Yo fam
I dey 😅😅😅😅😅here ooooo bro shaggi
Bro Shaggi sef dey fear ritualists 😂🤣. A whole shaggy🤣😂
Yo fam
No be juju be that? 😂😂
Yo famz
Yo famz
Yo famz
We love you Shaggy🇸🇱🇸🇱🇸🇱
Wetin seeet me pass na the way Gilmore take sound woos😂😂😂😂d guy don get an for mind b4😂😂
Shaggi and Woos is the best combo in this life
This man call fineboy agbero heeenn you no go wound person óò Shaggi 🤣 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Yo fam
emmanuel_taker_0
😂😂😂😂
Yo fam
Yo fam
Yo famz
I was just angry all through out today but seeing your first character on this set gave me reason to laugh out my sorrow loooooor u
Yo fam
Yo fam
Yo fam
Yo fam
emmanuel_taker_0
Yo fam
The was shaggy said as u dey see the x ray of this leg na to amputate am 😅😅😅😅😅........he say as u dey see the gate of the place na motuary gilmore fo 😂😂......shaggy say if i slap you cattarh go comot for your eyes 😂😂........woos and shaggy combo na legendary abeg no caps.....i know say woos go chop dat food sha 😂😂😂😂😂
Time to smile and laugh is here. God bless and protect everyone that like my comment you will not die young in the name of God Amen ❤
Like I said before woos and shaggi combination nor dey disappoint
So officer woos sabi cry like dis😂
Loor u Broda shaggi
If you’re reading this, you’ll be fine. Money will come. Love will find you. Life will turn out a lot better than you imagined 🙏🏽🙏🏽
Amen and you too
Amen 🙏
Amen 🙏 😊
Amen and you also
Why woos dey moan like say e dey do D do😂
Yo fam
Yo fam
Yo fam
Yo fam
Yo fam
You dey okay 😅😅😅if slap 😅😅, shaggy na joy giver 😂😂
I love Aw Broda shaggi is giving us back to back 😂 lorrrrrr youuuu
❤❤❤
Yo famz
Yo fam
Oyingbo....pimpim😅😅😅😅😅 gbogbo WA lati ya werey.......
"you dey okay,if I slap you cattah go comot for your eyes"😂😂😂
Shaggi you no go fall
Big up my brother
Iwaya wa ooo 😂
*Broda shaggi coming in with another hilarious video. Gilmore fans assemble😤*
Yo fam
Yo fam
Yo fam
Yo fam
emmanuel_taker_0
Yo fam
😂😂😂even make i dae vex,ur video na the medicine 💊
Shaggy dey move mad... Look front look back 😅😅
“can’t you see we look alike”
a whole fine boy shaggi🤣🤣🤣💔
YO FAM😂❤😊
@@BrodaShaggi agbaga_mo.fe
@@BrodaShaggi agbaga_mo.fe
@@BrodaShaggiagbaga_mo.fe
@@BrodaShaggi agbaga_mo.fe
'Look front, look front e, oya look back' 😂😂😂 officer woos just dey follow dey obey all the instructions too 😂😂😂
Shaggi the Google map😂... Gilmore sef see say hin don enter trouble 😂
Well done my role model🙏🙏💯💯💯❤❤
But why is woos like ds for godsakes 🤣🤣🤣🤣Wich choice Dem wan make bayi,iron,cane and belt😢😢😢😢😢
Yo famz
Classic broda shaggi
I don miss you since all this days boss
Looooooor you ajeh
The way wey i dey see this x-ray...
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Yo famz
Yo fam
😂😂😂 , I still dey watch this film oo , I re come back again to download it and keep ,
You are the best boss😂😂😂😂 but you can lie eh😂😂😂
Yo fam
emmanuel_taker_0
Yo fam
Omo my chest o laugh won finish me o 😭😂😂😂😂😂😂😂😂💔 omo 😂😂😂😂😂😂😂 werey say he get pepper 😂😂😂😂😂😂😂
That first question made me laugh .
