Nigeria is becoming more difficult and the younger generation are becoming dumber, more entitled and having any sense it reality of our situation. The average Nigerian youth is not afraid of Old age and lack sense of responsibility. People who hire them can relate.
One reason I like rukky and why he is one of my favorite comedian is because there is always a lesson or two to learn from his skits.
Big ups rukky.
Number one bricklayer wey dey wear clean white work
I like that word " as far as you dey work, you dey pray success sure👌👌
💯
Rukky is always polite with people until they misbehave. Na dem dey find his problem and last last dem dey collect woto woto for him hand.
Rukky the way wey you dey give people short sleeve now ehh😂😂
Nah Rukky be the first bricklayer wey I see wey no get trowel nah cutlass be hin tool 😂😂😂😂😂
Nah d same thing I observe too😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
I swear
There is always a lesson to learn in rukky comedy
Rukky nas always Cutlass u dey use for own bricklayers work😂
I dey like this bros oo rukky funny
Wetin rukky dey clean for block
Rukky please let your comedy be this long ❤❤
As far as you dae work and dae pray success sure..I like that like 😊😊
Rukky u nor go kill me with laugh 😅😂
See as rukky just dey busy dey do nothing 😂😂😂
lol
Rukky never disappoints 😂😂😂😂 my Favourite comiedian
Rukky just dey pie block like who dey pie yam
No be wetin you and Rukky agree you dey do na.. 😂😂😂 Rukky you try give am 2k 😂😂
Normally that cutlass no follow for work na the guy U carry am for 😂😂😂😂
rukky where you 4 dey see this funny funny things dey do
Rukky
I no dey see any work ooh
Na only bricks uh dey work 🧱 😂
fine girl go house,you dey distract rukky boy oh😅😅😅
Hmm, na u be the first Engr wey wear white dey set blocks ....
😂😂😂
Hahaha this rukky oil dey your head 🗣️
White shirt take dey work 😆 😂
How rukky nah, ur main page be this? My for subscribe
The boy no serious how u go bring your babe to your place of work 😂😂😂
i tire
Na only cutlass you dey use work?
Me self no understand 😂😂😂😂
Jesus rukky don kill am oooo😅😅😅
I was wondering what is he really doing with that cutlass in this site scraping the blocks for what exactly?
😂😂😂 rukky is the best❤😂😂
Why him Dey scratch block😂😂
I just kmow say kukky go cut am 😂😂😂😂😂😂
This one wey u no too quarrel, I like am as you take act mature here😂
Rukky u too much I can't stop laughing
Rukky you Dey wear white Dey do bricklayer work?
Rukky this your bricklaying na foreign o, cutlass at work
Which kind bricklayer dey wear white😂😂😂😂
Never slacking Rukky 🤣🤣🤣🤣😂😂😂
Rukky di jealousy people love 😂
wait o so na cutlass you take dey build the houss?
Ricky the greatest comedian
Rukky the butcher 😂😂
please make una help me translate Rukky and his cutlass to English.
Chinese, I no dey understand English.
I'm from London. Thanks
Rukky dey chop turkey too
Rukky no need cement for him at all 😂
7:36 😂😂😂😂😂😂😂
Wetin em dey use the cutlass dey do na
😂😂oya
I no wan hear the matter again?
Your worker no fit ask u wetin u dey use cutlass do?😂
Rukky dey slack
Nah only bricklayer wey de wear white work 😂😂
Rukky dey wear white do bricklayer work
Rukkey drop cutlass make you set block now 😅
I believe you rukky💯✅
This guy turn brick 🧱 to cassava 😂😂
So Rukky don turn Issakaba on top site work😂😂😂😂
First bricklayer to wear white for site
I can relate😅😅😅😅😅 I was there before
This Guy's really looking for Rukky trouble
Him still iron de white shirt join 👕 sef 🤣🤣
I just too like this episode he touch me for body
Another hand down again 😂😅
Good for him. No respect for him oga. 😂😂😂
This cutlass don suffer 😮😮😮😂😂😂😂😂😂
Rukky Rukky 😂😂😂😂😂
Rukky 😊
😂😂😂😂rukky oooooo
Ruby Weston u do am?
Sure there's time for everything bro.
cary one block go see bab😂😂
Nigeria is becoming more difficult and the younger generation are becoming dumber, more entitled and having any sense it reality of our situation. The average Nigerian youth is not afraid of Old age and lack sense of responsibility. People who hire them can relate.
You dey wear white dey work
❤❤❤❤
Bricklayer we de use cutlass de work
Me and you don talk age before😂😂😂😂
❤❤❤😊😊
You never mix cement you don't dey scrape block, which kind bricklayer be this
Na white cloth rummy dey take work
😂❤😂❤
Rukky advise Ur friend
Rukky so funny
❤
U scrape pass sky scraper 😂
use ur mama do rituals🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Engineer where white shirt fey mount suck-away 😂
😂😂😂
Atleast 15minutes
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
Actually everything get time and season
E sure for everybody
Bad guy
First to comment 😂
Woman 😂😂sha
Oniovo mavo
Na the same guy
Wahala 🤣
Na my Igbo you take do this rubbish
What do you mean ? Mumu man .
Second to comment
Wetin em dey use the cutlass dey do na