This IDS spice ehh. na wetin I use hold them for UK. I day do cooking business. I carry one can come for sept 2022. my customers love my Banga soup and the spice is the best.. my Momc gats send two more containers. my isoko and urhobo clients love my Banga soup
See my best soup oh, gaz you done scatter my brain with this native banger soup ,gaz your video they give me inspiration infact like this I they market dey buy my banger,make I surprise my family .I almost make eba tay touch the soup for my phone♥️♥️♥️ I dey wait for ur nest post
You sabi cook abeg 😍 I have used the IDS Banga spice all my life, but I moved to Lagos and couldn’t find it 😂you won’t believe I had to order a lot from delta state abeg make I use watin I sabi because the spice I see tastes different
Used this recipe for my banga soup and I’m glad to say it bangeedddd thank you Gaz ❤️
I’m glad to hear your review 😘
I luv d way u cook nd im also glad to tell u dat i tried ur recipe nd it came out really nice tanks alot ❤
Omo I love this ❤ have learnt a lot from this
I’m very happy you learnt something, thank you for stopping by 🩷🤎
Wow definitely gonna try this thanks sis❤
Gaz u sabi cook oo I love all ur cooking easy to learn n the steps 🥰🥰
That is awesome girllll
You enter class for this soup xx
I so love ur detailed video on hw u cook always .
I fall in love with this pot
Gaz you sabi cook ❤ watching from Lagos Nigeria
Gaz u too sabi 😍😍
Thank you 🙏🏽
😋😋 the banga soup is going down
Beautiful
Exactly what am cooking right now well-done beautiful
Awww 🥰 thank you
Pls do they add crayfish to banga soup? I just want to know
Gaz you sabi cook ❤
Very nice and simple 👍
Thank
This IDS spice ehh. na wetin I use hold them for UK. I day do cooking business. I carry one can come for sept 2022. my customers love my Banga soup and the spice is the best.. my Momc gats send two more containers. my isoko and urhobo clients love my Banga soup
I’m happy you’re enjoying it over there, God bless you and your client
i stumbled on your channel just 2 minutes ago and i have subscribed. I just love your vibe....no forming of unnecessary posh😃
😂😂 welcome family member and thank you 🫂 ❤
I'm definitely trying this
❤
U try well well❤
You sabi cook-ooooo!
Thank you 🙏🏽
Gaz you sabi cook👌👍
I love this
Thank you 🙏🏽
I just discovered your channel like right now and i don fall in love. Gaz you sabi cook abeg
Awwww 🥰
Nice job
Thanks
Gas I love your recipe ❤❤❤
Gaz you sabi cook joor
Gaz you sabi cook abeg 👏👏👏
You sabi cook oh
Well done
Love your sense of humour. You sabi cook
I appreciate you 🙏🏽
Gaz u too sabi 🤗
Thank you 😂🙌🏾🙌🏾
Gazzzzzzz you sabi coook.. I Dey come back…when I cook m Tomorrow I go drop review
Gaz you sabi cook ❤❤❤
See my best soup oh, gaz you done scatter my brain with this native banger soup ,gaz your video they give me inspiration infact like this I they market dey buy my banger,make I surprise my family .I almost make eba tay touch the soup for my phone♥️♥️♥️ I dey wait for ur nest post
Thank you
Gaz u sabi cook, l love ur food. I want owo soup.
Thank you so much for the compliment ❤️
I just like the wey you dey speak our warri English 😂. Too much love from sapele 🤗🤗
Thank you so much 😊
By the way nice pot
Thank you 🙏🏽 ❤
Wow so sweet
How can I make starch for Banga soup
Gaz you sabi cook ooo ❤
Welldone Gaskitchen,great recipe
Thank you 🙏🏽 ❤
Exactly how my mother thought me. I miss my mummy🥺🥺. I enjoyed every bit of this video thank you Gaz I just subscribed❤❤
Thank you so much gazkitchen for the banga recipe. Please where can I get the small blender you used.
I got mine from an offline store but you can get it from @yettyjewelsgifts on ig
@gazkitchenazah3983 alright. Thank thank you so much for the response.