You dey okay ??😂😂😂😂
Yo fam
Yo fam
Na to dey watch broda shaggi’s videos for this hard times o 😂😂😂
The switch when he had a girl voice 😂🤲😹shaggy no kee person where you dey you say you dey live for lekki who ask you 😹
😂😂😂😂😂😂
You too funny, number 1 Fine Agbero In Nigeria 😂
Shaggi don turn to way maker😂 as e hear woman voice o😂obirinnn sora oo
nothing can ever motivate a man more than a woman would do (moral lesson learnt 😅😅😅😊😂
Shaggi😂😂😂😂your just amazing you and woos can lighten up my day 😂😂😂Love from Namibia
Broda shaggi small small na, e dey pain am 😂😂
Yo fam
Yo fam
emmanuel_taker_0
Yo fam
See as I follow even shout "ahhh" when Woos was eating the food..they should have flogged him 24lashes bawo..kpeele Shaggy and Driver😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
The only guy that gives me joy even when my bank account balance is low😂😂😂❤
Yo fam
Yo fam
Yo fam
Yo fam
Yo fam❤❤😊
See as i follow Shaggi dey find the resemblance between him and Gilmore 😂😂....but true true they resemble small,just that one na coke the other na fanta 😂
Who is here because of GILMORE 😊
Exactly
Gilmore❤
The future💯
Me to that why I click
Mweeey😊
shey na leg woos dey take see🤣🤣🤣
Yo fam🌚
Shaggi no dey disappoint loor you too
From WhatsApp I love you ❣️❣️❣️💕❣️💕💕❣️💕💕
The way shaggi dey always say dis oloriburuku ehn 😂😂
From whatsapp 🤭
Oga Shaggi being very cautious, but the way he described the address for the driver it's too 🤣🤣🤣🤣😅😅😅
Yo fam
Gilmore fans over here😅😅😅 >>>>>>>
🎉🎉🎉
Yo fam
King of realism 👑
Abi una no remeber say shaggi still appointment with that Oga, and e don lie say him go carry tools😂😂😂 na second wahala de wait for am so... I just de imagine say that man na soldier or gym instructor 😂😂😂😂 double wahala for DEDIBODI 🤣🤣🤣
Shaggi you too much jareee
Gilmoore fans gather here
Gilmore dey try sha, more strength to him and broda shaggi
Woos fans gather here
Here I’m ❤
@@GatziayMatiekDeng well Fam of woos 💯
On top jollof rice haba this girl wicked o
Who else came here because of Gilmore
Exactly😂😂😂
All for my girl🥰 nice one
Today is my birthday guys pls wish me well ❤❤
Make person sense disappear kee😂😂
Officer woos later carry shaggi enter trouble
Make una choose your choice oooo😂😂😂
And even the fact that shaggi actually know the way dey suprise me😂😂.....cause shaggi nahhhh😂😂
Make I no finish am😂😂😂
Broda shaggi Dey quick recognize ritualist….. if you are from WhatsApp channel say cheese 🤳
Cheese
Yo fam
Yo fam
Cheese
Cheese
Shaggi ehn😂😂,I can't stop loving you ❤
What's app family gather here
Yo fam
Here we go
Yo fam
Yo fam
Yo fam
Bread and Beans dey do me chop ooooo🙌🙌🙌🙌
WhatsApp family gather here abeg
😂😂😂 Woos Aye E To Laba
Kudos Bro
Hi
Hi
Right here
Make we gather say wetin happen 💀
Na d driver b melanin for Here o. aunty kilode, tori jollof rice ati Turkey, Wetin lost, we u dey use find am. Kudos
WhatsApp family gather here 😂😂😂😂😂
Na officer woos mouth det make me 😂🔥😂😂
Wahala dey oooo 😂😂😂😂
U guys always make me ten times younger each time I watch your video, Brodashaggi u are the best.one love from Cameroon ❤looor u
Aye e ti labaskeshi........😅😅😅😅
Why woos dey delay my shaggi now
Broda shaggi no mind am jhor 😂😂😂😂
Too funny 😂😂😂
Yo family dey your back
Broda Shaggi deserves an award for the best liar on the phone 😂😂😂
I had a bad day but Una dey always give person joy with your videos
@BrodaShaggi 😂😂I enjoyed this,I don laugh tire but i felt pity for them sha,na woss dem suppose carry cos he is the only one that eat the food😂😂😂
Aye e ti laba skeshi😂😂😂😂
Shaggi you dey fear make person no use for Money ritual but you wan use baba and police officer 😂😂😂 just dey play 🤣🤣
Bro shagi and is SKIT CHARACTER dey amaze me 😅😅😅😅
Waw opooor ❤ amazing ❤
Awwn😊
Shaggi melt hearing babe’s voice😂
Woos and shaggiii no go kill me😂😂😂
Omoh that Gilmore wey una go add😂😂😂
Insane 😂
I'm just here for the laughter. Your videos has been my therapy for a while especially in this hard time. God bless
😂😂😂😂😂😂😂this one shaggi dey innocent o,na woos cause am buh I know that he's eating to relieve himself of the foot pain nah😂😂😂😂😂,Anyways Airtel,una Papa 😂
@BrodaShaggi you too funny AHHH wetin be this😂😂😂😂😂
Shaggi always putting smile 😊 on my face . Loor you fam ❤ from your WhatsApp family
Shaggi dey give joy jare 😂😂
😂😂😂😂😂
Broda shaggi u wont kee me with laugh 😄😄.
Love u for life ❤❤❤
More uplifting grace my mentor 💯 we love this❤☺️
Love from WhatsApp. . The way my baby sef dey kick inside my belly as I dey laugh ehn... Your video always gives me joy..
God will keep elevating you sir all your content is always loved ❣️❣️❣️