it doesn’t seem like buying cars seems like he is promoting the car dealership
My advise Sir portable leave material wealth alone.. invest in poor people .. Empower souls .. God will continue to uplift you❤ ❤❤❤
Which one e come buy like dis
We Dey expect the motor sha😏
Davido can't be shocked by any car portable or any celebrity buys. Because Davido always buy very expensive cars - tear rubber. Davido is not portable's mate at all. You should advice portable to tread softly. His mouth is too rough.
Na big Vicki dey yarn dust for mouth because I never hear say portable call Davids on his video
WHY OBO D D UNA MOUTH EVERYTIME....MAKE UNA LEAVE D GUY ALONE OOOO
This guy no de ever buy better cars like e mate
No go buy 1 sharp car make u know say u buy car
No be to de buy Wetin de spoil for road later u go say u no go pay complete again
Person way de tie ur smoke change am
Him dey buy like him mates if you really know. Na sick man wey grace touch
Portable should invest rather than buy expensive cars
Oga mi no be to buy cares is de issues
But to pack well
Plan to have many company's an products some goods wey your name zazu go be on top ❤💯
Portable dis na auto auction you go. Davido no go buy motor for auction. Na tear-rubber Davido go buy.
But why una go say he shock davido, na Wa for una oo
NICE ❤PORTABLE
I never get what this guy speaks. All i wahala wahala
😂Eyin fans Portable. Ejoo, e help e. Give him more dollar so he can ship cars to Nigeria through Cotonou (Benin). Loool....😅
The poster or bloggers always try to watch the title given to ur post ,who is portable to shock davido?😂😂all car he wan buy never reach 1of davido cars,take note of that ❤
Portable portable... Your mouth don dey wild too much ooo
Na auction potable go dey show off with cars for sale see the tickers Mannheim Auto Auction lol
Una dey craze with una headlines....which car him wan buy wey go enter person wey don buy aeroplane.....David na him mate....make una leave David alone oo...Eyin were dede
On god inlegar thinkg's well not happon for life money him get Long ooo
Nonsense portable
This guy too local you come abroad come so anyhow normal carmax where them
Dey sell used cars.
The one wey u buy for Nigeria u don pay finish?, I pity who dey push you. Werey.
How portable go take shock davido if u no get wetin to post u rest dis car where e buy no fit buy davido Maybach tire
Portable waiting we do u all dis motor way u buy even davido security no be dis kind of care dem dey drive
The man is wise,cutting his coat according to his size. He knows that he can't compete with Davido. This is all part of his strategy folks.
This is the season of portable using Davido to trend while at same trying to insult him.. Nawaoo, some things are not balanced o.
Haba..me sef no go ever buy ride for auction. Davido na biggest na. He won't even watch this vid twice. Person wey dey vex with diamond and state of the art cha-cha cars. Abeg na insult to name David here. QED
Does anyone ever understand what he says? Wow!
Why are you promoting portable? Those are used car if you like Mickey let him buy 20 of them. I’m gonna see how he’s gonna ship them to Nigeria. How much is gonna cost his ass? Why are you always saying he’s doing this to Pepe Davido? Please stop it.
Exactly you are perfectly correct and honest and truthful. Am going to unsubscribe Mickey Vicky or whatever they called him
😅😅😅
Nobi small😂
😂😂😂😂
THOSE OF U USING THE WRONG HEADLINES TO CAUSE DISAGREEMENT BETWEEN TWO PEOPLE ARE EVIL PEOPLE. IF PORTABLE BUY CARS DOES DAVIDO NOT HV FLETS OF CARS? I MEAN PORCH CARS SO WHY THIS MADNESS? IF DAVIDO IS NOT HUMBLE TO MINGLE WITH THE UPCOMING NA UNA GO SAY HE IS ARROGANT
😂😂😂😂😂😂
Even if portable buy all the cars is not up to one of Davido car… so think well before you write nonsense
You just they talk wetin won shock davido for this one now,
Na you won help him buy those cars bobo na show he they show no be buy if he wan buy na one he go buy.
Stop telling us those?
Portable is a liar he has no money to buy those cars he is just showing off. Does he want to compare himself with Davido? You people leave Davido alone, cos Davido is nice to people, that’s why they are just taking him for granted! This world is a wicked world!
This guy is a disgrace. Very local
Thanks for watching. Now you’re here please subscribe 🙏❤️🙏
Short up and leave portable alone..