Teeklef - Uh Huh (Lyrics)

Поділитися
Вставка
  • Опубліковано 9 лют 2025
  • If you want to use the music in your content Sign Up for a 7-day free trial here www.epidemicso...
    Artist: Teeklef
    Track: Uh Huh
    Genre: Afrobeat
    Happy | Laid Back
    Lyrics:
    Oooo no no
    Gbedu my shima
    Omoge be my shima
    I don dey pull my weight Emma
    Ah!
    Say make I leave am
    Omo wetin o
    Bar na winner
    Wey fit turn man sinner
    Oh baby pull up in my bima
    You no promise sey na inna
    Inna wait oh no no
    Wey people
    Wey no relate o
    Na so the gbedu just dey gbe people
    Omo you late o
    I say wey people
    Wey say we late o
    Na so the gbedu just dey gbe people
    Wey no be mate o
    Uh huh mmmmm
    Uh Huh
    Ye
    Uh huh
    Oooh wey
    Uh Huh
    Ye
    My God too love pon me
    Uh huh mmmmm ah hah
    Uh Huh
    Oooo wey
    Uh Huh
    Ah Mmmm
    Uh Huh
    Oooh wey eh
    My God too love
    Chart my lane ain’t no ghostwriter
    How I dey give dem betta lamba
    Pull my weight aint no boast either
    Oluwa too much o
    Oluwa too much o
    Man just dey ask why you see love pon me
    Baba too much o
    Man still dey ask you too love too love
    Wey people
    Wey no relate o
    Na so the gbedu just dey gbe people
    Omo you late o
    I say wey people
    Wey say we late o
    Na so the gbedu just dey gbe people
    Wey no be mate o
    Uh huh mmmmm ah hah
    Uh Huh
    Ye
    Uh
    #Teeklef #UhHuh #lyrics #afrobeats #musicforcontentcreators #epidemicsound

КОМЕНТАРІ • 1

  • @Music_Lyrics307
    @Music_Lyrics307  13 днів тому

    If you want to use the music Sign Up for a 7-day free trial here www.epidemicsound.com/referral/p3cggx