Gaz, you sabi cook 👍
Thank you sis
Neat kitchen
Thank you ❤
Well done 👍🏾
I love your vibe ❤
Thank you 🙏🏽
Very well detailed 💯💯💯
Abeg share the way you take make your starch…🙏 Many thanks 🥰
Gazkitchen your recipe na highest oooo 🙌 Well done Ma
Awww thank you so much 😊 ❤️❤️❤️
Then this native pot were can I get it here in Lagos ❤❤❤
Your videos are so detailed. Good vibes. Followed you on IG long ago. Jumped on your page here and I’m so happy.
Awww 🥰 I appreciate you so much sis 🫂
This banga soup looks delicious 😋😋, you sabi cook well well. Well prepared 👌
Thank you 🙏🏽
Gaz you really sabi cook
Thank you 🙏🏽
Great one... Na so I wan marry delta man... I dey learn urhobo soup o
Awww 🥰 I wish you all the best ❤❤
You sabi cook abeg 😍
I have used the IDS Banga spice all my life, but I moved to Lagos and couldn’t find it 😂you won’t believe I had to order a lot from delta state abeg make I use watin I sabi because the spice I see tastes different
Thank you very much
Abeg am also in lagos and I need the IDs spice is there no hope of seeing it anywhere at all?
You sabi cook😆, chai!! I love your pot
Thank you very much ❤️
Looks so yummy
Gaz you Sabi cook
Pls., where to get d banga spice and dt native pot. I'm yoruba but will like to cook this.
I got mine from a local market in my location, but you can find an ig vendor for the spice, just type the name ids .❤
Confirm banga soup in native pot na highest
Finally o she don come
I thought of you time and decided to come get sis 🙈
Please list the ingredients for me i wsnt to try
After watching this video I went straight to the market to buy the ingredients but na only the leaf.
If you can’t find the leaf you can use freshly washed bitter leaf
U sabi cook 😊
Pls what is the English name for that other spice called benetete
Direct me to the banga spice abeg
What about the banga stick
Abeg do video of how to make starch step by step oo, I need chop this food this week. Gaz Abeg 😂
Can I use something else in place of benetete
You can just skip it
Which one is benetete spice
It’s a a certain herb dried and made into flakes
U sabi cook Gaz 🎉
Yes I wash reach here.. Gaz you sabi cook
My sis ❤
Abeg which leaves 🍃 person go use?
Benetete and dried bitter leaf
Gas you Sabi cook❤
Please what's benetete and what's another name for it
Other people call it banga stick
Can I skip the periwinkle or is it a must
What about the stick
It’s not for every banga recipe, expecially with fresh fish I don’t use it ❤
This banga is banging....
Really banging 😅
Please how can I get the ids spice in lagos . New subbie alert
You can get it from your local market or contact @saxyechics to send you some
Please wat is the name of the leaf in English
You sabi cookooooo
Thank you 🙏🏾
Gars u sabi cook I Dey talk from Philly
Thanks 🙏🏾
Can I add stock fish and dry fish
You can add dried fish but I’m not sure you will like the taste of stock fish in this very recipe ❤
You sabi cook my darling
I don't eat catfish so what other fresh fish can used
You can use any fresh fish of your choice ❤️
@@gazkitchenazah3983 ok thanks
Gaz you sabi
You sabi cook my sister
❤❤❤
Gaz you sabi cook
Gaz sabi cook. Abeg you sabi. You be correct Delta mama 😅
Thank you 🙏🏽
What is beletete
Pls how to make d palm font milk
I also need how to make the starch
I love your soup while watching
I’ll share in my next video thanks 🙏🏽 ❤
You Dey cook
Gaz you Sabi cook abeg
Gaz u sabi
Thank you 🙏🏽
But I nor get ewere here oooo Gaz
Serve am for plate and enjoy 😊
Use frying pan
Gaz you sabi cook ooo
Thank you 🙏🏽 ❤
Gas you sabi cook o but I sabi cook pass you as man😁
Idon jam u for here from Instagram. Pls bring all Instagram recipes on here now. Been decades we've waiting
😂😂 welcome family member ❤ ok I don hear
You sabi cook, old mama pikin..lol😅
Thank you 😊
Gaz you sabi cook, i don join family here oo.
Aww 🥰 thank you, welcome dearest family member 🤗
Abeg show us how to make starch without seed o. My hand Dey pain me anytime o Dey mix am
Noted